Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) (9212 Views)
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Skullano(m): 8:41am On Mar 22, 2022 |
BigYash:You dey game jare. |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by gaby(m): 8:55am On Mar 22, 2022 |
emerich:Oboy.... Na Italy via bush now oh. You need the japa by bush description before Bubu delete you and your entire lineage oh... No shame to ask me abeg... |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Daytrader1(op): 8:58am On Mar 22, 2022 |
Skullano:Lol I dey use filter normally, i skip that one |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Daytrader1(op): 9:01am On Mar 22, 2022 |
MemoriesAndMe:Werey |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Daytrader1(op): 9:02am On Mar 22, 2022 |
Totilopussylick:Lol I go enter Yankee one day insha allah |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Daytrader1(op): 9:04am On Mar 22, 2022 |
longetivity:Ah big turn off, i no want touts abeg, na Ajebo wey get lifestyle i dey find |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by excanny: 9:27am On Mar 22, 2022 |
Lekki phase 1 or around Unilag. They could be hookers tho because what motivates oyinbo is different from Nigerian girls |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by BigYash: 10:21am On Mar 22, 2022 |
Skullano:My nigga. You know d matter.. Blessed morning to you.. |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by PARADIZEPRIEST: 11:41am On Mar 22, 2022 |
Go rehab centres dem full ground ![]() |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Saint1960: 12:12pm On Mar 22, 2022 |
Come Ikeja you go see them plenty for ipodo Just google the word ipodo you will understand me better |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Iphesure212(m): 12:19pm On Mar 22, 2022 |
Look for clean babes that smoke the high grade stuff. They will only stone and hang out with you if you package well. And you should get on loud and leave this az bullsh!t. In other words upgrade your lifestyle as a stoner and you will see confirm stoner babes not street babes wey go smoke anything with anyone |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by space9880: 12:22pm On Mar 22, 2022 |
Daytrader1:come to Abraka Delta state. |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Fortune109(m): 1:31pm On Mar 22, 2022 |
Daytrader1:New African Shirine... |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Nairable: 2:22pm On Mar 22, 2022 |
Benin girls are number 1
|
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Nobody: 5:01pm On Mar 22, 2022 |
Kano, sokoto, gombe Rubbish |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Daytrader1(op): 8:58pm On Mar 22, 2022 |
Iphesure212:Yes it'll happen subconsciously, I've had an encounter nd normally i dey dey on my loud jus say sapa dey now, still praying for balling days |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Daytrader1(op): 9:00pm On Mar 22, 2022 |
Saint1960:Omo i jus did, no worry make them rest, place wey shrine dey like times Square |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by chinwezdasilva: 9:10pm On Mar 22, 2022 |
Daytrader1:ajah and lekki axis |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by SandraIkuboR(f): 9:23pm On Mar 22, 2022 |
![]() |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by SandraIkuboR(f): 9:24pm On Mar 22, 2022 |
Nairable:Lol |
| Re: Where Can I Find Girls Like This In Nigeria? (photo) by Cardealer2021(m): 9:28pm On Mar 22, 2022 |
Nairable:To be sincere benin girls are among the fvckable girls in Nigeria now I dey like benin girls well ![]() |
My Visit To My Elder Sister’s Beach House In Southern Nigeria (PHOTO ALBUM) • Why Is It So Hard To Find Girls Like This In Nigeria • Types Of Breast You Can Find In Nigeria (photo) • 2 • 3 • 4
Is She Realy A Virgin After This Diagonosis I Carry Out On Her? • My Aunt's Marital Home Is Torn Apart Because Of Her Leaking Pussy • Thailand's Scorpion Queen That Spent 33Days With 5000 Live Scorpions(Graphics)


