₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,620 members, 8,446,297 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 11:15 AM

Toggle theme

My Sex Experience With A Girl Yesterday - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceMy Sex Experience With A Girl Yesterday (12957 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

My Sex Experience With A Girl Yesterday by Sisora(op): 4:55pm On Jun 06, 2023
So, I met this girl yesterday. Not very pretty but konji was killing man pikin.

So I say make I run her matter na.

I invited her over, and flirted with her and then got touchy because I could see she was responding to my vibes.

Anyways, we off clothes and wanted to do the do.

Naim, I start to dey perceive one kind of smell o.

Omo, Wetin be dis?

But as the smell no strong well well and man pikin dey really really Hot, I say make I still proceed na.

Na just to cum. E no go kee me.

Mumu me. Mumu me. Chai!

As I start to the f*ck this girl, na so the smell start to the increase o.

Walai. The smell come dey strong like say na gutter.

Jeez!
Is like the wetter she becomes, the stronger the smell

I no wan embarrass am, so I just continue but Omo I no fit breathe.

Come be like I dey choke myself.

I say OK, make I turn her around na for doggy..

Worst mistake.

Naso shit smell come miss with the thing.

Girls abeg make una dey take care of una self abeg.

Shit smell everywhere. Naso vomit just dey come my throat.

Luckily, one call just enter her phone. Naim I pull my prick come Stand up o. If no be that call eh, I swear I for vomit ontop her back yesterday.

Say make we continue. Me no gree o. I just wear my cloth comot with condom still wrapped on my penis.

Na for road I go comot condom throwaway

Make my girlfriend do come back to school abeg 😩😩. If she dey around this kain nonsense no for ever happen.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Taylor90: 4:56pm On Jun 06, 2023
huh
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Berrityga: 4:58pm On Jun 06, 2023
Hope your also giving all the females in your family this orientation too.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Nvestor02: 4:59pm On Jun 06, 2023
Werey 😂
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Khallicopyro: 5:08pm On Jun 06, 2023
Dey play... Just dey play.... But I don experience this kind thing for Lagos. Omo! When I open the girl yansh eenh? The middle line be like say water never touch there for 2 years... Her kpekus dey ooze like fish wey don dey spoil.... Remembering it now I dey throway spit....
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by MrBrownJay1(m): 5:15pm On Jun 06, 2023
i wouldnt expect any less from a babe you met on the street today and a few hrs later, she is ready to fukc you.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Sisora(op): 5:30pm On Jun 06, 2023
Khallicopyro:
Remembering it now I dey throway spit....
everytime.

I don wash my hands tire but e dey do me like say the smell still dey there
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by skj1377(m): 5:32pm On Jun 06, 2023
I wonder why men can't just control their urge . Better use antibiotics just incase you infect your girl with the same bacteria.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by solmusdesigns: 5:34pm On Jun 06, 2023
Simple matter... Tell her to take a shower first with you
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by SmartGadgetz: 6:12pm On Jun 06, 2023
Berrityga:
Hope your also giving all the females in your family this orientation too.
Wetin you dey talk mr man? Somebody dey talk about wetin he pass through, you dey talk about his family. 😮
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by yarimo(m): 6:19pm On Jun 06, 2023
Where is video to back up your clams undecided
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by austine4real(m): 6:22pm On Jun 06, 2023
grin grin

Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Evestar200(f):
Infection and lack of good hygienic
grin grin grin.

Ladies should try to clean themselves each time they urinate because a drop of urine on a pant can make that place to smell.

That's why is advisable to have a wiper or tissue paper in your bag to clean yourself each time you use the toilet.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Streetmovement(m): 6:51pm On Jun 06, 2023
Wotoporiously cool speaking

🤣😂😂🤣😂🤣😂🤣
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Rexymania(m): 6:54pm On Jun 06, 2023
You're having sex with cheap girls bcus you're cheap
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by OKOATA(m): 6:54pm On Jun 06, 2023
solmusdesigns:
Simple matter... Tell her to take a shower first with you
Wait se na the shower go comot the fish smell? I no understand abi.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by JapaToDNext: 7:47pm On Jun 06, 2023
OKOATA:
Wait se na the shower go comot the fish smell? I no understand abi.
the shower go help clean her body due to sweat and bodily fluid

And also reduce the smell
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by FahBuLous: 9:46pm On Jun 06, 2023
And na dirty pigs like that de get this entitlement mentality pass, just like jennyclay with her overused smelly stinking rotten gutter and pit toilet smelly pusssy.. SPITS.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Sisora(op): 10:11pm On Jun 06, 2023
Rexymania:
You're having sex with cheap girls bcus you're cheap
no one is cheap.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Sisora(op): 10:17pm On Jun 06, 2023
FahBuLous:
And na dirty pigs like that de get this entitlement mentality pass, just like jennyclay with her overused smelly stinking rotten gutter and pit toilet smelly pusssy.. SPITS.
she was actually fun though and free spirited.

Quite a good girl to talk with. I wonder why she no take care of herself in that aspect.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by MechanicMike: 10:17pm On Jun 06, 2023
Sisora:
So, I met this girl yesterday. Not very pretty but konji was killing man pikin.

So I say make I run her matter na.

I invited her over, and flirted with her and then got touchy because I could see she was responding to my vibes.

Anyways, we off clothes and wanted to do the do.

Naim, I start to dey perceive one kind of smell o.

Omo, Wetin be dis?

But as the smell no strong well well and man pikin dey really really Hot, I say make I still proceed na.

Na just to cum. E no go kee me.

Mumu me. Mumu me. Chai!

As I start to the f*ck this girl, na so the smell start to the increase o.

Walai. The smell come dey strong like say na gutter.

Jeez!
Is like the wetter she becomes, the stronger the smell

I no wan embarrass am, so I just continue but Omo I no fit breathe.

Come be like I dey choke myself.

I say OK, make I turn her around na for doggy..

Worst mistake.

Naso shit smell come miss with the thing.

Girls abeg make una dey take care of una self abeg.

Shit smell everywhere. Naso vomit just dey come my throat.

Luckily, one call just enter her phone. Naim I pull my prick come Stand up o. If no be that call eh, I swear I for vomit ontop her back yesterday.

Say make we continue. Me no gree o. I just wear my cloth comot with condom still wrapped on my penis.

Na for road I go comot condom throwaway

Make my girlfriend do come back to school abeg 😩😩. If she dey around this kain nonsense no for ever happen.
angry
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by KingDash09(m): 10:34pm On Jun 06, 2023
I swear that kind smell they kill the mood.. all this useless girls go dey form with they smelly pussies

No even try doggiestyle them baba.. e better make you put nose for sokaway
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by UptownVibes(m): 10:36pm On Jun 06, 2023
cheesy shit smell.. Lwkmd here o cheesy Gutter indeed.. Spits!
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Prettygirl200(f): 10:44pm On Jun 06, 2023
FahBuLous:
And na dirty pigs like that de get this entitlement mentality pass, just like jennyclay with her overused smelly stinking rotten gutter and pit toilet smelly pusssy.. SPITS.
Lol 😂 chai see as you just describe your mama abeg take am easy u hear no kill that old poor woman with curse.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by FahBuLous: 11:20pm On Jun 06, 2023
[quote author=Prettygirl200 post=123620502]Lol
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by FahBuLous: 11:24pm On Jun 06, 2023
If you do mistake put face for prettygirl200 smelly rotten pusssy, ur life can neva remain the same again. Very smelly wh0re..
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by FahBuLous: 11:28pm On Jun 06, 2023
Sisora:
she was actually fun though and free spirited.

Quite a good girl to talk with. I wonder why she no take care of herself in that aspect.
If she actually allowed you to go ahead and have sex with her with such pit toilet she was carrying around, then she needs to be arrested for attempted murder.. She wanted to kill you, very wicked girl just like jennyclay and prettygirl200.. Smelly bitches.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by 360clips: 11:31pm On Jun 06, 2023
And they're the ones that form the most! Smelly Bastards! And the most painful part of it is that you can't detect the odour until they're stack naked! Nigerian girls are fvuxking dirty! Please guys learn how to control your sexual urge! It's very important! If you're too hot just jack off and save yourself from deadly std from these deadly creatures called Nigerian girls!
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Baronthecelebri(m): 12:00am On Jun 07, 2023
Mumu
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Vyzz: 1:12am On Jun 07, 2023
It might sound like an insult

But please take the message while insulting the messenger..

This issue needs to be looked into
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by Corridon: 2:49am On Jun 07, 2023
Berrityga:
Hope your also giving all the females in your family this orientation too.
Take the advice and move on. Stop nagging.
Re: My Sex Experience With A Girl Yesterday by faceLAGOS: 3:08am On Jun 07, 2023
This is why I’m apprehensive of bedding a Nigerian girl, no matter how beautiful she is.

You never can tell how hygienic she is under there.

And I can easily get traumatized by disgusting odors.

Most Nigerian girls are dirty, useless 🐖

😩🤮
1 2 3 Reply

My One Night Stand With A Unilag Girl YesterdayApril Fool Prank. How I Pranked My Girl YesterdaySome Hausa men rescue this girl yesterday234

Quarrelling In A Relationship Makes It Stronger?Why Do Guys Love Ladies With Big Bu*tt?Whatsapp Tv. Jaytv