Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here (1059 Views)
| Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by JOACHINpedro(op): 9:33am On Aug 01, 2022 |
I pray una cashout today ![]() |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by Nyascobar1414: 10:40am On Aug 01, 2022 |
Simps know what they can do best. |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by HltSong: 10:43am On Aug 01, 2022*. Modified: 12:36pm On Aug 01, 2022 |
Nyascobar1414:I go dey expose u dey go and I go tag all the people wey u don troll make dem Sabi you. Nyash piercer. Acidbath Persephone1 Siofra WhiteLavender Candidlady |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by Fmghewzy(m): 10:49am On Aug 01, 2022 |
Nyascobar1414:So having a girlfriend automatically makes you a simp? I see why people always bash you. |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by Medianna(f): 10:58am On Aug 01, 2022 |
Cash out .I cannot fit laughSo being a girlfriend is now a source of income.. |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by HltSong: 11:09am On Aug 01, 2022*. Modified: 12:29pm On Aug 01, 2022 |
Nyascobar1414:Fmghewzy, me and you done clash b4 so when I see say u dey scope acidbath, I come understand why ds nyash piercer I dey mention dey troll am yesterday. Look this moniker well, this homo dey follow u steady. |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by WhiteLavender(f): 11:13am On Aug 01, 2022 |
HltSong:Dude is just a clown. No energy to expend on a loser. |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by Fmghewzy(m): 11:20am On Aug 01, 2022 |
HltSong:Yeah I remember we fought over je.on .Nyash piecer , funny name .The dude is crazy ,always bashing women. Has never said anything meanful. But it's good how people are quick to put him in his place lol |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by HltSong: 11:21am On Aug 01, 2022 |
WhiteLavender:That bisexual dey send scope messages to acidbath with em alternate moniker and e dey use my name. Na wetin dey vex me be that. |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by HltSong: 11:23am On Aug 01, 2022 |
Fmghewzy:Acidbath dey say me and that homo na the same. I tell that werey make e clear my name, e run. Na me and am till December. |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by Fmghewzy(m): 11:28am On Aug 01, 2022 |
HltSong:Lol, hold him tight. It's easy to see why you are so pissed . No sane person would want to be associated with the dude,his madness is on another level |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by HltSong: 11:30am On Aug 01, 2022 |
Fmghewzy:E be like say e lyk u. Na wetin me I dey talk. So no lose guard. Any penis person wey troll u, just know say na Nyascobar1414. |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by Fmghewzy(m): 11:39am On Aug 01, 2022 |
HltSong:When he doesn't want to die . That reminds me of one slowpoke ,he was obsessed with my ass. I will check for the moniker ,and be wary of any potential nyash piecer. Thanks bro |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by JOACHINpedro(op): 12:09pm On Aug 01, 2022 |
Medianna:Na wetin dey xup these days |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by Savedday: 12:14pm On Aug 01, 2022 |
9ja girls don't love and dey will never love u. They are nothing but useless. All of them... Know this and know peace |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by Nyascobar1414: 1:15pm On Aug 01, 2022 |
Fmghewzy:posting your gf makes you a simp,giving her monetary favours makes you a simp,putting your gf first makes you a simp. |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by Nyascobar1414: 1:17pm On Aug 01, 2022 |
WhiteLavender:Na me say make you ugly ![]() Go for facial surgery madam evening newspaper. |
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by HltSong: 1:17pm On Aug 01, 2022 |
Nyascobar1414:Na why you wan suck em penis abi? Make u for get d money. Ash@wo kobo kobo.
|
| Re: Happy Girlfriend Day To All Girlfriends Here by HltSong: 1:19pm On Aug 01, 2022 |
Nyascobar1414:You don switch from your oda account to D's one. Nobody dey visit Ur thread again. I Neva start with u. Prick sucker. |
1st Of August Is National Girlfriend Day. What Is It All About? • Since When Did Mother's Day Becomes A Girlfriend Day?? • Happy Girlfriend's Day To GTB • 2 • 3 • 4
Lady Who Asked Dad To Babysit Her Children Gets The Shock Of Her Life • If You Don't Know What This Means.... • I'm 30 Year Old I'm Still A Virgin When I Married My Wife

.I cannot fit laugh