How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day (5975 Views)
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Socratiz: 6:34pm On Sep 07, 2022 |
Sexual addiction is as dangerous as drug addiction, the people advising you to marry probably don't know how powerless you feel. As a professional counsellor I can guide you out of this addiction. You can send me a mail |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Illegal1(op): 6:38pm On Sep 07, 2022 |
pansophist:nah only u talk beta tin wen enter my head.. tnx bro |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Nobody: 6:41pm On Sep 07, 2022 |
pansophist:Make him go rape one sister wey go just looseguard on top mountain ? Because one thing, one thing, go just tell am say "Abobi you sabi say you never lash girl on top mountain before?" "Abobi see opportunity o ". |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Chris2863(m): 7:06pm On Sep 07, 2022 |
Illegal1:kpekus wey others dey find oo . The world no balance shaa |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Oturatetuala(m): 7:08pm On Sep 07, 2022 |
Na chief u be oo. Your waist go slim finish |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Baronthecelebri(m): 7:30pm On Sep 07, 2022 |
Rozross:hahhahahahha, guy you wicked, |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Broveens42(m): 7:30pm On Sep 07, 2022 |
Illegal1:There is nothing wrong with you. If only you knew what low libido/ erectile dysfunction could do to your psyche, you would thank your Stars for your current situation A lazy person is a lazy person. Pay no attention... People get sexually excited at their place of work, especially those jobs that have to do with Night shifts. It only proves you are a Healthy man... |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by pansophist(m): 8:00pm On Sep 07, 2022 |
inspirator1:Other brothers go beat am, but na men de full those kind parole, such as prison and prayer warriors ![]() |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Rexymania(m): 8:08pm On Sep 07, 2022 |
LoL the guy say him need tips lol |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Nobody: 8:12pm On Sep 07, 2022 |
pansophist: ![]() Sisters dey follow sometimes o.. |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by techgen(m): 8:21pm On Sep 07, 2022 |
He who is not addicted to any harmful habits... Will not value freedom he has... @OP,know this and know peace.... He who is born to be great always find himself in an addiction that will distract him/her... If he does not find his way out, he ends his latter part of his life in regrets. #Fight or be destroyed... The choice is yours!!! |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by ufotty2001: 8:38pm On Sep 07, 2022 |
Illegal1:I have to break up with the girl... It was my ex girlfriend..!! She so much luv sex.. every small thing is sex.. she can't stay a day without sex.. |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Natbrowny: 9:19pm On Sep 07, 2022 |
Illegal1:If u go broke. I pray u dont rape someone's daughter. Coz boiz aint smiling, just 1 tire and 20 naira matches and small petrol. U seee dat self control wey u no get, u go soon get sense |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Illegal1(op): 11:35pm On Sep 07, 2022 |
inspirator1:hahahahaha omoh u no good ooh... |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Illegal1(op): 11:38pm On Sep 07, 2022 |
Chris2863:you dn see am finish nah bros,bt 2much of everytin is bad.my own 2much... |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by imagrg(m): 5:32am On Sep 08, 2022 |
Drink lime always. |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Illegal1(op): 8:10am On Sep 08, 2022 |
imagrg:will lime reduce the sexual urge in me? |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by kingjiss: 10:43am On Sep 08, 2022 |
Illegal1:It's because your Brian is not working Mumu boy |
| Re: How F*ck Go Dey Hungry Person Every Day Every Day by Illegal1(op): 10:49am On Sep 08, 2022 |
kingjiss:bros...u for make sense pass hw wish u no comment at all.... |
See Wetin Dey Hungry Me [Picture] • See Wetin Dey Hungry Me [Picture] • FAT DICK: To Marry Dey Hungry Me. See Inside [PICTURE] • 2 • 3 • 4
Priest Caught P@nt Down In Compromising Position With Woman, Video Goes Viral (W • My Girlfriend Says "we Need A Break" Is It Risky? • Why Your Big Booty Is Dangerous
? Because one thing, one thing, go just tell am say "Abobi you sabi say you never lash girl on top mountain before?" "Abobi see opportunity o ".
