Person Go Finish School.... - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Person Go Finish School.... (586 Views)
| Person Go Finish School.... by Truvelisback(op): 4:23pm On May 09, 2022*. Modified: 8:14pm On May 09, 2022 |
Good day, fellas. Person go finish School, go come dey learn work from person wey no finish primary school. This life no balance ooo.
|
| Re: Person Go Finish School.... by Teddy96: 4:41pm On May 09, 2022 |
I Swear Bra. . this your post deserves a Bump ![]() |
| Re: Person Go Finish School.... by MrBrownJay1(m): 4:43pm On May 09, 2022 |
Truvelisback:kai! |
| Re: Person Go Finish School.... by Bahamas95(m): 4:49pm On May 09, 2022 |
![]() |
| Re: Person Go Finish School.... by Truvelisback(op): 8:16pm On May 09, 2022 |
Teddy96:The life no just balance, especially with the way naija dey so. |
How Person Go Get BSC In Biochemistry Con Become IndecentStar ? • How Person Go Fine Like This Con Dey Act Porn? • I Go Finish This Girl Today. (pictures) • 2 • 3 • 4
Feminists Dictionary: Add Your Words • I Thought Tiktok Wasn't For Things Like This • Wife Material Na Scam Men Use To Enter Girl Pant - Blessing Okoro (video)
