Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? (2114 Views)
| Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(op): 6:30pm On Dec 07, 2023 |
Good day, fellas. Abeg, na who carry my name go Shiloh? I just dey think about marriage since morning. ![]() |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by 1TrippleCee: 6:34pm On Dec 07, 2023 |
God is telling you to be preparing |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by ahnie: 6:35pm On Dec 07, 2023 |
Wahalur Truvelisback: |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by FalseProphet1(m): 6:37pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback:I know the person but I won't tell you. This I have seen. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by SyrusdeHansome(m): 6:42pm On Dec 07, 2023 |
How many girls u want give belle b4 u go marry? |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(op): 6:46pm On Dec 07, 2023 |
SyrusdeHansome:Na how many you know wey i give bele? Biko, no add salt to my injury. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(op): 6:51pm On Dec 07, 2023 |
FalseProphet1:Pls, if you know the person, tell her make she take am easy. I dey try to organise things. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by FalseProphet1(m): 6:55pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback:Bring 1 brown Fulani goat. 3 tubers of yam. I liter of red oil. 2 onion bulb. I sachet of salt. And I'll tell you the person. This I have seen. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Coolsat(m): 7:01pm On Dec 07, 2023 |
FalseProphet1:E remain maggi 😂😂😂 |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by SyrusdeHansome(m): 7:02pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback:Na u impregnate Eliza de zobo girl, na u impregnate Nneka de akara seller, na u impregnate Chidimma, na u still impregnate Folake wer de sell fruits 4 street so, Mr man u want impregnate all de girls for ur street b4 u go marry? |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by FalseProphet1(m): 7:06pm On Dec 07, 2023 |
Coolsat:Prophets don't use Maggi to prepare their food. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(op): 7:44pm On Dec 07, 2023 |
SyrusdeHansome:I no be 2Baba. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Shalommy(f): 7:56pm On Dec 07, 2023 |
This one think say..na every man woman dey marry. U go wait tireee. Oops! |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by SyrusdeHansome(m): 8:15pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback:I knw say u no be tubaba but still u tu de baba girls 4 street, so go marry. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Beuberry(f): 9:33pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback:You look like a short, black & broke boy. You can't marry in next 10 years. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by ExudeLoveToAll: 9:51pm On Dec 07, 2023 |
Beuberry:Go and work and leave others people's money. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Beuberry(f): 9:55pm On Dec 07, 2023 |
ExudeLoveToAll:Poverty keep quiet! 🤫 |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Brandiebird: 10:02pm On Dec 07, 2023 |
Shalommy:You get beef before now 👀
|
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Namaster: 11:08pm On Dec 07, 2023 |
Check the USD/NGN exchange rate and let me know if you are still thinking about marriage. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by pansophist(m): 11:10pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback:Shiloh pastor call you ni? ![]() |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by ikeno(m): 12:10am On Dec 08, 2023 |
Na him be the person chioma mama carry him name go Shiloh
|
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by MrBroke(m): 5:53am On Dec 08, 2023 |
Na that man way dey your compound, him don dey eye you since na ![]() |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(op): 6:55am On Dec 08, 2023 |
Beuberry:From your previous thread, it's obvious that you can't make a good wife. You would cheat and bring another man's child for me. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Beuberry(f): 7:49am On Dec 08, 2023 |
Truvelisback:You sef can't be a good husband. You ll be a STD sharer. |
| Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by IVORY2009(m): 8:16am On Dec 08, 2023 |
Shalommy:Nne [sub][/sub] |
I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida • I Quickly Comot Her Pant Carry My Big Prick Knack Am - • He Wants To Carry My Bag • 2 • 3 • 4
What Are Those Things That Are Normal To Women But Mind Blowing To Men? • .. • It Began With A Look

