Stats: 3,165,389 members, 7,861,083 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 11:30 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1106194 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (310) (311) (312) (313) (314) (315) (316) ... (1712) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:26am On Jan 27, 2023 |
Okay now I don't want Sandra to be evicted,is it possible to evict only Theo?? 7 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by VEHINTOLAR: 12:28am On Jan 27, 2023 |
Yemi: Miracle too can flex with two girls if he wants to ! Gbam ! He knew Miracle was low key jealous iof his moves in the house ! I 4 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:30am On Jan 27, 2023 |
who go gree for Miracle in that house to dey use dem flirt... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() VEHINTOLAR: 6 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Amya(f): 12:32am On Jan 27, 2023 |
meobizy: They do this every season. 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 12:32am On Jan 27, 2023 |
South Africans and some unpatriotic Nigerians on yemi’s neck can’t see that Juicy is a greater evil abi Na until jenni and yvonne break head first 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by VEHINTOLAR: 12:33am On Jan 27, 2023 |
Omo,Khosi dey monitor Yemi up and down ! She pretended to come pick a bottle of water now just to see who Yemi was talking to ! This girl go get a serious heartbreak as she wan dine with the devil himself without having a long spoon ! 9 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by mancoconut: 12:34am On Jan 27, 2023 |
Lukay and Ipeleng go kiss tire for that house 3 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Rahkman: 12:34am On Jan 27, 2023 |
Who dey knack for inside that duvet ![]() |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:36am On Jan 27, 2023 |
Smoothgio: I legit think his likeability transcends how much Blue is unliked. People even like Blue, na just Kobosi get issue with the babe. I hope he comes up next week. Khosicle can be HoH or something, but I don't want him or Yemi to be HoH. 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by tooexclusive: 12:36am On Jan 27, 2023 |
I think Yemi’s reason for cycling back to Khosi is not to incur the wrath of viewers because he still said he doesn’t want to be tied to anyone... Yemi and Sandra's closeness is too cute... he really opens up to her like she is his gee. PS: Sandra is too fine abeg, her gap tooth is wow and smile is wow. 7 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:37am On Jan 27, 2023 |
1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:37am On Jan 27, 2023 |
Smoothgio: You never see anything, Sandra dey follow Theo go house. Yemi should go back to women leader as his vent partner |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by tooexclusive: 12:37am On Jan 27, 2023 |
I really was part of the midnight crew during BBA... now I am almost doing it this year sha... 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:37am On Jan 27, 2023 |
tooexclusive:That's because she is his gee. Dem know from outside 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 12:38am On Jan 27, 2023 |
tooexclusive:they have known each other before the house so I guess that’s why. Omo this Yemi na case ooo he said anyone he’s with has to understand she has to share 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Beorn: 12:38am On Jan 27, 2023 |
safarigirl: I was wrong. Khosi has been lurking around. They might kiss. ![]() |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 12:38am On Jan 27, 2023 |
Grandad don start night duty😅 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by nonny1212: 12:38am On Jan 27, 2023 |
Wetin LUkay dey SUCK ooo Lukay go suck this girl boobs dry. That guy dey on steady nourished enjoyment ![]() 5 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by bentenny(m): 12:39am On Jan 27, 2023 |
Lukay and Ipeleng ![]() ![]() Omor i just hear Ipeleng dey moan.....Oga don suck her nipple red or dey finger her steady ![]() ![]() 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:39am On Jan 27, 2023 |
and I think he said Blue sabi as he dey go....na jamesat brown wan dey do my hubby and i Mrbllymer: |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by bentenny(m): 12:40am On Jan 27, 2023 |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:40am On Jan 27, 2023 |
nonny1212: Ipeleng o, she dey fear to come up for nomination, make she no comot, leave her grandpa lover. If no be for xenophobia, how Ipeleng take enter Lukay trap? 6 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by tooexclusive: 12:41am On Jan 27, 2023 |
safarigirl: I know that... but not everyone can pull that closeness... remember how Nengi knew Erica before the house but weren’t that close in the house... 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:41am On Jan 27, 2023 |
tooexclusive: LMAO Abeg no dey mention girls matter for here. Na Nengi enter house dey carry face for herself. Leave girls alone, their brain dey touch 8 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Fadafada231(m): 12:43am On Jan 27, 2023 |
Rahkman: As in eh, who dey nack there |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by tooexclusive: 12:43am On Jan 27, 2023 |
I remember Ipeleng talking about “walk of shame” when she and Lukay sneaked into the house yesterday... I hope to stick around to see another walk of shame. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Fadafada231(m): 12:44am On Jan 27, 2023 |
hayzed19: U mean Luckay and ipeleng? |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:45am On Jan 27, 2023 |
everybody just dey settle situationship matter this night.... ![]() ![]() ![]() ![]() Egbon Zuma just dey lick Kpelenge dey go 4 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by nonny1212: 12:45am On Jan 27, 2023 |
bentenny:Aswear. But that camera man dey ment o. E no dey like make we dey observe things. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:45am On Jan 27, 2023 |
Yes na...na their nick be that Fadafada231: |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by mancoconut: 12:48am On Jan 27, 2023 |
If I dey that house I'll go for Sandra, she's the prettiest girl in that house to me sha |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by nonny1212: 12:48am On Jan 27, 2023 |
safarigirl:Love can be crazy sha. The couple no just jig. But what do I know? One man's poison na another's delicacy |
(1) (2) (3) ... (310) (311) (312) (313) (314) (315) (316) ... (1712) (Reply)
DC EXTENDED UNIVERSE (FILM) / Zee World Movies And Soaps Official Fan Page / Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |