Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,039 members, 7,818,078 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 07:10 AM

Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? (1810 Views)

I Quickly Comot Her Pant Carry My Big Prick Knack Am - / He Wants To Carry My Bag / From Shiloh To Wedding: Pre-Wedding Photos Of Couple Who Met At Shiloh 2013 (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(m): 6:30pm On Dec 07, 2023
Good day, fellas. Abeg, na who carry my name go Shiloh? I just dey think about marriage since morning. undecided

13 Likes 1 Share

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by 1TrippleCee: 6:34pm On Dec 07, 2023
God is telling you to be preparing

2 Likes 1 Share

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by ahnie: 6:35pm On Dec 07, 2023
Wahalur
Truvelisback:
Good day, fellas. Abeg, na who carry my name go Shiloh? I just dey think about marriage since morning. undecided

1 Like

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by FalseProphet1(m): 6:37pm On Dec 07, 2023
Truvelisback:
Good day, fellas. Abeg, na who carry my name go Shiloh? I just dey think about marriage since morning. undecided
I know the person but I won't tell you.

This I have seen.

5 Likes

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by SyrusdeHansome(m): 6:42pm On Dec 07, 2023
How many girls u want give belle b4 u go marry?

1 Like

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(m): 6:46pm On Dec 07, 2023
SyrusdeHansome:
How many girls u want give belle b4 u go marry?
Na how many you know wey i give bele? Biko, no add salt to my injury.

1 Like

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(m): 6:51pm On Dec 07, 2023
FalseProphet1:

I know the person but I won't tell you.

This I have seen.
Pls, if you know the person, tell her make she take am easy. I dey try to organise things.

1 Like 1 Share

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by FalseProphet1(m): 6:55pm On Dec 07, 2023
Truvelisback:
Pls, if you know the person, tell her make she take am easy. I dey try to organise things.
Bring 1 brown Fulani goat.
3 tubers of yam.
I liter of red oil.
2 onion bulb.
I sachet of salt.

And I'll tell you the person.

This I have seen.

3 Likes

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Coolsat(m): 7:01pm On Dec 07, 2023
FalseProphet1:

Bring 1 brown Fulani goat.
3 tubers of yam.
I liter of red oil.
2 onion bulb.
I sachet of salt.

And I'll tell you the person.

This I have seen.
E remain maggi 😂😂😂

7 Likes

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by SyrusdeHansome(m): 7:02pm On Dec 07, 2023
Truvelisback:
Na how many you know wey i give bele? Biko, no add salt to my injury.

Na u impregnate Eliza de zobo girl, na u impregnate Nneka de akara seller, na u impregnate Chidimma, na u still impregnate Folake wer de sell fruits 4 street so, Mr man u want impregnate all de girls for ur street b4 u go marry?

3 Likes

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by FalseProphet1(m): 7:06pm On Dec 07, 2023
Coolsat:
E remain maggi 😂😂😂
Prophets don't use Maggi to prepare their food.

5 Likes

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(m): 7:44pm On Dec 07, 2023
SyrusdeHansome:


Na u impregnate Eliza de zobo girl, na u impregnate Nneka de akara seller, na u impregnate Chidimma, na u still impregnate Folake wer de sell fruits 4 street so, Mr man u want impregnate all de girls for ur street b4 u go marry?
I no be 2Baba.
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Shalommy(f): 7:56pm On Dec 07, 2023
This one think say..na every man woman dey marry. U go wait tireee. Oops!

3 Likes

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by SyrusdeHansome(m): 8:15pm On Dec 07, 2023
Truvelisback:
I no be 2Baba.
I knw say u no be tubaba but still u tu de baba girls 4 street, so go marry.

2 Likes

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Beuberry(f): 9:33pm On Dec 07, 2023
Truvelisback:
Good day, fellas. Abeg, na who carry my name go Shiloh? I just dey think about marriage since morning. undecided
You look like a short, black & broke boy. You can't marry in next 10 years.
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by ExudeLoveToAll: 9:51pm On Dec 07, 2023
Beuberry:

You look like a short, black & broke boy. You can't marry in next 10 years.


Go and work and leave others people's money.
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Beuberry(f): 9:55pm On Dec 07, 2023
ExudeLoveToAll:



Go and work and leave others people's money.
Poverty keep quiet! 🤫
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Brandiebird: 10:02pm On Dec 07, 2023
Shalommy:
This one think say..na every man woman dey marry. U go wait tireee. Oops!

You get beef before now 👀

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Namaster: 11:08pm On Dec 07, 2023
Check the USD/NGN exchange rate and let me know if you are still thinking about marriage.
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by pansophist(m): 11:10pm On Dec 07, 2023
Truvelisback:
Good day, fellas. Abeg, na who carry my name go Shiloh? I just dey think about marriage since morning. undecided

Shiloh pastor call you ni? grin
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by ikeno(m): 12:10am On Dec 08, 2023
Na him be the person chioma mama carry him name go Shiloh

1 Like

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by MrBroke(m): 5:53am On Dec 08, 2023
Na that man way dey your compound, him don dey eye you since na grin
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(m): 6:55am On Dec 08, 2023
Beuberry:

You look like a short, black & broke boy. You can't marry in next 10 years.
From your previous thread, it's obvious that you can't make a good wife. You would cheat and bring another man's child for me.
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Beuberry(f): 7:49am On Dec 08, 2023
Truvelisback:
From your previous thread, it's obvious that you can't make a good wife. You would cheat and bring another man's child for me.
You sef can't be a good husband. You ll be a STD sharer.

1 Like

Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by IVORY2009(m): 8:16am On Dec 08, 2023
Shalommy:
This one think say..na every man woman dey marry. U go wait tireee. Oops!


Nne [sub][/sub]

(1) (Reply)

Please Help Me Out / Who Do I Pick? / Disadvantages Of Double Dating.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.