My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae (7292 Views)
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by 9182736455O1999(m): 11:06am On May 09, 2022 |
Bros i enjoy this your story o. |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by Bebson007(m): 11:28am On May 09, 2022 |
Lol.... my case was a girl way back Campus, She came to my house she ate and made love. She was forming she didn't have money at all. I went outside to get her malt, so coming back I saw an unusual sign beside a tree like that. So I went further to scatter the sand behold I saw 1k into 20k domination. Baba I took the money. After banging I went to drop her off. I didn't even gave her chance to go to where she hid the cash. I looked at her eyes she was restless me I no send. I use money ball out with chicks and guys. |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by Pickmycall: 12:59pm On May 09, 2022 |
Na why boys dey vex kill them for hotel room because of the kind big money wey dem dey charge.How a broke gel go dey charge person #60k for only one night wey no be say na all round sex.Na some graduates 2 months salaries be that. |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by Pickmycall: 1:14pm On May 09, 2022 |
Kriss216:No let anyone stranger arrange olosho for you.Them fit plan steal your phone or money.Na so one undergraduate bring him friend from school come lodge for my former hotel after school break.Them Waka go out go bring olosho for iPodo street, Ikeja,come.Around midnight 3am,the babe dey hurry say she wan go.As a receptionist I no enquire to know if her partner was fine.I quickly open door.After 5minutes the undergraduate rush out and started shouting say the olosho don steal him #100k.This undergrad is under 18 O.I know when her mum first bring am come lodge wey him wan start University same year.We later found out say him friend connive with the olosho to steal him money.But the olosho run away without settling his friend.We beat him friend that day.We ransacked him.Nothing dey him pocket. The undergrad later called his mum to send him some money to return home. |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by bluefilm: 1:57pm On May 09, 2022*. Modified: 9:18pm On May 09, 2022 |
Bebson007:You dey very mean o. How you take know say na she hide the money? E fit be say na money wen dem take do sacrifice na im you go use ball chicks and guys. |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by Height2: 2:01pm On May 09, 2022 |
The matter sweet me die. 2am-5am and quickie I don note am down. |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by Bebson007(m): 2:23pm On May 09, 2022 |
I swear na she hide am. She wan go carry the money but as I dey give her close marking she come disengage. I even ask her if she has forgotten anything because she look restless and lost lol, she said No. Besides we are just four guys living there, besides they all went out. |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by Easylife338: 6:24pm On May 09, 2022 |
If the cure for HIV is not seen from now till 20 years time, Nigeria will be a terrible place to fornicate. The ladies are not even afraid of it any more. They will tell you they like it raw. They don't mind having and sharing it. The same guy that frequent olosho has a cheating girlfriend who spreads it to a cheating guy. Men and women, please! stay away from fornication. |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by JoyousFurnitire(m): 7:36pm On May 09, 2022 |
Bebson007:What?! Haha ![]() |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:20pm On May 09, 2022 |
tellsblinks:Gracias bro’s, I actually forked it out from my memories for entertainment purpose as u have stated |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:22pm On May 09, 2022 |
franklingud:No lie ds is ur other acct, I don tell u befor say I won’t bother about u, u no get job sha o lol |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:23pm On May 09, 2022 |
Brownygold002:Yeah it was pretty long, thanks for d remark |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:25pm On May 09, 2022 |
Patrioticbreed9:Haha bro’s, and I didn’t want to sound too funny o, lol |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:27pm On May 09, 2022 |
Nilon:Na only that doggy part I confirm. She wan spoil me lol |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by Cityboy08: 8:27pm On May 09, 2022 |
moyosore32:no paragraph, no full stop, no comma, my brother which way now. |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:27pm On May 09, 2022 |
9182736455O1999:I’m glad u enjoyed it my bro... gracias |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:29pm On May 09, 2022 |
Bebson007:Arrrgh!!! Naso u chop d barnie still chop her money join, odogwu bitters for u derr |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:30pm On May 09, 2022 |
Pickmycall:I tell u bro’s, as she call that money I vex instantly, I was like ds babe no sabi money wen she call so, I no gree o |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:32pm On May 09, 2022 |
Pickmycall:Damn!!! Most of ds gals are really dangerous sha, dey can go extent for money matter o |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:34pm On May 09, 2022 |
bluefilm:Lol, I almost said that too o, d money could have belonged to someone else |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:35pm On May 09, 2022 |
Height2:Uncle what are u noting down derr bayi |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:36pm On May 09, 2022 |
Bebson007:Toor!!! U for still mercy d babe small sha do |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by Nilon: 8:36pm On May 09, 2022 |
moyosore32:pass me her number na |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:38pm On May 09, 2022 |
Easylife338:No risking when it comes to hook up gals o, always go protected |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:39pm On May 09, 2022 |
Cityboy08:Any wherr belle face my man lol |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 8:41pm On May 09, 2022 |
Nilon:Mk I drop am herr or whr?? No dey surprised if she bill u 60k for d night , she don do me laidat befor too lol |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by emmy4real94(m): 10:24pm On May 09, 2022 |
Omo I really enjoyed reading your story mehn, word to word.. that 60k shock me. Omo money too much for Lagos o. The max girl can call here is 10k even if she get 1M followers ![]() moyosore32: |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by moyosore32(op): 4:08am On May 10, 2022 |
emmy4real94:My brother, that’s how ds gals call exorbitant fee anyhow o, no be their fault tho, some boys will not even blink an eye befor transferring d money to ds gals and you’ll hear dem saying na doings... smh |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by satandeterrible: 4:36am On May 10, 2022 |
truthCoder:Make sense |
| Re: My One Night Stand With So Called Instagram Slay Bae by emmy4real94(m): 2:32pm On May 10, 2022 |
that's why I said there's too much money in Lagos m e be I go relocate soon to Lagos ![]() moyosore32: |
Oge Iloh: Instagram Slay Mama Under Fire For Dancing Braless • Nigerians Blast Instagram Slay Queen For Stepping Out With Her Dog In Bum Shorts • Instagram Slay Queen's Valentine's Day Display Got Nigerians Talking • 2 • 3 • 4
Ladies Can U Always Serve D Whole Of D Last N Only Meat In D Soup Pot 2 Ur Hubby • Sex Robots: This Robort Can Give Almost The Same Sexual Pleasure Like Human • Check Out The Most Beautiful Nigerian Female Corper (photo)
