₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,099 members, 8,429,334 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 06:04 PM

Toggle theme

My Village People Really Be On My Matter - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceMy Village People Really Be On My Matter (2264 Views)

1 2 Reply (Go Down)

My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 3:51pm On Jun 07, 2023
I don dey find job for almost four months now. I don dey house sote my parents come dey think sey I no wan work sey I dey lazy. So day before yesterday, one job wey I go apply for last week, them come call me say make I come for interview yesterday, I come dey happy. I don already go tell my people sey them sey make I come for interview. My brothers and sisters, can you believe say that same yesterday that I was meant to go for the interview, rain fall from morning till night and the madam come tell me say make I no bother coming say she no go fit come again because of the rain? I nearly die. I don tell am say make she let me know when I go fit come again, up till now, I never receive any message 🥲... Pop C and mom C wan use talk finnish me 🥲 Ohh God
Re: My Village People Really Be On My Matter by Zonefree(m):
The rain might be a blessing in disguise.

Maybe car for jam you for road if talk say you go that interview. The rain averted great danger, you should be grateful.
Re: My Village People Really Be On My Matter by MrBrownJay1(m): 4:15pm On Jun 07, 2023
yolada:
I don dey find job for almost four months now. I don dey house sote my parents come dey think sey I no wan work sey I dey lazy. So day before yesterday, one job wey I go apply for last week, them come call me say make I come for interview yesterday, I come dey happy. I don already go tell my people sey them sey make I come for interview. My brothers and sisters, can you believe say that same yesterday that I was meant to go for the interview, rain fall from morning till night and the madam come tell me say make I no bother coming say she no go fit come again because of the rain? I nearly die. I don tell am say make she let me know when I go fit come again, up till now, I never receive any message 🥲... Pop C and mom C wan use talk finnish me 🥲 Ohh God
show the msg to dad and mum, jejely continue sending job applications until eventually this person ill call you back.
Re: My Village People Really Be On My Matter by PerfectStranger(m):
Anyone that has survived joblessness in Nigeria is strong.

The suicidal thoughts, family pressure, low self-esteem etc.
If you came from the bottom, you know how it feels embarassed
Re: My Village People Really Be On My Matter by TemplarLandry: 4:32pm On Jun 07, 2023
If you know what God has in store for you, you would run in joy to the beach and dance naked. Young man, be prayerful and trust God's will for you.
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 4:42pm On Jun 07, 2023
This scammer again
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 4:44pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:
This scammer again
This weak man with small dick wey no fit make him girl moan again... My dick can make your girl sing praise and worship on the bed.
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 4:45pm On Jun 07, 2023
yolada:
This weak man with small dick wey no fit make him girl moan again
You won confirm say I no be your mate Abi Japanese scammer
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 4:46pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:
You won confirm say I no be your mate Abi Japanese scammer
You wan confirm sey I fit make your girl moan abi. weak man
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 4:50pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:
You won confirm say I no be your mate Abi Japanese scammer
Person wey no be my mate no go still dey live with him mama to the extent wey the say the poor woman go come catch the fool with weed come dey disappointed in the bastard. You no be my mate for real bro grin
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 4:51pm On Jun 07, 2023
yolada:
You wan confirm sey I fit make your girl moan abi. weak man
Better go kill your self make your parents get happy
Re: My Village People Really Be On My Matter by Odogwueazi: 4:51pm On Jun 07, 2023
TemplarLandry:
If you know what God has in store for you, you would run in joy to the beach and dance naked. Young man, be prayerful and trust God's will for you.
Vikings
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 4:51pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:
Better go kill your self make your parents get happy
better go enlarge your dick make your girl get happy
Re: My Village People Really Be On My Matter by Starboytwo(m): 4:51pm On Jun 07, 2023
yolada:
This weak man with small dick wey no fit make him girl moan again... My dick can make your girl sing praise and worship on the bed.
damn, this is harsh.
Re: My Village People Really Be On My Matter by Nonywendy(m): 5:20pm On Jun 07, 2023
yolada:
I don dey find job for almost four months now. I don dey house sote my parents come dey think sey I no wan work sey I dey lazy. So day before yesterday, one job wey I go apply for last week, them come call me say make I come for interview yesterday, I come dey happy. I don already go tell my people sey them sey make I come for interview. My brothers and sisters, can you believe say that same yesterday that I was meant to go for the interview, rain fall from morning till night and the madam come tell me say make I no bother coming say she no go fit come again because of the rain? I nearly die. I don tell am say make she let me know when I go fit come again, up till now, I never receive any message 🥲... Pop C and mom C wan use talk finnish me 🥲 Ohh God
Still you again? Thought u hv 1m u want to use and relocate to uyo and start POS business
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:21pm On Jun 07, 2023
Nonywendy:
Still you again? Thought u hv 1m u want to use and relocate to uyo and start POS business
The guy na olebruruku

Him no get future
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 5:22pm On Jun 07, 2023
Nonywendy:
Still you again? Thought u hv 1m u want to use and relocate to uyo and start POS business
meaning what? So I have 1M means I should not be looking for a job? Some of you on this forum talk like animals that think from their anus.
Re: My Village People Really Be On My Matter by TemplarLandry: 5:24pm On Jun 07, 2023
Hehe. You remember. 👍
Odogwueazi:
Vikings
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 5:25pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:
The guy na olebruruku

Him no get future
see person wey no fit make girl moan dey talk sey I no get future grin person wey sey him no be my mate wey still dey smoke weed Inside him mama house, dey chop him mama food grin Bro, you are useless.
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:29pm On Jun 07, 2023
yolada:
see person wey no fit make girl moan dey talk sey I no get future grin person wey sey him no be my mate wey still dey smoke weed Inside him mama house, dey chop him mama food grin Bro, you are useless.
You be small pikin for where I day
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 5:30pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:
You be small pikin for where I day
your be failure for where I dey
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 5:30pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:
You be small pikin for where I day
you be weak man wey no fit make girl moan for where I dey
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 5:31pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:
You be small pikin for where I day
your mama dey feed you and you dey smoke Arizona, you're a bastard.
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:32pm On Jun 07, 2023
yolada:
you be weak man wey no fit make girl moan for where I dey
You can bring your mother let’s confirm
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:32pm On Jun 07, 2023
yolada:
your mama dey feed you and you dey smoke Arizona, you're a bastard.
Paste aza let me help your life
Re: My Village People Really Be On My Matter by Illegal1(m): 5:34pm On Jun 07, 2023
yolada:
This weak man with small dick wey no fit make him girl moan again... My dick can make your girl sing praise and worship on the bed.
omoh........i lyk u joor,u no lose on both side.

u never get money bt u dn already get big dick wen fit make olosho sing praise and worship 4 bed..
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 5:34pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:
You can bring your mother let’s confirm
your mother is disappointed in you and now you want to disappoint my mom too? You this serial disappointment grin
Re: My Village People Really Be On My Matter by yolada(op): 5:35pm On Jun 07, 2023
Gabreil2121:
Paste aza let me help your life
paste your girl contact let me help her life
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:36pm On Jun 07, 2023
yolada:
your mother is disappointed in you and now you want to disappoint my mom too? You this serial disappointment grin
Lol you talk too much bring her let’s confirm

I bet you she would tell you the tale with ecstasy
Re: My Village People Really Be On My Matter by Gabreil2121(f): 5:36pm On Jun 07, 2023
yolada:
paste your girl contact let me help her life
School drop out no go commit suicide
Re: My Village People Really Be On My Matter by Sacrosanct12(m): 6:06pm On Jun 07, 2023
The two guys up there. Una papa. Start those banters afresh and be creative about it. You can't be repeating one word for a thousand times. Give it another shot boys cool
Re: My Village People Really Be On My Matter by Micheal56: 6:11pm On Jun 07, 2023
Zonefree:
The rain might be a blessing in disguise.

Maybe car for jam you for road if talk say you go that interview. The rain averted great danger, you should be grateful.
To be honest
1 2 Reply

I Traveled To My Village To Get A Wife, & I Got A QueenCan People Really Change If They Love Someone?Make Una Reason My Matter(pics)234

Should I Take Back The Money I Sent HerMother Giving Her Teenage Daughter An Injection For Family Planning??Don't Piety That Toto, Bang It Hard Still She Beg For Mercy With This Powerful H