Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,140 members, 7,860,095 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 05:01 AM

Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread - TV/Movies (289) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1105577 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (286) (287) (288) (289) (290) (291) (292) ... (1712) (Reply) (Go Down)

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 6:48pm On Jan 26, 2023
hayzed19:
Sandra just dey waste
i swear

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:48pm On Jan 26, 2023
Wey that Jew girl wey Kanaga dey chyke?


You no go see her for party like this, but she dey find man. Unserious babe.

2 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 6:49pm On Jan 26, 2023
Even Yvonne has stopped dancing and gone to play.

Big brother..
You're the one I blame

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:49pm On Jan 26, 2023
Yes na...before Yemi enter water
The babe no get stress
fitzmayowa:



Yemi don kiss blue this early evening, that boy na crook......cheesy
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:50pm On Jan 26, 2023
Maybe they should start giving special shoutout to the people that put in some effort at the parties, so, everyone can sit up.
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 6:50pm On Jan 26, 2023
Why's Theo crying? cry
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:50pm On Jan 26, 2023
Giel:
Even Yvonne has stopped dancing and gone to play.

Big brother..
You're the one I blame

For bringing that nonsense game, I blame biggie

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 6:50pm On Jan 26, 2023
why's theo crying?
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Giel: 6:50pm On Jan 26, 2023
Theo why the tears. Enjoy your time in the house dear..
You might be on the way home soon.
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:51pm On Jan 26, 2023
Wetin dey do Theo?
House don tire am? angry

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:51pm On Jan 26, 2023
This party is so dead, Theo don dey cry.

You know as party go bad reach, wey you go even remember your problems so tey you begin dey cry?

5 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:52pm On Jan 26, 2023
Tatase and Ipeleng no dey this party, Mmeli too.

Tatase even wear bikini, but she dey waka inside house with am, Beatrice lite.

2 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:52pm On Jan 26, 2023
Camera man can we move away from this boring talk to the pool for an already dead party angry
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by DoubleeDee: 6:52pm On Jan 26, 2023
damiviolet:

Have u seen opelenge she wore full dress .
That got me chuckling! She's anything but opelenge in yoruba.

2 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 6:53pm On Jan 26, 2023
Reussite:
Kanaga rock Aiva well now angry

Bulelani/Kayode should direct the camera to the pool abeg
Kitchen with Mrs puleng and nmeli preparing menu menu
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:53pm On Jan 26, 2023
Kanaga, Blue Aiva and Sandra dey dance, but we dey here dey watch therapy session undecided
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:53pm On Jan 26, 2023
E no easy...person wey wan dey on the low...
sandra don use her own put am on the way out
safarigirl:
This party is so dead, Theo don dey cry.

You know as party go bad reach, wey you go even remember your problems so tey you begin dey cry?
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:53pm On Jan 26, 2023
safarigirl:
This party is so dead, Theo don dey cry.

You know as party go bad reach, wey you go even remember your problems so tey you begin dey cry?
To think we were calling level 2 HMs boring only for us to witness this abysmal show.
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by COOL10(m): 6:53pm On Jan 26, 2023
Theo, take it easy, man.
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by eleshin(m): 6:54pm On Jan 26, 2023
safarigirl:
Tatase and Ipeleng no dey this party, Mmeli too.

Tatase even wear bikini, but she dey waka inside house with am, Beatrice lite.
They are inside preparing finger food.
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:54pm On Jan 26, 2023
Omo the guy dey really cry grin.....
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 6:54pm On Jan 26, 2023
DoubleeDee:

That got me chuckling! She's anything but opelenge in yoruba.
Yes I know ;Di just call her anything that has leng
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 6:55pm On Jan 26, 2023
Khosi trying to mark territory again......
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:55pm On Jan 26, 2023
Una dey see Khoyemi?

Na Kobosi dey on top Yemi so, make I see those her yeye fans talk rubbish again for these streets angry
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:55pm On Jan 26, 2023
Khosi clinging unto Yemi like her life depends on it.
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 6:55pm On Jan 26, 2023
khosi will sleep well tonight. for obvious reasons
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 6:55pm On Jan 26, 2023
Reussite:
Khosi clinging unto Yemi like her life depends on it.
as in, i dont understand
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 6:55pm On Jan 26, 2023
Khosi don dey hug Yemi inside pool , some people no go sleep well tonight
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Reussite: 6:56pm On Jan 26, 2023
safarigirl:
Una dey see Khoyemi?

Na Kobosi dey on top Yemi so, make I see those her yeye fans talk rubbish again for these streets angry
That girl is gone gone grin
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 6:56pm On Jan 26, 2023
She will do anything just to have yemi
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 6:56pm On Jan 26, 2023
See as Khososhi dey hold Yemi... I laugh in he is not my type cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 6:56pm On Jan 26, 2023
eleshin:

They are inside preparing finger food.

How many people need to prepare finger food? Party go soon finish, dem still dey prepare food

That year, only Odogwu WhiteMoney fit run this thing. He no need team, one man chef

6 Likes

(1) (2) (3) ... (286) (287) (288) (289) (290) (291) (292) ... (1712) (Reply)

DC EXTENDED UNIVERSE (FILM) / Zee World Movies And Soaps Official Fan Page / Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.