Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,825 members, 7,820,902 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 01:32 AM

A Nairalander Needs Someone Help Oh. - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / A Nairalander Needs Someone Help Oh. (416 Views)

Help Oh / Please I Need Help Oh / Help Oh !!! I Do Not Have A Job Yet But This Girl Keeps Coming And Demanding? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(m): 11:54am On Mar 20, 2022
Hello my people, my lovely people, my blood, let me just go straight to the point, see please i don't want you to view this and last last you just ignore when you have, please i'm in need of your help. Please who has a valid fb account that he or she can give? Abeg, i dey bed una with the love of una mama, Thank you. Abeg make my thread no go invain...
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Nobody: 12:05pm On Mar 20, 2022
This should be in the comedy section
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(m): 12:08pm On Mar 20, 2022
Veggieseedies:
This should be in the comedy section
Oga if you no fit help go find where sit down.
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Nobody: 12:10pm On Mar 20, 2022
Futurethankgod:
Oga if you no fit help go find where sit down.


U no sure say na beg u dey beg
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(m): 12:14pm On Mar 20, 2022
Veggieseedies:



U no sure say na beg u dey beg
Wetin con concern my thread with comedy section? Why you call comedy section, see guy if you wan help, help no be the one make you go dey insult person.
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by chatinent: 12:18pm On Mar 20, 2022
Veggieseedies:



U no sure say na beg u dey beg

So because he's begging he should be answering sir to your every ridicule?
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Nobody: 12:25pm On Mar 20, 2022
chatinent:


So because he's begging he should be answering sir to your every ridicule?


You lack understanding. I didn't redicule him.
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Nobody: 12:26pm On Mar 20, 2022
Futurethankgod:
Wetin con concern my thread with comedy section? Why you call comedy section, see guy if you wan help, help no be the one make you go dey insult person.

U are honestly hilarious
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by chatinent: 12:26pm On Mar 20, 2022
Veggieseedies:


You lack understanding. I didn't redicule him.

Typical of an average Nigerian. I'm not surprised.
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Nobody: 12:28pm On Mar 20, 2022
chatinent:


Typical of an average Nigerian. I'm not surprised.

The average line for an average person.

You are average
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Cokahot: 12:30pm On Mar 20, 2022
Fb for sale,acct of 13yrs, Brazil. 30k
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(m): 12:31pm On Mar 20, 2022
See you guys are going the wrong way i'm still in need of an fb account.
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(m): 12:31pm On Mar 20, 2022
Cokahot:
Fb for sale,acct of 13yrs, Brazil. 30k
You Na Boss na
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Gben5: 12:33pm On Mar 20, 2022
you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[/center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast ;Dyou no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast[/center]you no fit carry ur phone open Facebook?....ABI ur fone don cast
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Cokahot: 12:34pm On Mar 20, 2022
Buy now and start bombing. Anyone who wanna sell fb for 5k,3k,even 10k na dead fb
Futurethankgod:
You Na Boss na
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Gben5: 12:36pm On Mar 20, 2022
watin u wan take d Facebook do self another person Facebook you change d name ABi ?come begin dey use am bomb....bad guy
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(m): 1:06pm On Mar 20, 2022
Cokahot:
Buy now and start bombing. Anyone who wanna sell fb for 5k,3k,even 10k na dead fb
you Guy i no fit buy the fb account 30k still con dey use am dey bomb na, you reason am what if dey con kill am when using it by bombing?
Re: A Nairalander Needs Someone Help Oh. by Futurethankgod(m): 1:07pm On Mar 20, 2022
Gben5:
watin u wan take d Facebook do self another person Facebook you change d name ABi ?come begin dey use am bomb....bad guy
Ghen5 abeg drop me down oh

(1) (Reply)

Women And Their Modification Of Words. / 5 Top Signs Of Fake Love In A Relationship / Your Wife Has The Right To Access Your Phoneā€¯-south African Pastor Speaks

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.