₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,936 members, 8,447,804 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 03:07 AM

Toggle theme

"30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomance"30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido (1642 Views)

1 Reply (Go Down)

"30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido by Hollybratt(op): 6:20pm On Nov 01, 2022
If i talk now dem go tell me to shut up
which one is
"Omo i stand strong
30bg dey my back o
obo elemi 9 plus
can't deny my devosion"
.
My point is that no one is to be trust, davido too dey trust his 30bg boys too much.
If truly 30 billion gangs (30bg) dey his back. His son won't have died. Don't leave your child for anybody, wherever place you want to go take them along with you.
I would have love it, if davido can remix the song "Stand strong" like this
"Omo i stand strong
jehovah dey my back o"
instead of
"30bg dey my back o"
Una don help 30bg, na for 30bg to enjoy dia life remain.
They never dey ur back not to talk of ya family.
IRMC cool
Re: "30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido by h0pze3: 6:44pm On Nov 01, 2022
No vex bro
But u be mumu
Shey David and him gang dey live inside d same aoz

Prove me wrong if ur mama no leave u for next door neighbor to look after u wen u r small


Make we sha dey pray for God protection over our things (living and nonliving things)
Re: "30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido by nickyj19: 6:58pm On Nov 01, 2022
hmmm
Re: "30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido by TakeNigeriaBack: 7:21pm On Nov 01, 2022
OP, your brain is paining you sir.
Re: "30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido by Hollybratt(op): 9:14pm On Nov 01, 2022
Lolz! I know your own will be different, but i will forgive you because your brain is as tiny as nothing
TakeNigeriaBack:
OP, your brain is paining you sir.
Re: "30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido by Hollybratt(op): 9:20pm On Nov 01, 2022
Slapping you just dey hungry me, but i will forgive you for now
h0pze3:
No vex bro
But u be mumu
Shey David and him gang dey live inside d same aoz
Re: "30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido by Nobody: 1:30am On Nov 02, 2022
You need to get a job
Re: "30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido by Hollybratt(op): 5:16am On Nov 02, 2022
Merch:
You need to get a job
Coming from the mouth of a slave, I received my salary yesterday, try and get yourself a job even if na dry cleaner. Jobless kid from jobless family grin
Re: "30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido by abokikhalifa: 6:51am On Nov 02, 2022
That is why you will always see burna Boy and wizkid disassociating them self with unnecessary friends. Only with family and work partners.
Re: "30bg Dey My Back O" Stupid Line By Davido by 07kjb: 7:10am On Nov 02, 2022
Hollybratt:
Coming from the mouth of a slave, I received my salary yesterday, try and get yourself a job even if na dry cleaner. Jobless kid from jobless family grin
Shut up what concerns 30BG with IFEANYI'S DEATH
1 Reply

At 17, I Dey My Papa Shop..... What Of U?Lady Said "Men Are Stupid". See The Reply She GotSavage Breakup Line By A Girlfriend To Her Boyfriend234

Viral Video Of A Bride's Father In "Massive" Tears On Her Wedding Day (pics/vid)30 Dating Rules To Remember.