Why Do Warri Guys Act Like Bitches - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Why Do Warri Guys Act Like Bitches (3663 Views)
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by Ohraykon: 1:27pm On Jun 02, 2024 |
sylve11:its the truth even corpers prefer akwa ibom or cross river than serving in Edo or Delta. You guys aggression is too much, even the ladies!!! |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by Ohraykon: 1:30pm On Jun 02, 2024 |
Wisdomclass1:area why we kan be like that now? Na as i enter lagos i calm down. I dey see lagos people as slow and gentle sef 😅 |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by Ohraykon: 1:32pm On Jun 02, 2024 |
Veepeelee:no let ma sound you from my phone o, ijaw people na joke to you abi? |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by Ohraykon: 1:33pm On Jun 02, 2024 |
faceland:kpumkpi dia! warfi like lagos, you don smoke kolos 😂 |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by sylve11: 1:48pm On Jun 02, 2024 |
Badexx:Carry alternate account take dey quote Mr. Abeg fly! ![]() |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by Waffarianman(m): 2:58pm On Jun 02, 2024 |
youngreva:Die dude |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by Badexx: 5:46pm On Jun 02, 2024 |
sylve11:Gutter😂 |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by youngreva(m): 9:22pm On Jun 02, 2024 |
Waffarianman:Stupid asswipe. Had to create an account to claim your from Warri lol , Make peace with yourself, die and rot in hell. |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by faceland: 4:04am On Jun 03, 2024 |
SouthSouth1914:Look at who was forming sophisticated? 😅 What was the word you use? "Express yourself"? The mumu would reply with; you are a fish, a money, a camel !!! (I have cover all you taking points now you have nothing to say). |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by Waffarianman(m): 3:58pm On Jun 03, 2024*. Modified: 4:31pm On Jun 03, 2024 |
youngreva:Die die mofuka, to beat you 1on1 just dey hungry me here werey like you . Give me location make i track you down. Ekpa |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by youngreva(m): 4:18pm On Jun 03, 2024 |
Waffarianman:Getaat abeg , seeing you mention me dey irritate me |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by Waffarianman(m): 4:28pm On Jun 03, 2024 |
youngreva:Lol how E be you, I go use you count scorse just dey play. Location matters alot... Location |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by Waffarianman(m): 4:42pm On Jun 03, 2024 |
SultanOfPuna:Sultan of pussy abi watin be that your name sef, Everytime warri warri abi warri done worry your life before bro be careful make I no use you count scores. No lemme hear warri for ya mouth 👄 again. |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by youngreva(m): 5:29pm On Jun 03, 2024 |
Waffarianman:. |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by RickyJesus: 8:33pm On Jun 03, 2024 |
faceland:What does what he is smoking has to do with anything. |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by KnowledgePower7: 9:25am On Apr 08, 2025 |
![]() SultanOfPuna: |
| Re: Why Do Warri Guys Act Like Bitches by drerocker: 11:13am On Apr 08, 2025 |
SultanOfPuna:Who u b 4f film |
Why Do Guys Act Busy After Initially Approaching A Lady? • Why Do Some Guys Act Stupid Whenever They Are Around Ladies? • Why Do Some Family Members Act Like They Don't Care • 2 • 3 • 4
The Beauty Of Maria Clara In The Movie "Nurses". • Ladies Advice This Guy: To Hold or Not to Hold? • How Best To Dump Your "boyfriend"
