Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,450 members, 7,850,570 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 04:00 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank (52168 Views)
Yahoo Boys Bath On The Road In Umuahia As Native Doctor Performs Ritual (Video) / 'I Choose God' - Dino Melaye Says As He Flaunts Expensive Power Bike (Photo) / Kiki Osinbajo Shares Photo With A Man, Says She Is Not Single (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by HardMirror(m): 3:54pm On Mar 07, 2023 |
Voiceofthestree:story |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by Goddyrichie(m): 3:55pm On Mar 07, 2023 |
hopefulLandlord:see u if u believe say juju no Dey work come my area make dem use ring 💍 touch u or make dem use ogun swear 4 u no Dey talk juju no Dey juju Dey but na fake people plenty pass me sef Don reason as u reason b4 until I see ham with my two face since then I know say real one dey |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by Goddyrichie(m): 3:55pm On Mar 07, 2023 |
ednut1:shut up u never see d real one |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by silento(m): 3:55pm On Mar 07, 2023 |
hopefulLandlord: Stop arguing rubbish go back and read the wiki well |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by Voiceofthestree: 3:58pm On Mar 07, 2023 |
HardMirror: If you want I fit give you i get the power jacket cloth |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by Voiceofthestree: 3:59pm On Mar 07, 2023 |
Skays: Reply |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by koladata(m): 4:01pm On Mar 07, 2023 |
so juju na money printing machine or what? GrammarNazi1: |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by izubext007: 4:09pm On Mar 07, 2023 |
I will close my account against evil spirit |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by HardMirror(m): 4:16pm On Mar 07, 2023 |
Voiceofthestree:story |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by 489akinrinnola: 4:17pm On Mar 07, 2023 |
Attention seekerAttention seeker... |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by Nickymezor(f): 4:32pm On Mar 07, 2023 |
FireUpNow:Lolz abi oo...They look on their faces would HV been epic if he had gone in. |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by manchyme: 4:37pm On Mar 07, 2023 |
mbahdi: Careful ooo. Your prayer might be answered in two ways. Either Tinubu dies before swearing in OR you'll die. You might have a better health than Tinubu but Because of power, position and money, tinubu looks more likely to be alive than you. Take Buhari as case scenario. |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by CrownLands(m): 4:59pm On Mar 07, 2023 |
Is this a skit or live? This man should have stayed in his shrine and command the monies to appear in his basin. However, Juju no de work for Bank o! |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by Babastrong(m): 5:11pm On Mar 07, 2023 |
He must be an igbo man. they are too dependent on miracle and magic. That's why they thought magic would put Peter Obi on the throne. |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by infogeneral: 5:24pm On Mar 07, 2023 |
Na because too many people dey dere. If to say the people no pass 5 the juju for work. #jujudeyshy |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by FisifunKododada: 5:39pm On Mar 07, 2023 |
chukwuibuipob: Me I be Ibile o! And my juju dey work well well. Make him come learn from me. 1 Like 1 Share |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by InvertedHammer: 5:40pm On Mar 07, 2023 |
/ Mystical powers seem to work only in unverifiable places. Why can't he fly in as a fly or mosquito into the bank? Miracle cures only work on unverifiable patients that's why pastors donate money to celebrity patients for hospitalization. / |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by Horokrox: 5:56pm On Mar 07, 2023 |
koladata:If you're talking about Juju(Metaphysics) in general the colonialists also had theirs like Scottish Rite Freemasonry from Britain🇬🇧(Scotland), Martinism, Gnosticism, Kabbalistic Order of the Rose🌹Cross,etc from France🇫🇷 but my emphasis is that the indiginous African and Native Americans were not having advanced physical weapons like Artillery,guns,etc to balance their Metaphysical knowledge when the colonialists came🙄 |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by asiga(m): 5:58pm On Mar 07, 2023 |
OkpaNsukkaisBae: No talk this kind talk for where elders of my village dey ooh. U fit no see again after you talk finish |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by Chivik93(m): 6:12pm On Mar 07, 2023 |
*Racist* the man is just proud of what he's been called to do by his ancestors, and anything is wrong with it, If it where to be a pastor now it will be okay in you peoples eye, Africa have a long long way to go |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by koladata(m): 6:14pm On Mar 07, 2023 |
we are talking of spiritual power, you are talking metaphysics. chemistry nko. You are trying so hard to tarnish your own origin , do you even know that all generations came from africa? do you even know that we are the member of the organic family. even the oyinbo people you are trying so hard to defend won't say all this things you are writing about africa. where is meta physics when there was sango , orunmila , oya and co. weldone o . abeg i'm done with this conversation Horokrox: |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by FireUpNow(m): 6:44pm On Mar 07, 2023 |
Nickymezor:many people dey joke with Africa magic. Who nor know nor know |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by gaventa: 7:12pm On Mar 07, 2023 |
They are adherent because their respective religion is part of their culture . Christianity is a culture of the European that is why Easter , lent, Christmas are all embedded in the religion. Can africa say the same ? How is Christianity a culture of Africa ? petrage: 3 Likes |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by Emdebby2: 7:21pm On Mar 07, 2023 |
Is that snake around his neck? |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by kingxsamz(m): 8:25pm On Mar 07, 2023 |
Useless juju. He should go and join the queue like his mates abeg. |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by pendragonbladgo(m): 9:37pm On Mar 07, 2023 |
GOFRONT:I know you must be Obi people, their own na follow follow, they are not awake to reality. Oga Laboured in vain, Swearing inn day is now June 12 not May 29 |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by pendragonbladgo(m): 9:41pm On Mar 07, 2023 |
This one no be Babalawo, na jobless Obidient way dey hungry and wan thief money. If Obi had won, this is how things would have gone wrong. Bank will become ritual temple. Thank God for Allah choosing his own for us. Jagaban 2023 |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by godofuck231: 9:44pm On Mar 07, 2023 |
MOPOL! Test this guy juju make we see , issue am 1 hot round |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by chuk65276: 10:22pm On Mar 07, 2023 |
Original native doctor no dey use juju play like this. This one na onye nzuzuOriginal native doctor no dey use juju play like this. This one na onye nzuzu... |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by walteriyke: 2:59am On Mar 08, 2023 |
Police never wipe this one cord for neck |
Re: “Juju No Dey Work For Bank” Man Says As Native Doctor Storms Access Bank by Pearl1910: 3:51am On Mar 08, 2023 |
hopefulLandlord: Lolz...James Randi is a scam. Juju really exists |
States That Would Be Hot During This Governorship Elections - By Lalasticlala / Buhari Looks Sporty As He Inaugurates The 12th Naval Games In Lagos / Makinde Presents Amotekun Frame To Oyinlola On His 69th Birthday (Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |