Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,895 members, 7,828,157 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 03:45 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? (924 Views)
Ladies, Dudes Are Not Falling For This Anymore / Is It Advisable To Use Soldiers Or Police To Eject An Unwanted Guest? / Why Are Girls Scared Of Handsome Dudes? (2) (3) (4)
Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by Thereisstillhop: 10:24am On Dec 05, 2022 |
Omo e get some boys for our estate. So based on niggas in the hood I involve them to follow chop . So now dey company don signed the deals this boys now dey turn me around. The funniest thing be say I got angry to terminate dey deal . Omo I surprised when one of their cult member dey threaten me today say if na only wan chop ABI no wan carry their brothers along.so tey them com my crib around 10 pm..abi because say I dey cool and calm...I dey para rn |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by dammywapes(m): 10:26am On Dec 05, 2022 |
Thereisstillhop:baba explain wetin una engage in wella first 2 Likes |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by chatinent: 10:31am On Dec 05, 2022 |
If it's a legal business, use legal force. If it's illegal, I don't have an advice. |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by donbachi(m): 10:42am On Dec 05, 2022 |
Una banga done ripe. |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by Patriotsleague: 10:50am On Dec 05, 2022 |
If you are in a sane state, you can deal with them easily. |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by Candidlady: 10:56am On Dec 05, 2022 |
Thereisstillhop: Why is your life full of lies/lice .. you better clean up.. bloody dawg 1 Like |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by fman(m): 11:01am On Dec 05, 2022 |
Gee boi... |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by youngreezy(m): 11:07am On Dec 05, 2022 |
Thereisstillhop:if na street business and you dey ph,DM me privately make we align,e get matter wey dem no dey involve police....since na frat matter.. but if na normal legal business den involve police or army if you get connection 1 Like 1 Share |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by sulewall33: 11:09am On Dec 05, 2022 |
Good |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by Berrityga: 11:11am On Dec 05, 2022 |
Use boys scout. There very effective. When some rats in my area where bullying my cat I called them. They handled the issue very well. |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by Mercury12(m): 11:43am On Dec 05, 2022 |
I don't even understand the write up to begin with. It's like u speaking Spanish 2 Likes |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by Aboks(m): 1:50pm On Dec 05, 2022 |
Maga don pay |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by Thereisstillhop: 2:16pm On Dec 05, 2022 |
Candidlady:If you want us to link up tell me. Stop to run mouth for wetin you don't know.. you can PM no long talk.. if you like think shit out of what I'm trying to say |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by Ballzproblem2: 2:21pm On Dec 05, 2022 |
when it comes to money no dey involve people, you will learn the hard way |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by Thereisstillhop: 2:22pm On Dec 05, 2022 |
dammywapes: Actually I dey handle a building contract for someone. And I like keeping at 100 but these dont want to work but want to get paid for no reason. Can you imagine materials I paid for this dudes don't use that to work. They die the money trying to use weak materials for the building. Ok now I told them bros I will have to work with different people oo Na there the issues began |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by Chris2863(m): 4:35pm On Dec 05, 2022 |
Mercury12:dude needs to go back to JSS1 |
Re: Make I Use Soldiers Follow This Dudes ABI Police?? by Chris2863(m): 4:37pm On Dec 05, 2022 |
Omooh, the main problem now is to understand what the op is saying ooo |
(1) (Reply)
Imagine If kitten Get "Last Seen"? / Life Is So Hard / Please I Want To Collect Loan To Squander
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |