Thunder fire them - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Thunder fire them (2014 Views)
| Re: Thunder fire them by Orgasmgiver123(op): 8:10pm On Apr 11, 2022 |
fikayormi:Next time, no dey enter my thread dey talk nonsense again Nursery 2 dropout |
| Re: Thunder fire them by fikayormi(m): 8:22pm On Apr 11, 2022 |
Orgasmgiver123:Ode koriburuku danu If they check his lineage now , poverty and wretchedness is their watchword and their anthem The werey dad is just a recruit soldier wey neva earn pass 40k for their entire service and career Sorry bro Bobo has better things to do than waste it dragging with a drugster and a criminal Ba tie lo oga awon oloriburuku |
| Re: Thunder fire them by Orgasmgiver123(op): 8:34pm On Apr 11, 2022 |
fikayormi:Lol my papa sha better pass your agbero papa wey dey thief thief for beere and molete, if your papa no stop to dey thief, na my papa go shoot am die lol As you dey so, our mongrel feed pass all of una for una house lol. I’m very sure you’re the only one with phone in your family ( java phone ) and daily free 50mb to surf opera mini, better come make we employ you for our pig farm, so you go dey chop their remnant pkc and gnc lol Damn... nasty... I’m out of here |
| Re: Thunder fire them by fikayormi(m): 3:59am On Apr 12, 2022 |
Orgasmgiver123:I don’t even have an idea of all dis bullshit you are saying , it shows you are brought up in thick red poverty , Sorry oo In your next life choose wisely , cos this life ain’t for you at all , and the worst is that you have no hope Sorry but not sorry |
| Re: Thunder fire them by Orgasmgiver123(op): 8:07am On Apr 12, 2022 |
fikayormi:Shut the fvck up, you’re just surprised that I’m aware your father is a common thief in Ibadan town, and your mum sells black wood, sabina, agbo jedi and expired weed. Once again If your father doesn’t stop stealing, he’ll get burnt alive one day. As for you, we all know you are an NFA member, no future ambition, your life circles around Nairaland, with that rubber band packed java phone of yours, na all this small small children dey constitute nuisance for nairaland. Oloriburuku, me and you dey insult ourselves , you go dey carry my papa own join, it is obvious your father is a worthless being in your eyes that’s why you think everyone’s dad is like your poverty controlled father. Better go hustle before your yeye papa pass am to you, your own go be penury Damn... nasty... I’m out of here |
| Re: Thunder fire them by Nobody: 10:51pm On May 25, 2022 |
Orgasmgiver123:Opor, yoruba version of ur line abi... Lol,this guy aff kee me with lot of laffta |
| Re: Thunder fire them by Orgasmgiver123(op): 11:15pm On May 25, 2022 |
Asceleb16:Lmfao That guy frustrated me that day ehn I had to talk to him with the language he understands Damn... nasty... I’m out of here |
Thunder Fire Croatia!!! • Lighting And Thunder Almost End My Life Today. • Pornography Thunder Fire You There • 2 • 3 • 4
Eyes Magic (see Fine Girl) • Does Name Really Have Any Impact In One's Life? • This is better than you think I swear (romance)