Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,527 members, 7,850,795 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 09:14 AM

Crypto Currency Investors Thread - Investment (2788) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Investment / Crypto Currency Investors Thread (3426889 Views)

The Metaverse Investors Thread / NFT Investors Thread / Sh!t Coin Investors Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2785) (2786) (2787) (2788) (2789) (2790) (2791) ... (3705) (Reply) (Go Down)

Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 5:46pm On Sep 23, 2022
Na cross I Dey use sha

Omo. i dey sleep based on say na isolated margin i dey use and na only 2 percent of my capital i dey risk per trade. If na flip, the best thing to do is to buy the 2-3 week low for BTC and ETH. Any other altcoin - turn on 'God abeg" indicator before buying it - person gats know T.A small before trying that for any other random altcoin. [/quote]
Re: Crypto Currency Investors Thread by deflover(m): 5:49pm On Sep 23, 2022
Titanium001:
My bro, I no sabi TA, so na to bai altys when you guys signal 'bai btceee'. E fit no reach target before I qo see anoda wan wey don almost bleed to death. I qo cross-carpet since I dey on gain. If we go down, I qo turn temporal hodler until news or whales remember us. If e don too tey, and no show, I cut loss and mooove.
I just bai waves when we dey $25k and Kingsteve still de reason bulls. Downtrend show and I remain aboard. I sell some personal stuff, de wait for uptrend signal when lunc begin shake nyash. I enter. Make plenty money setee I sell waves at loss, buy more lunc. Naso de price begin go down. But stayed on till it got above my entry point, $0.00028, na den etc hi me. Bought in at $30. We remain temporal hodlers so.
I de flip among de ten recommended coyns for kc.
How long max do I wait? Ustc don make me wait for almost 3 months recently, lol.
For de volatility, man no die, man no rotten. E beta pass your futures nah. Sometimes I de wonder how una de take sleep, lol

U try oh
But try sabi TA
E go help u
I dey eye that LUNC too
Cos I believe say e go soon pump
But na wen I spot bottom.
I go put small cash wey I fit loose

2 Likes

Re: Crypto Currency Investors Thread by Goldbw122(m): 6:05pm On Sep 23, 2022
cmoney22222:
Basically , I trade the known coins. But eth is a no no for me. That’s particular coin no Favour me �
Well everyone his or her own style Sha.. I just love the the number 20x.

1 Like

Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 6:16pm On Sep 23, 2022
Money printer

Goldbw122:

Well everyone his or her own style Sha.. I just love the the number 20x.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Channel5: 6:29pm On Sep 23, 2022
cmoney22222:
Money printer

Na so una Vawlence dey use start

Now he is greening you don dey hail am dey call am money printer

If e morale don High now and e come say make e print � for una too out of sympathy

Now e go come drop trade

E come cut like bet9ja slip

Na so Vawlence don use start o

No forget today o grin

Now na Money printer abi grin

Trading wey be say e fit give you fine shoe like Nike come collect your full leg �

I remember when I dey cash out with Alt

Na only one trade wey humble me

Now currently I don loose over $580 for Bybit

My body don calm down

I know wan add the one wey I receive BTC payment at $30k ...over $3.5k

I said make I hold the thing come dey carry me go where I no no

I later had to sell and lost $500

I know why I dey talk o

Crypto no be your mate o

Nothing like Money printer �️�

11 Likes

Re: Crypto Currency Investors Thread by Channel5: 6:32pm On Sep 23, 2022
Na this thread I use to find solace...

I dey laugh out my pain with una Vawlence

But this is how it use to start grin grin

Money Printer

Agba BTC lord

Agba trader

BTC expert

TA

Lol...

6 Likes

Re: Crypto Currency Investors Thread by Siberia01(m): 6:43pm On Sep 23, 2022
Channel5:

Na so una Vawlence dey use start

Now he is greening you don dey hail am dey call am money printer

If e morale don High now and e come say make e print � for una too out of sympathy

Now e go come drop trade

E come cut like bet9ja slip

Na so Vawlence don use start o

No forget today o grin

Now na Money printer abi grin

Trading wey be say e fit give you fine shoe like Nike come collect your full leg �

I remember when I dey cash out with Alt

Na only one trade wey humble me

Now currently I don loose over $580 for Bybit

My body don calm down

I know wan add the one wey I receive BTC payment at $30k ...over $3.5k

I said make I hold the thing come dey carry me go where I no no

I later had to sell and lost $500

I know why I dey talk o

Crypto no be your mate o

Nothing like Money printer �️�
. grin

Almost got your hands on a sniper

That guy has never lost any single trade
Re: Crypto Currency Investors Thread by Geovanni412(m): 6:45pm On Sep 23, 2022

Trading na great humbler of people. The one wey come humble me for crypto na when i been talk say BTC go drop from 19k level on 7th September and the thing come rise reach 22.4k. Before then, na 8 percent i dey use trade, i been dey feel say i dey almost impossible for me to lose a trade on BTC sef. The overconfidence was legendary - after I lost that trade and all my previous scalping profits. I became humble by force and started using 2 percent for my trades on BTC . After I did that, omo, new wisdom just dey download enter my head about my mistakes. It happens to every trader and even hedge fund manager. Ray Dalio's own was so bad that he relocated to live with his parents for some years before he bounced back to become a billionaire.
If you can reduce your risk per trade to 1 or 2 percent and you already have some decent level of skill- you'll be surprised at the difference not being afraid to lose can have on the way you trade. Also, writing down every entry and why you are taking it helps a whole lot.

9 Likes 1 Share

Re: Crypto Currency Investors Thread by Geovanni412(m): 7:07pm On Sep 23, 2022
Powell's speech don dey start. Market will get very volatile - Bad time to have tight stop losses. The market has moved way faster than anyone could have ever anticipated. The volatility of GBPUSD alone is what you'd expect to see in 1 month of trading it. Looking at that scenario ,and the price of BTC- if the market reacts negatively to what Powell says, then do not be surprised to see 14k this weekend at the very least. For the bulls, the best that can happen is a push towards 19.6k. The overall fundamentals are too bad for us to see a sustained bull run.
Best move, would be to play a short with low leverage like 2-3x to negate the effect or volatility of the news. Option 2 would be to wait till around 8:30 pm -9pm and get a better short move with tighter stops and higher risk-reward .

https://www.youtube.com/watch?v=ZVgXiqPG4mw&ab_channel=FederalReserve

2 Likes

Re: Crypto Currency Investors Thread by deflover(m): 7:18pm On Sep 23, 2022
Geovanni412:
Powell's speech don dey start. Market will get very volatile - Bad time to have tight stop losses. The market has moved way faster than anyone could have ever anticipated. The volatility of GBPUSD alone is what you'd expect to see in 1 month of trading it. Looking at that scenario ,and the price of BTC- if the market reacts negatively to what Powell says, then do not be surprised to see 14k this weekend at the very least. For the bulls, the best that can happen is a push towards 19.6k. The overall fundamentals are too bad for us to see a sustained bull run.
Best move, would be to play a short with low leverage like 2-3x to negate the effect or volatility of the news. Option 2 would be to wait till around 8:30 pm -9pm and get a better short move with tighter stops and higher risk-reward ratio

Omo see submarine
Market dey bend down low
Re: Crypto Currency Investors Thread by Channel5: 7:26pm On Sep 23, 2022
Siberia01:
. grin

Almost got your hands on a sniper

That guy has never lost any single trade

Make I hear word grin

Is it logically possible

This is social media...e get why
Re: Crypto Currency Investors Thread by atinga1: 7:42pm On Sep 23, 2022
deflover:

Omo see submarine
Market dey bend down low
Smh

Re: Crypto Currency Investors Thread by Kingsteve(m): 7:47pm On Sep 23, 2022
Geovanni412:
Powell's speech don dey start. Market will get very volatile - Bad time to have tight stop losses. The market has moved way faster than anyone could have ever anticipated. The volatility of GBPUSD alone is what you'd expect to see in 1 month of trading it. Looking at that scenario ,and the price of BTC- if the market reacts negatively to what Powell says, then do not be surprised to see 14k this weekend at the very least. For the bulls, the best that can happen is a push towards 19.6k. The overall fundamentals are too bad for us to see a sustained bull run.
Best move, would be to play a short with low leverage like 2-3x to negate the effect or volatility of the news. Option 2 would be to wait till around 8:30 pm -9pm and get a better short move with tighter stops and higher risk-reward .

https://www.youtube.com/watch?v=ZVgXiqPG4mw&ab_channel=FederalReserve

Lol, don't tell me you've joined the 14k crew.
Do you lot realise that before we smell 16k, that there's a very strong support at 17.6k?
You all sound as if breaking that 17.6k barrier will be a walk in the park.

No...it wont!
All protocols must be observed.
Jumping from 17.6k to 14k without the bulls defending that support will be a catastrophic crash!
It doesn't work that way guys...NO!

3 Likes

Re: Crypto Currency Investors Thread by deflover(m): 7:53pm On Sep 23, 2022
Hmmmmmm if nasdaq close like this
Btc go follow am find crude oil oh cool

1 Like

Re: Crypto Currency Investors Thread by armadeo(m): 7:54pm On Sep 23, 2022
Goldbw122:
I have learn one thing about the market you don't have force the market
#DYOR #TRADE WITH CAUTION

Hope you've closed this trade.
Re: Crypto Currency Investors Thread by armadeo(m): 7:56pm On Sep 23, 2022
cmoney22222:
I don’t even like trading btc. I can count how many times I traded btc. Alt works best for me and I haven’t waka-ed naked for market till now.

grin

X20 for alts. You have big brass balls sha. Alts I never do more than x10. Mostly 5 to 7.

1 Like

Re: Crypto Currency Investors Thread by armadeo(m): 7:58pm On Sep 23, 2022
Geovanni412:

Omo, your hand strong die. I no fit trade alts- na BTC wey I sabi. U said sth about fees - what is the difference in trading alts v btc in fees?

Omo byc fees no be here.

Just click buy or sell and cancel. You go pay for that idea not that you put it in motion. Just the idea.

Try it and see. I even used bnb to tey and reduce price I didn't see the difference.

1 Like

Re: Crypto Currency Investors Thread by Goldbw122(m): 7:58pm On Sep 23, 2022
cmoney22222:
Money printer

Nothing like money, printer chairman
Let's say I got lucky today, what about tomorrow, hmm that one be story for the Gods. Well I just pray it doesn't turn bad tomorrow... Or make I take break... Am not the God of trade oo so let me use my sense.. SInce my leader have shared their experience...

Channel5:

Na so una Vawlence dey use start

Now he is greening you don dey hail am dey call am money printer

If e morale don High now and e come say make e print � for una too out of sympathy

Now e go come drop trade

E come cut like bet9ja slip

Na so Vawlence don use start o

No forget today o grin

Now na Money printer abi grin

Trading wey be say e fit give you fine shoe like Nike come collect your full leg �

I remember when I dey cash out with Alt

Na only one trade wey humble me

Now currently I don loose over $580 for Bybit

My body don calm down

I know wan add the one wey I receive BTC payment at $30k ...over $3.5k

I said make I hold the thing come dey carry me go where I no no

I later had to sell and lost $500

I know why I dey talk o

Crypto no be your mate o

Nothing like Money printer �️�
Chairman thank you, I have lost a lot too, am just trying one new strategy that I just discovered, I have used borrow money to test different strategy.. in fact make I just make a little green to pay back... Even if I collect wotowoto later.. if I lose I will still post the result here... No body be man of the trade.. from what you said "Crypto no be your mate o"
I love that word, we are here help each other in this world, with advice, pattern and strategy of trading.. thanks...

5 Likes

Re: Crypto Currency Investors Thread by Goldbw122(m): 8:00pm On Sep 23, 2022
armadeo:

Hope you've closed this trade.
Yeah, since it is scalping.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Goldbw122(m): 8:05pm On Sep 23, 2022
cmoney22222:
Na cross I Dey use sha

Omo. i dey sleep based on say na isolated margin i dey use and na only 2 percent of my capital i dey risk per trade. If na flip, the best thing to do is to buy the 2-3 week low for BTC and ETH. Any other altcoin - turn on 'God abeg" indicator before buying it - person gats know T.A small before trying that for any other random altcoin.
Which one is God abeg indicator ? grin

2 Likes

Re: Crypto Currency Investors Thread by GRACEGLORY: 8:11pm On Sep 23, 2022
The $18K area is going to be tried even harder. Too many bad people.

Invoke the spirit of the bulls….. grin

Re: Crypto Currency Investors Thread by XaToXi: 8:13pm On Sep 23, 2022
armadeo:

Omo byc fees no be here.

Just click buy or sell and cancel. You go pay for that idea not that you put it in motion. Just the idea.

Try it and see. I even used bnb to tey and reduce price I didn't see the difference.

No fees on spot and margin btc trades for now on Binance.

Same applies to ETH and a few busd pairs.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Geovanni412(m): 8:21pm On Sep 23, 2022
Kingsteve:

Lol, don't tell me you've joined the 14k crew.
Do you lot realise that before we smell 16k, that there's a very strong support at 17.6k?
You all sound as if breaking that 17.6k barrier will be a walk in the park.

No...it wont!
All protocols must be observed.
Jumping from 17.6k to 14k without the bulls defending that support will be a catastrophic crash!
It doesn't work that way guys...NO!

Bro, if you saw what I saw today on gbpusd. You sef...fear go catch you. I saw one month's support and resistance evaporate in one day. Go look that chart on the 1h chart- you go understand wetin deflover dey talk about support n resistance. If the market masters mean business, you go just dey see support levels being violated with speed. I just dey regret say na eurusd wey dey move like snail wey I come dey trade.
I am even surprised say BTC still gallant like soldier. Anyway, the market didn't react to Powell's speech in any way. It is probable that all the very terrible news has been priced in - hard to tell at the moment. We will know more as we approach today's close and heading into the weekend - the market na d ultimate master. No be me go tell am wetin to do.

2 Likes 1 Share

Re: Crypto Currency Investors Thread by Kingsteve(m): 8:28pm On Sep 23, 2022
Geovanni412:

Bro, if you saw what I saw today on gbpusd. You sef...fear go catch you. I saw one month's support and resistance evaporate in one day. I just dey regret say na eurusd wey dey move like snail wey I come dey trade.
I am even surprised say BTC still gallant like soldier. Anyway, the market didn't react to Powell's speech in any way. It is probable that all the very terrible news has been priced in - hard to tell at the moment. We will know more as we approach today's close and heading into the weekend - the market na d ultimate master. No be me go tell am wetin to do.

Forex isn't the same as crypto.
Fundamentals affect the stock market and Forex more than it does crypto.
As most of you are shorting, a few of us are going long to exit at close resistance levels...scalping!

Again, I've gone long on shiba.
Entry point=1067
Target=1121 or slightly lower, but potential gain should be over 3%.
Already 2.24% in profits.

2 Likes

Re: Crypto Currency Investors Thread by myonekobosay: 8:28pm On Sep 23, 2022
The reason why crypto is dipping. Just hold on, we are almost there

1 Like

Re: Crypto Currency Investors Thread by Kingsteve(m): 8:50pm On Sep 23, 2022
Kingsteve:

Forex isn't the same as crypto.
Fundamentals affect the stock market and Forex more than it does crypto.
As most of you are shorting, a few of us are going long to exit at close resistance levels...scalping!

Again, I've gone long on shiba.
Entry point=1067
Target=1121 or slightly lower, but potential gain should be over 3%.
Already 2.24% in profits.

Trade closed!
Entry=1067
Exit =1121
Profit=4.76%
Holding period= less than 30mins

To be an advanced trader in order to make profits even in a bear market, you have to understand the importance of S&R
Until you do, you will keep missing trading opportunities, while waiting for drops that may never happen.

Enough said abeg!
Na person wey wan improve, go improve by re-learning.
Stock, forex and crypto markets function slightly differently, regardless of their correlation.

3 Likes

Re: Crypto Currency Investors Thread by Geovanni412(m): 9:19pm On Sep 23, 2022
Kingsteve:

Forex isn't the same as crypto.
Fundamentals affect the stock market and Forex more than it does crypto.
As most of you are shorting, a few of us are going long to exit at close resistance levels...scalping!

Again, I've gone long on shiba.
Entry point=1067
Target=1121 or slightly lower, but potential gain should be over 3%.
Already 2.24% in profits.

It's alright. Like I said, this current market space is very much manipulated. I can't vouch for any support area to hold till it actually holds for at least 8 hrs.. In any case,crypto is supposed to be more volatile than stocks and forex. Just pray the market masters don't remember BTC. Trading these days reminds me of Wojak's videos on youtube with Bogdanoff playing the 'pump it dump it' game.

https://www.youtube.com/watch?v=l7ULp8yyvJ8&ab_channel=ModernWojak

1 Like

Re: Crypto Currency Investors Thread by Kingsteve(m): 9:23pm On Sep 23, 2022
Geovanni412:

It's alright. Like I said, this current market space is very much manipulated. I can't vouch for any support area to hold till it actually holds for at least 8 hrs.. In any case,crypto is supposed to be more volatile than stocks and forex. Just pray the market masters don't remember BTC. Trading these days reminds me of Wojak's videos on youtube with Bogdanoff playing the 'pump it dump it' game.

https://www.youtube.com/watch?v=l7ULp8yyvJ8&ab_channel=ModernWojak

So true, crypto market is more volatile, but still...after years of studying the charts, I realised there are little differences.
How did I learn how to trade?
Mostly by spending hours watching the chart pattern, and most especially...the candlesticks.
Again, you need balls of steel to navigate the volatility.

1 Like

Re: Crypto Currency Investors Thread by Ekehwinz: 9:26pm On Sep 23, 2022
Please who knows why there is no more savings and locked staking on binance?
Re: Crypto Currency Investors Thread by chuksme(m): 9:36pm On Sep 23, 2022
what is the meaning of S&R?
Kingsteve:

Trade closed!
Entry=1067
Exit =1121
Profit=4.76%
Holding period= less than 30mins

To be an advanced trader in order to make profits even in a bear market, you have to understand the importance of S&R
Until you do, you will keep missing trading opportunities, while waiting for drops that may never happen.

Enough said abeg!
Na person wey wan improve, go improve by re-learning.
Stock, forex and crypto markets function slightly differently, regardless of their correlation.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Kingsteve(m): 9:38pm On Sep 23, 2022
chuksme:
what is the meaning of S&R?

Support and resistance
Re: Crypto Currency Investors Thread by chuksme(m): 9:43pm On Sep 23, 2022
Please can one Trade in an exchange without doing KYC. Example like Coinbase Exchange and Kucoin. Can you create account with any one of them and trade with doing the KYC?

(1) (2) (3) ... (2785) (2786) (2787) (2788) (2789) (2790) (2791) ... (3705) (Reply)

Treasury Bills In Nigeria / Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts

Viewing this topic: lrman(m), leo047, Karsun24(m), doyin01, Kpartners, atom080, Robnectar(m) and 8 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 75
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.