A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) - Agriculture (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Agriculture › A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) (46613 Views)
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Premiumwriter: 5:39am On Apr 20, 2022 |
Na slayqueens make marriage hard o. They think say marriage na Korean drama. They wan do drama like the zee world wey dem De watch. They wan make you get $1billion for akant. Marry who like you as you dey o. Like op, marry who go fit go your 'farm' even if you no dey around (broke). |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by SmartPolician: 5:39am On Apr 20, 2022 |
You dey shoot farming video abi you dey advertise your wife? No come for romance section come cry when Yahoo boys finally collect am ![]() |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Guyman02: 5:39am On Apr 20, 2022 |
Cutehector:For people with dirty minds |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by TroubleMaker47(m): 5:40am On Apr 20, 2022 |
Lol. See as Hot people full thread on a Wednesday morning ![]() |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by candidbabe(f): 5:40am On Apr 20, 2022 |
So Your pretty pretty pororo cannot wear a proper cloth to the farm?. We were taught about different clothes for different occasions in secondary school. Is she a slay queen? Is she farming or slaying? |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Nobody: 5:44am On Apr 20, 2022 |
U wan share ur wife's farming pants? Ok, that's nice because I am yet to see what u guys do when it rained. |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by esti98: 5:49am On Apr 20, 2022 |
Weldon bro. Hope you won't abandon this woman when money comes. |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by phemmyfour: 5:54am On Apr 20, 2022 |
She carry bra go farm, just don't contaminate the innocent plants |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by zudozz: 6:03am On Apr 20, 2022 |
I subscribe for am ooh. |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Hassanmaye(m): 6:04am On Apr 20, 2022 |
MideMrPossible:Wow |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Goodbadbowy419: 6:06am On Apr 20, 2022 |
The girl sef lack yansh |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by louken(m): 6:13am On Apr 20, 2022 |
I wasted my data |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by NamelessOGBENI(m): 6:20am On Apr 20, 2022 |
ValCon888: |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Blascatter: 6:24am On Apr 20, 2022 |
U de show guys your babe. U think say na every body like you shay? Wife or no wife, some people ready snatch her o. Where u wan see young girl like dis wey go gree work for farm. For dis age and time and smiling about it? Oga u are blessed. Extend our greetings to her o. P.s: See one of dem here. Many still de come o. Dem Neva wake up. Make anybody nor come for me o. My salary nor plenty o and I nor well o. Ehen. Goodbadbowy419: |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by enawt: 6:32am On Apr 20, 2022 |
Views on this post go mad... |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by marymaria(f): 6:38am On Apr 20, 2022 |
candidbabe:Ose chief judge of dressing Na una know proper clothes. Didirin |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Shadysen: 6:52am On Apr 20, 2022 |
adecz: |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Ekpes2017: 6:59am On Apr 20, 2022 |
Guyman02: |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Ybaby: 7:03am On Apr 20, 2022 |
MideMrPossible:Donot over work that woman biko. Too much physical work and beauty fades |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Greystone: 7:09am On Apr 20, 2022 |
Xpol:I swear I think say na knack dem dey knack for farm oh ![]()
|
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Bridget95(f): 7:09am On Apr 20, 2022 |
Your wife is so cute for hot f^cks |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Bahamas95(m): 7:15am On Apr 20, 2022 |
Goodbadbowy419:She's perfectly ok that way, one man's food is another's poison. Not everybody is obsessed with big bumbum. #TeamSlimAndPretty |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by sheymoni(m): 7:20am On Apr 20, 2022 |
Nice one mide. Nice to see you doing well for yourself |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by bigcee(m): 7:24am On Apr 20, 2022 |
Alexas58:I was thinking na Mouka foam dey wan use nack for farm mumu me, sha ![]()
|
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Nobody: 7:25am On Apr 20, 2022 |
candidbabe:Until ants, mosquitoes, bees or other insects sting her that's when she will have sense. |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by MideMrPossible(op): 7:27am On Apr 20, 2022 |
Ybaby:The feelings are very mutual, she won't just sit so that I can do all the work, she always insists on working so I won't become haggard so soon and if only we can see good-spirited Nigerians support our regenerative farming, here is a link to he project on my Facebook https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=5453095591367112&id=100000001746131 and here is a link to donate https://www.paystack.com/pay/possiblefarms We are both graduates. |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by Candidlady: 7:33am On Apr 20, 2022 |
Your wife is pretty You are lucky to have such an angel.. hopefully all your kids look like her Amin |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by crackhouse(m): 7:34am On Apr 20, 2022 |
Why u dey suffer that small girl u call your wife? |
| Re: A Soft Bed: What My Wife And I Do When It Rains On The Farm (Video) by hotwax: 7:39am On Apr 20, 2022 |
you sha wan show us the girl u dey nack.... oya give me her number, let me confirm something ![]() |
How A Nigeria Man Turned His Apartment Into A Grasscutter Farm (video) • Today I Went To Work On My Pepper Farm (video/pictures) • See The Antelope My Cousin Killed Today In The Farm (photo) • 2 • 3 • 4
Make 200,000 Naira Or More Monthly Growing Indigenous Vegetables this Dry Season • My Goat Gave Birth To A Premature Kid • My Yam Farm In Cement Bags (Pictures)



