End Sars 2 Will Happen Soon - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › End Sars 2 Will Happen Soon (487 Views)
| End Sars 2 Will Happen Soon by lordkush(op): 4:44pm On Feb 06, 2023 |
Mark my words. These politicians dey play with people abi ? These times they will see let them send soldiers. We will meet the troops |
| Re: End Sars 2 Will Happen Soon by Moh247: 4:46pm On Feb 06, 2023 |
Nothing dey happen |
| Re: End Sars 2 Will Happen Soon by lordkush(op): 4:48pm On Feb 06, 2023 |
Moh247:. When end sars happened before hacks like you where inside peeping from ur thier mums curtain. This time soldiers go hail. Because those thier Barack’s dem burn all off them. E go happen. |
| Re: End Sars 2 Will Happen Soon by Moh247: 4:50pm On Feb 06, 2023 |
lordkush:Lol My boy... I tell you one on one... Nothing go happen End SARs nonsense wetin he achieve?! Just noise |
| Re: End Sars 2 Will Happen Soon by lordkush(op): 4:51pm On Feb 06, 2023 |
Moh247:nothing. But you go see the result of end sars 2 |
End Sars 2 • Pray For Me, My Freedom Will Happen Soon – Nnamdi Kanu Begs Ahead Of Trial • End SARS Protest Hits Aba. (photo) • 2 • 3 • 4
How Aso Rock Cabals Mislead Buhari! • Noticed Justice Arioowola Will Be The Worse CJN • Only Asiwaju Bola Ahmed Tinubu Will Win With A Landslide..Malami