any Nairalander Around Sango Ota - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › any Nairalander Around Sango Ota (3157 Views)
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by Kiliwuwu(op): 3:48pm On May 29, 2022 |
dontrulee:bro u don do agbero b4......see hw u dey name location dey go AhahahahahHahHahah |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by sunnymighty(m): 3:50pm On May 29, 2022 |
dontrulee:Op Dem drag you comot for Express come inside I dey Oposuuru. |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by dontrulee: 3:55pm On May 29, 2022 |
Kiliwuwu:Hahahahaha.... Na my base be that ooo Stayed in that area for over ten years. And am the outgoing type Sha, so I Sabi location Wella.b ![]() |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by zelnababa(m): 3:58pm On May 29, 2022 |
Kiliwuwu:which side do you stay? |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by yungjay27(m): 4:00pm On May 29, 2022 |
Kiliwuwu:ijoko road around that central mosque, sango |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by zelnababa(m): 4:12pm On May 29, 2022 |
Kiliwuwu:that's near my side ,my street is opposite Nigerian breweries |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by Gbengakolade1(m): 4:22pm On May 29, 2022 |
i work around sango as well very close to tollgate but i live around cowblock area not far from itoki |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by Nobody: 7:54pm On May 29, 2022 |
Kiliwuwu:Yes...exactly |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by Skodrran(m): 9:40am On Jan 25, 2023 |
Fmghewzy:Seriously, is there steady light in ota axis ![]() ? |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by Fmghewzy(m): 9:43am On Jan 25, 2023 |
Skodrran:No ooo I was being sarcastic. There used to be stable light there, but not anymore. |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by Skodrran(m): 9:47am On Jan 25, 2023 |
Fmghewzy:But does any part of ota have steady light I just need an area with cheap rent and steady light |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by biggy00000(m): 10:22am On Jan 25, 2023 |
Skodrran:Yes. Gasline Vee vee (this na 100%) cus of the factory The man way day stay abule, lemode, Roger blue -- Una light worse pass hell n Una road nko-the one way fi terminate pregnancy |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by Fmghewzy(m): 12:08pm On Jan 25, 2023 |
Skodrran:Yeah ,ijoko side does. Gasline to be particular. Although they are starting to misbehave |
| Re: any Nairalander Around Sango Ota by CgRay: 12:43pm On Jan 25, 2023 |
I stay around Sango |
Have You Seen Any Nairalander Face To Face Before? • I'll Be Visiting Nigeria Soon. Any Nairalander Interested In Seeing Me? • I'm Giving Out My Virginity To Any Nairalander Than Will Buy Me This. • 2 • 3 • 4
Naija Gurls:tactics • Court Marriage In Nigeria • What Women Want In Bed But Never Say
