₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,697 members, 8,432,171 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 11:17 AM

Toggle theme

Nowadays Ladies Them No Sabi Wetin Pass This Thing - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceNowadays Ladies Them No Sabi Wetin Pass This Thing (1943 Views)

1 Reply (Go Down)

Nowadays Ladies Them No Sabi Wetin Pass This Thing by 4KNGOATS(op): 7:03am On Nov 08, 2023
Ladies today are always hunting for the things that would kill them

Re: Nowadays Ladies Them No Sabi Wetin Pass This Thing by luminouz(m): 9:36am On Nov 08, 2023
jacky23:
Hey Ladies and Gents
I will like too purchase an old Linkedin Account from a trusted worthy seller
the account should be at least 3 too Six years old
Please check my contact info for my contact details if you have one for sell
Why on earth would you wanna buy a LinkedIn account instead of creating yours?
Re: Nowadays Ladies Them No Sabi Wetin Pass This Thing by Bliztzer: 10:23am On Nov 08, 2023
4KNGOATS:
Ladies today are always hunting for the things that would kill them
No be wetin men dey think pass be that. Small money for hand dem wan dig well.

Na men let those ladies dey think like that, na dem make dem dey feel " u no need to work hard, we got you covered"
If you and I no gree do again or even permit all this nonsense. Them no go dey think East way.
Re: Nowadays Ladies Them No Sabi Wetin Pass This Thing by Authoreety: 11:25am On Nov 08, 2023
Bliztzer:
No be wetin men dey think pass be that. Small money for hand dem wan dig well.

Na men let those ladies dey think like that, na dem make dem dey feel " u no need to work hard, we got you covered"
If you and I no gree do again or even permit all this nonsense. Them no go dey think East way.
Guy u don finish this matter!
Ur talk na last card... Check up!
1 Reply

The Problem With Nowadays Ladies.See After Effects Of Engaging In Runs, Which Is Rampant Amongst Girls Nowadays.Husband Say Wife No Sabi Knack Gateman Talk Say Na Lie. (thread)234

Since Men Are No Longer Approaching Me, I Will Start Approaching Them" Lady SayNollywood Celebrity making love Inside Car"i Would Weep In My Teddy Bear And Cry"- said Lara