Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,316 members, 7,811,943 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 12:22 AM

My Village People Really Be On My Matter - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Village People Really Be On My Matter (1587 Views)

I Traveled To My Village To Get A Wife, & I Got A Queen / Can People Really Change If They Love Someone? / Can A Woman Really Be Faithful To One Man? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

My Village People Really Be On My Matter by yolada: 3:51pm On Jun 07, 2023
I don dey find job for almost four months now. I don dey house sote my parents come dey think sey I no wan work sey I dey lazy. So day before yesterday, one job wey I go apply for last week, them come call me say make I come for interview yesterday, I come dey happy. I don already go tell my people sey them sey make I come for interview. My brothers and sisters, can you believe say that same yesterday that I was meant to go for the interview, rain fall from morning till night and the madam come tell me say make I no bother coming say she no go fit come again because of the rain? I nearly die. I don tell am say make she let me know when I go fit come again, up till now, I never receive any message πŸ₯²... Pop C and mom C wan use talk finnish me πŸ₯² Ohh God
Re: My Village People Really Be On My Matter by Zonefree(m): 4:00pm On Jun 07, 2023
The rain might be a blessing in disguise.

Maybe car for jam you for road if talk say you go that interview. The rain averted great danger, you should be grateful.

13 Likes 2 Shares

Re: My Village People Really Be On My Matter by MrBrownJay1(m): 4:15pm On Jun 07, 2023
yolada:
I don dey find job for almost four months now. I don dey house sote my parents come dey think sey I no wan work sey I dey lazy. So day before yesterday, one job wey I go apply for last week, them come call me say make I come for interview yesterday, I come dey happy. I don already go tell my people sey them sey make I come for interview. My brothers and sisters, can you believe say that same yesterday that I was meant to go for the interview, rain fall from morning till night and the madam come tell me say make I no bother coming say she no go fit come again because of the rain? I nearly die. I don tell am say make she let me know when I go fit come again, up till now, I never receive any message πŸ₯²... Pop C and mom C wan use talk finnish me πŸ₯² Ohh God

show the msg to dad and mum, jejely continue sending job applications until eventually this person ill call you back.
Re: My Village People Really Be On My Matter by PerfectStranger(m): 4:18pm On Jun 07, 2023
Anyone that has survived joblessness in Nigeria is strong.

The suicidal thoughts, family pressure, low self-esteem etc.
If you came from the bottom, you know how it feels embarassed

10 Likes 1 Share

Re: My Village People Really Be On My Matter by TemplarLandry: 4:32pm On Jun 07, 2023
If you know what God has in store for you, you would run in joy to the beach and dance naked. Young man, be prayerful and trust God's will for you.
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 4:42pm On Jun 07, 2023
This scammer again
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 4:44pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:
This scammer again
This weak man with small dick wey no fit make him girl moan again... My dick can make your girl sing praise and worship on the bed.
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 4:45pm On Jun 07, 2023
yolada:
This weak man with small dick wey no fit make him girl moan again

You won confirm say I no be your mate Abi Japanese scammer
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 4:46pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:


You won confirm say I no be your mate Abi Japanese scammer
You wan confirm sey I fit make your girl moan abi. weak man
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 4:50pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:


You won confirm say I no be your mate Abi Japanese scammer
Person wey no be my mate no go still dey live with him mama to the extent wey the say the poor woman go come catch the fool with weed come dey disappointed in the bastard. You no be my mate for real bro grin

1 Like

Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 4:51pm On Jun 07, 2023
yolada:
You wan confirm sey I fit make your girl moan abi. weak man

Better go kill your self make your parents get happy
Re: My Village People Really Be On My Matter by Odogwueazi: 4:51pm On Jun 07, 2023
TemplarLandry:
If you know what God has in store for you, you would run in joy to the beach and dance naked. Young man, be prayerful and trust God's will for you.
Vikings
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 4:51pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:


Better go kill your self make your parents get happy
better go enlarge your dick make your girl get happy
Re: My Village People Really Be On My Matter by Starboytwo(m): 4:51pm On Jun 07, 2023
yolada:
This weak man with small dick wey no fit make him girl moan again... My dick can make your girl sing praise and worship on the bed.
damn, this is harsh.
Re: My Village People Really Be On My Matter by Nonywendy(m): 5:20pm On Jun 07, 2023
yolada:
I don dey find job for almost four months now. I don dey house sote my parents come dey think sey I no wan work sey I dey lazy. So day before yesterday, one job wey I go apply for last week, them come call me say make I come for interview yesterday, I come dey happy. I don already go tell my people sey them sey make I come for interview. My brothers and sisters, can you believe say that same yesterday that I was meant to go for the interview, rain fall from morning till night and the madam come tell me say make I no bother coming say she no go fit come again because of the rain? I nearly die. I don tell am say make she let me know when I go fit come again, up till now, I never receive any message πŸ₯²... Pop C and mom C wan use talk finnish me πŸ₯² Ohh God
Still you again? Thought u hv 1m u want to use and relocate to uyo and start POS business
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:21pm On Jun 07, 2023
Nonywendy:

Still you again? Thought u hv 1m u want to use and relocate to uyo and start POS business

The guy na olebruruku

Him no get future
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:22pm On Jun 07, 2023
Nonywendy:

Still you again? Thought u hv 1m u want to use and relocate to uyo and start POS business
meaning what? So I have 1M means I should not be looking for a job? Some of you on this forum talk like animals that think from their anus.

1 Like 1 Share

Re: My Village People Really Be On My Matter by TemplarLandry: 5:24pm On Jun 07, 2023
Hehe. You remember. πŸ‘
Odogwueazi:

Vikings
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:25pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:


The guy na olebruruku

Him no get future
see person wey no fit make girl moan dey talk sey I no get future grin person wey sey him no be my mate wey still dey smoke weed Inside him mama house, dey chop him mama food grin Bro, you are useless.
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:29pm On Jun 07, 2023
yolada:
see person wey no fit make girl moan dey talk sey I no get future grin person wey sey him no be my mate wey still dey smoke weed Inside him mama house, dey chop him mama food grin Bro, you are useless.

You be small pikin for where I day
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:30pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:


You be small pikin for where I day
your be failure for where I dey
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:30pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:


You be small pikin for where I day
you be weak man wey no fit make girl moan for where I dey
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:31pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:


You be small pikin for where I day
your mama dey feed you and you dey smoke Arizona, you're a bastard.
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:32pm On Jun 07, 2023
yolada:
you be weak man wey no fit make girl moan for where I dey

You can bring your mother let’s confirm
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:32pm On Jun 07, 2023
yolada:
your mama dey feed you and you dey smoke Arizona, you're a bastard.

Paste aza let me help your life
Re: My Village People Really Be On My Matter by Illegal1(m): 5:34pm On Jun 07, 2023
yolada:
This weak man with small dick wey no fit make him girl moan again... My dick can make your girl sing praise and worship on the bed.

omoh........i lyk u joor,u no lose on both side.

u never get money bt u dn already get big dick wen fit make olosho sing praise and worship 4 bed..
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:34pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:


You can bring your mother let’s confirm
your mother is disappointed in you and now you want to disappoint my mom too? You this serial disappointment grin
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada: 5:35pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:


Paste aza let me help your life
paste your girl contact let me help her life
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:36pm On Jun 07, 2023
yolada:
your mother is disappointed in you and now you want to disappoint my mom too? You this serial disappointment grin

Lol you talk too much bring her let’s confirm

I bet you she would tell you the tale with ecstasy
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:36pm On Jun 07, 2023
yolada:
paste your girl contact let me help her life

School drop out no go commit suicide
Re: My Village People Really Be On My Matter by Sacrosanct12(m): 6:06pm On Jun 07, 2023
The two guys up there. Una papa. Start those banters afresh and be creative about it. You can't be repeating one word for a thousand times. Give it another shot boys cool

1 Like

Re: My Village People Really Be On My Matter by Micheal56: 6:11pm On Jun 07, 2023
Zonefree:
The rain might be a blessing in disguise.

Maybe car for jam you for road if talk say you go that interview. The rain averted great danger, you should be grateful.
To be honest

(1) (2) (Reply)

Deleted. / Watch Moment Lady Landed Boyfriend Hot Slap As He Proposed To Her In Public / Women Problems Starts With Men

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.