My Journey So Far As A Keke Rider... - Car Talk (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Car Talk › My Journey So Far As A Keke Rider... (33530 Views)
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by Athemisia: 11:37am On Aug 03, 2022 |
Sonnobax15:which area you dey cover? |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by ahnie: 12:49pm On Aug 03, 2022 |
Chai I m happy for your honest hustle. Guy chop knuckle. |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by ahnie: 12:53pm On Aug 03, 2022*. Modified: 7:28pm On Feb 03, 2023 |
Sonnobax15:Ensure to have daily savings o...e get why? As I dey like this....I wan go block one thrift coy collect loan start another street hustle. I was telling someone that.....if them offer me a job of 150k per month... honestly I nor go work |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by Sonnobax15(op): 3:21pm On Aug 03, 2022 |
ahnie: . Dem no know big sis..... |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by ahnie: 3:23pm On Aug 03, 2022 |
Sonnobax15:Oya come shuk mouth put for my thread for food section. |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by Sonnobax15(op): 3:27pm On Aug 03, 2022 |
ahnie:. Abeg mention me for there make I follow shook mouth put ![]() |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by saintruky(m): 1:02pm On Feb 03, 2023 |
Sonnobax15:Na ughelli u take dey hustle wit d keke? |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by saintruky(m): 1:02pm On Feb 03, 2023 |
Khaleesi4lyf:I dey |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by saintruky(m): 1:03pm On Feb 03, 2023 |
Sonnobax15:After fuel n ticket? |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by Sonnobax15(op): 4:22pm On Feb 03, 2023 |
saintruky:. Yes |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by saintruky(m): 6:24pm On Feb 03, 2023 |
Sonnobax15:I feel them say keke hustle for ughelli nor too dey boom like warri own.. So u don balance d keke finish? |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by Sonnobax15(op): 5:03pm On Feb 13, 2023 |
saintruky:Two months from now.....I go don balance am finish by the grace of God |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by saintruky(m): 5:30pm On Feb 13, 2023 |
Sonnobax15:Wat rate u take collect am? |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by Meandmycrew(f): 8:09pm On Feb 13, 2023 |
Let me leave you with this. Keep it up man you are almost there.
|
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by Pojomojo: 1:47pm On May 26, 2023 |
Sonnobax15:Thank you, I am starting my business tomorrow |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by denzel231: 1:50pm On May 26, 2023 |
Love your honesty. God bless you. I pray God bless so I can also send something your way. Stay focused my brother |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by 3rdavefarms(m): 1:51pm On May 26, 2023 |
Hired purchase nOt higher purchase |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by chatinent: 1:52pm On May 26, 2023 |
My gee and colleague in the street biz.🙂 I hail you |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by Edugist4u: 1:53pm On May 26, 2023 |
Gob bless and protect you everyday of your life and may you go higher in life. You are a real hustler. Sonnobax15: |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by Paracetamol01: 1:55pm On May 26, 2023 |
God bless your hustle... another one too....., stay away from jobless Nigerian girls..e get why.May God bless your little beginning |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by ItisWell22(f): 1:57pm On May 26, 2023 |
Real respect! 🫡 God bless your hustle. To think you even write better than a lot of “so-called gainfully employed” on here, just tells the state of our country. 😢 It is well… 🙏🤲 |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by otokx(m): 1:57pm On May 26, 2023 |
Ughelli has a lot of potentials. |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by Kajaard: 1:59pm On May 26, 2023 |
ItisWell22:My thoughts exactly. One can easily see that the op is very educated. I admire his doggedness. |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by Thegamingorca(m): 2:00pm On May 26, 2023 |
Better prepare for agbado |
| Re: My Journey So Far As A Keke Rider... by HacheNoire: 2:01pm On May 26, 2023 |
God bless your hustle! |
I Designed A Keke Napep Why Is Nobody Supporting Me? • This ₦990k Made-In-Nigeria Keke Comes With Doors & Front/Reverse Cameras • Corporate Keke (Tricycle) Rider In Lagos (Photos) • 2 • 3 • 4
The Irresistible Mercedes S-class Coupe (photos) • Would You Buy This Beautifully Restored 1972 BMW 3.0 CSL For N35.7m? (photos) • Five Simple Things To Do When You Lose Your Brakes While Driving

. Dem no know big sis.....
.....But I must really confess that I've missed you all so much too...But the hustle has really got my hands so tied up
. I remember how agberos took advantage of me at first when I first started as a novice......To the extent that I stopped working during the day, waiting until the evening when the different squad of agberos have departed the roads