Hello - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Hello (4354 Views)
| Re: Hello by JealousCobra(m): 3:08pm On Oct 17, 2022 |
Robenna:Maggot whom is dancing achikimi dance in the presence of the hungry mother hen..
|
| Re: Hello by duduade(m): 3:09pm On Oct 17, 2022 |
You must be high on cheap Colorado |
| Re: Hello by Mercury12(m): 3:19pm On Oct 17, 2022 |
You are in love with death |
| Re: Hello by Aguiyimba(m): 4:05pm On Oct 17, 2022 |
Robenna:How will you feel when another man is in love with your wife? Use the answer to advise yourself. |
| Re: Hello by EASYGURU(m): 4:21pm On Oct 17, 2022 |
Robenna:Where you dey stay sef. Guy you need mending. You don pass jamb abi you no know say as a man your problems plenty. Chai |
| Re: Hello by EASYGURU(m): 4:22pm On Oct 17, 2022 |
Shadysen:Pson wen dey crase na bundle of Cain dem go use mend em body las las. E go clear for em eyes |
| Re: Hello by Starz825(m): 4:27pm On Oct 17, 2022 |
Dfynboi:And the indaboski guy gas choke him neck during deliverance cos he must vomit the spirit wey dey inside am |
| Re: Hello by Chris2863(m): 4:32pm On Oct 17, 2022 |
Robenna:you must be very stup*id |
| Re: Hello by Chris2863(m): 4:33pm On Oct 17, 2022 |
Fake story, fake moniker. I blame you guys that have been dropping sensible comments here. |
| Re: Hello by Reex12(m): 5:02pm On Oct 17, 2022 |
Hahaha pikin wey just finish ss3 dey fall in love with person wife wey get 3 children, you need better beating cus dem no flog u for secondary school, We won't advice u just go and tell ur parents how u feel fool |
| Re: Hello by GoldSantana: 5:04pm On Oct 17, 2022 |
You get girlfriend, you still dey eye married woman. Na so Saro take die twice o. |
| Re: Hello by 727abejide: 5:25pm On Oct 17, 2022 |
Married woman is a no go areaAnd you're just 18, you need to start thinking about life rather than someone else wife Married woman is a no go areaAnd you're just 18, you need to start thinking about life rather than someone else wife ... |
| Re: Hello by Rrchrd(m): 6:29pm On Oct 17, 2022 |
Small boy like you see wetin you dey reason You better stay away from a married woman b4 you received curse & started sleeping with married women with the rest of your life |
| Re: Hello by LIVINGICONREBOR: 7:21pm On Oct 17, 2022 |
U wan chop matured snail meat abi?? Ride on. |
| Re: Hello by Kirkman: 7:38pm On Oct 17, 2022 |
E be like say dem don dey call this one for the spirit world. Cotinue with your lust after a married woman o! You go die soon. |
| Re: Hello by kelspinall(m): 10:00pm On Oct 17, 2022 |
abi una no no una mates..why married woman sef... |
| Re: Hello by Wizywiz(m): 10:15pm On Oct 17, 2022 |
Obamamessi is that you ..not surprised |
| Re: Hello by dnawah(m): 10:30pm On Oct 17, 2022 |
Robenna:son,your village people don open chapter for you,over to you. ![]() Chapter 1 Scene i |
| Re: Hello by tnerro1(m): 10:34pm On Oct 17, 2022 |
She go soon say u rape her and ur young life don cast be that |
| Re: Hello by Peskid147: 10:47pm On Oct 17, 2022 |
Robenna:she is into u bcus u are given her much attention than her husband is given to her and also she is showing too much care for you more than your girlfriend. Well tell her your mind jokingly and see her reaction... |
| Re: Hello by Freshgrace4life(f): 6:01am On Oct 18, 2022 |
Kirkman:One person tell me say , if him wife wan cheat on am , make he better no no the man , say any day wey him sabi say na the man wey dey nack him wife be this , him say na the last day for that man be that , even if Anger Management na course for school, we no fit study am finish .. |
| Re: Hello by Xbursta(m): 9:39am On Oct 18, 2022 |
Dfynboi:Bro abeg which phone be this abeg |
| Re: Hello by FREDCLSSICO7(m): 7:07pm On Oct 19, 2022 |
Sweetvie:you dey mind am when life hit am hard he go face the reality na person wife dey hungry am to nack |
| Re: Hello by frozen70(f): 7:51pm On Oct 19, 2022 |
Robenna:Congratulations At 18yrs, you have started nose diving instead of flying high Its your life and your business Advice yourself Karma already knows your address |
| Re: Hello by shegunmessi(m): 8:11pm On Oct 19, 2022 |
Robenna:Ahhh,I pity you,you are playing with death.. I don't need to tell you what I passed through because of this shit u trying to put urself into,I hope u learn ur lesson in a hard way |
| Re: Hello by Sweetvie: 8:53pm On Oct 19, 2022 |
FREDCLSSICO7:I just tire When young blood are out there Na person wife he dey find Just 18... Did he even know what love is? ![]() He should not allow infatuation to push him to do something he will regret ![]() |
| Re: Hello by Laturuturu: 8:59pm On Oct 19, 2022 |
Robenna:You don't love her. It's infatuation.. |
| Re: Hello by peedeeasobie(m): 9:20pm On Oct 19, 2022 |
Robenna:Quick question... Are you mad ? |
“You Can't Even Say Hello Without Getting Billed" — Ojay Wright On Dating • Apart From Saying "Hello" How Do You Answer Phone Calls? • Hello. Oriaku Is Back Again After Some Break! • 2 • 3 • 4
"Have You Ever Been On This Sapa Level" ? • A Lot Of People Don't Know There Is A Difference Between These Two (pics) • Guys See Reasons Why Girls Confide In You (photos)
na bundle of Cain dem go use mend em body las las. E go clear for em eyes
..not surprised

?