Girls Should Please Be Straight Forward - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Girls Should Please Be Straight Forward (3784 Views)
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Dreadlock69(op): 9:46pm On Jun 05, 2022 |
sweetcoral:Madam justice I greet you . 13k nah small money apart from the total of everything for the outing which she ruined the day. My guys working phone? Why she go talk say she know swim b4 come later enter? Okay make my homie dey look us nah as we swim with our own babes or make him dey shine teeth dey one corner, you reason am nah? Nah still bad thing him come still pay another 1k leave the other one follow him babe swim? Which kind rubbish be that nah , childish thing she do. She no give attendant phone make Dem help am hold am , she just put am for bag enter pool. |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Dreadlock69(op): 9:47pm On Jun 05, 2022 |
bukky1994:A sorrowful Saturday evening/ sunday |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Dreadlock69(op): 9:49pm On Jun 05, 2022 |
bukky1994:Abeg read wetin that @sweetcoral dey cap |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 9:50pm On Jun 05, 2022 |
Dreadlock69:when u dey enter Lagos |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Dreadlock69(op): 9:57pm On Jun 05, 2022*. Modified: 8:15am On Jun 12, 2022 |
bukky1994:This week but I go first reach port Harcourt Nah the weréy girl be this Abeg we are in our early twenty make you nah no call is pikin oo |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:06pm On Jun 05, 2022 |
Dreadlock69:she no be pikin nah, but she suppose get small sense |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:07pm On Jun 05, 2022 |
Dreadlock69:na futo girl? |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:08pm On Jun 05, 2022 |
Ximenez:My ex never showed off... We talked alot... Spent our time together... I still think he's a sweetheart cause he made me feel grown up and safe... Like we were a real couple... That was my first relationship... I don't regret a thing! It's weird you mentioned Virgo... I dated one too! The second best relationship... The thing is, even though I shouldn't date Taurus and Virgo... I have and loved it! Cause I've been through some sh** thanks to my dad so I really appreciate good men... ![]() If I decide to get married... It's Taurus or Virgo... I enjoy being with guys who are Aries too... Great relationships... And Gemini too... Though they always hurt me... Won't date a Scorpio or Cancer or Libra... |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by dontrulee: 10:12pm On Jun 05, 2022 |
Why you go slap Babe? Sharp man don eye the phones already, you guys loose guard. |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Dreadlock69(op): 10:12pm On Jun 05, 2022 |
bukky1994:Owerri girls. No dey get sense |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by dontrulee: 10:13pm On Jun 05, 2022 |
BoredBerry:People still believe in all these rubbish zodiac signs? Nonsense stuff. ![]() |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Dreadlock69(op): 10:14pm On Jun 05, 2022 |
bukky1994:Imsu |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:15pm On Jun 05, 2022 |
Dreadlock69:nawao |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Dreadlock69(op): 10:16pm On Jun 05, 2022 |
bukky1994:I just post the pic cause her face no show and lot of imsu girls get that physic |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:16pm On Jun 05, 2022 |
Dreadlock69:lols, I dey akure anyways |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:16pm On Jun 05, 2022 |
Dreadlock69:so your guys go buy new phones be that |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:17pm On Jun 05, 2022 |
dontrulee:Are you religious? ![]() |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by dontrulee: 10:20pm On Jun 05, 2022 |
BoredBerry:No, am not. I'm mysterious |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:21pm On Jun 05, 2022 |
Dreadlock69:damn the girl no follow abeg |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by dontrulee: 10:21pm On Jun 05, 2022 |
bukky1994:Stay safe ooo |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Harrykn: 10:21pm On Jun 05, 2022 |
My iphone 12 & Xs+ gone?? Una dey mad. That phone for come out |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by anthonyuncle(m): 10:21pm On Jun 05, 2022 |
i cannot fit laugh |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:22pm On Jun 05, 2022 |
dontrulee:Oh... Well... I think it's intresting... Do you know your sign? ![]() Lemme predict your future... |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by dontrulee: 10:23pm On Jun 05, 2022 |
Dreadlock69:Why call her werey? Besides, you still be pikins jare. G people. ![]() |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by dontrulee: 10:24pm On Jun 05, 2022 |
BoredBerry:Interesting. Give me a few lessons, how can one know their sign?? |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Dreadlock69(op): 10:25pm On Jun 05, 2022 |
bukky1994:You dun see am nah |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by dontrulee: 10:25pm On Jun 05, 2022 |
anthonyuncle:This your signature, gram free. Is it real? |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:26pm On Jun 05, 2022 |
Dreadlock69:the prices of those phones go don escalate |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:27pm On Jun 05, 2022 |
dontrulee:Tell me your birthday... If you can't, just check it online... Google search: [insert birthday] zodiac sign... ![]() |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Nobody: 10:28pm On Jun 05, 2022 |
dontrulee:my brother God dey with me like this |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by Dreadlock69(op): 10:30pm On Jun 05, 2022 |
dontrulee:Eee still dey pain us , my two homies dey inside dey watch film “kim Kardashian life show , first time I go see dem serious dey watch television for gotv , if at all them dey watch the movie self We be undergraduate living ,young and ganja life Thanks for the compliment |
| Re: Girls Should Please Be Straight Forward by dontrulee: 10:30pm On Jun 05, 2022 |
BoredBerry:June 20th |
Some Girls Should Change Their Ways.. • Naija Girls Should Stop Begging. • Guys Try To Be Straight Forward! • 2 • 3 • 4
Guys Only: Who Do You Prefer In These Two "Babes"? • My Girlfriend Did Not Pick My Call • The Best Ways To Handle A Lady.

