How Are You Coping With Your Salary In This Economy - Career (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Career › How Are You Coping With Your Salary In This Economy (27583 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by SBOlowo(m): 6:27pm On May 02, 2023 |
This woman, sense too full your head o. Abeg u nor get younger sister wey still dey single and wise like you ? Its not easy o, but I dey spread my tentacles everywhere. Hubby just had a salary raise,thank God! I'm a business woman/ entrepreneur and into anything wey go add change,so I be freelance agbero. So, I get one small land for house wey I take dey rear domestic goats, 5 is heavy, like 4 Ewure dey down wey don dey smell iru iru, so meat no be my problem just incase babablu Bleep up SURELY! I go soon put knife for one throat wey just break one of my big bucket because him won 4ck him mama! ![]() NA SO I call carpenter, him nack chicken cage that can take capacity of 50, i buy noiler and broilers DOC ,throw put,run light buy feed keep dey train them.The one wey to disturb I give am DOGOYARO, if e no survive ,good news for my bingo. Some i dey sell off because my hubby don begin call me broiler as my body don dey full. I come still add Foreign turkey join 3 female one male. As kerosene dey go up, I reason say charcoal too go go up, na so January wey every dry, I go village market see as sellers sit down dey look no customer. I priced one bag of charcoal 2700( something wey them dey sell 3500), na him I first carry 2 bags, then 1 week later another 3 bags) So right now, gas dey, charcoal, dey, electric cooker dey. I like the charcoal self because he dey help my broilers stay warm. I don book for one fulani woman to bring Fulani local fowls for me like 5 that one go just dey parade up and down dey born.Them dey tall fat, fulani fowl breed good die! For the small land wey remain, I plant ugu, scent leave, egusi, waterleaf, okro, curry leaves. I still rent another 100by50 call aboki last week to clear am then put ridges, so that place na for corn, then groundnut and beans. Another land wey person get for my side I won call the man weda him fit give me , I plan to put yam that side. Last December, I travel 22, then on 26 wey I no say moto full ground as nobody dey return back na him me enter road back, so transport cheap die to carry foodstuffs. My MIL no happy but I use style promise her say I go show Easter and I go dash her earring ![]() Na so I pack yams ehn! Omo I paid less than 5k to move this yams, I reach my base begin cut yam soak for water, as the harmattan wey enter February dry am, na so I grind, that one full rice bag(almost50kg). So food no be problem! Agbado still dey! Before salah i wake go village market go buy tomatoes, As I buy the tomatoes na him I see shombo and tatchell wey heat cash small and the farmer just they select am, me just use style as the agbero wey I be price am, omo! I clear EVERY! UPGRADED AWALAWA. The onions wey rain beat wey go spoil before them but am for trailer, I clear almost half bag. Na so I dey smell like fowl cage when I reach house.My husband don laugh tire dey shout " Which kind woman wey I marry?" " WHERE did you get all this from"! Story... I begin watch and cut onions o because na raining season we dey, I grind am, at the end of the day, na three custard medium sized bucket he full, the remaining I dash one of my stupid friend wey no gree get sense. As for the tomatoes,shombo and tatashe, omo even if I get 5 children he go carry me reach 4 months. I have a double chest freezer so every xey well blocked. So when my neighbours dey speak through their nose, dey complain how 100k no dey reach for one month for house runs, me go dey tap my feet, a bottle of chilled ogogoro for my front, I go follow them dey agree. I no dey tell people wey dey form how to get sense. Oh! I forget to add, * whispers* I dey buy firewood specially to dry up those UPGRADED BASKET OF FARM AWALAWA. Una dey expect say make I use my gas or charcoal take dry full basket of tomatoes?I DEY MAD?! I rather use the 'excess 'money buy one crate of Heineken put for fridge.[/quote] |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by YoungLionken(m): 6:34pm On May 02, 2023 |
JobNeededUrgent:Get down on your knees and beg JESUS for help, I promise you, HE will answer... |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by yomi531(m): 6:39pm On May 02, 2023 |
maclatunji:Boss, no Uber in my side oo(Calabar). Na bolt. Can u also link me up with someone for Hire purchase? |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by nedekid: 6:44pm On May 02, 2023 |
Fut9ure:Exactly, no pity at all. Even here on this forum you see people defending a purchase of $11m. A company that had the former Osun state governor and one other fellow as director. 2011, the said ex gov resigned when he became chief of staff. As at 2011, 12 years ago the young man (buyer) was 24 years old. He later became the sole director and bought the house at age 30, 6 years ago. Now any reasonable person will know the 36 year old is simply a front for his father. A man with no visible source of wealth other than once being a governor. Despite all the wealth, the greed does not end. The baba is still collecting pension from the state. How much is enough? Anyway, since folks are comfortable with the arrangement, anything we see, we take. But let nobody come here to disturb of how things are hard. We deserve it. One day our eyes will clear. |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by badonkadonk: 6:49pm On May 02, 2023 |
Stevengold:Abeg drop update? |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Mo10go(m): 6:53pm On May 02, 2023 |
Nah lie, graduate of which school with 20k |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Gideon16(m): 7:09pm On May 02, 2023 |
Graduate collecting 20k a month in Abuja. I don't believe this |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by NapoleonHill: 7:10pm On May 02, 2023 |
ravensckar:You self know say you dey cook but dey play sha. Dey play. |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by yomi531(m): 7:34pm On May 02, 2023 |
frankfab:Ever heard of Kuruduma village? Asokoro extension. ![]() |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 7:40pm On May 02, 2023 |
LadyRosa:Abeg which kain girl be dis? I appreciate u |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Dshocker(m): 8:23pm On May 02, 2023 |
Yungmil:Graduate 20k ![]() The salary of sales girls in trade fair is from 25k and above. |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by emmaodet: 8:36pm On May 02, 2023 |
LadyRosa:Chaii Walahi Poverty na bastard |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by candygist: 8:36pm On May 02, 2023 |
LadyRosa:Na woman like this i need for my life. |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 8:52pm On May 02, 2023 |
Samuel807:Bro no cruising, is d reality on ground. |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Donpenny(m): 8:53pm On May 02, 2023 |
MrBroke:i wish you are in delta, i would have be in |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 8:54pm On May 02, 2023 |
Emeka71:Karimo. U can even get for 30k in gwagwa |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 8:55pm On May 02, 2023 |
Princemezie:Karimo gwagwa u can even get 30k |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 8:56pm On May 02, 2023 |
StevConcepts:online biz is overated I think |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 9:00pm On May 02, 2023 |
Pegi23:No. I better remain where I am. Better days ahead |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 9:01pm On May 02, 2023 |
frankfab:Karimo. Gwagwa is even 30k |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by LadyRosa(f): 9:02pm On May 02, 2023 |
emmaodet:Duh! But the money wey I take buy clothes no be for people wey get poverty. ![]() |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 9:03pm On May 02, 2023 |
Tonytonex:Am in Abuja karimo |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 9:03pm On May 02, 2023 |
Koppaguard:karimo. U can even get for 30k in gwagwa |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by eleniyan2020: 9:04pm On May 02, 2023 |
AderonkeOlaniyi:you're right... because no single development in Anambra during is tenure! |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 9:05pm On May 02, 2023 |
oviexcels:Am in karimo. Thank you |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 9:05pm On May 02, 2023 |
gfelo:Fucking serious bro |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 9:06pm On May 02, 2023 |
Sirchiboy:34 |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Rubyjade: 9:07pm On May 02, 2023 |
ozo13:e no easy |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 9:08pm On May 02, 2023 |
Uniique:Na God ooooo. |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by MrBroke(m): 9:08pm On May 02, 2023 |
Donpenny:Yeah, not in delta. |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Sirchiboy: 9:14pm On May 02, 2023 |
Yungmil:Are you married with kids? |
| Re: How Are You Coping With Your Salary In This Economy by Yungmil(op): 9:31pm On May 02, 2023 |
Sirchiboy:single |
See Someone's Salary In Kogi State - Photos • A 100k Monthly Salary In Nigeria Is Better Than A 400k Monthly Salary In USA • Minimum Wage: How Much Was Added To Your Salary In December 2019? • 2 • 3 • 4
Have You Ever Worked In A Factory? Come In And Share Your Experience • 10 Ways To Recognize Ponzi Schemes • Should I Take CFA Exams And Is It Worth It?

, I plan to put yam that side. 


