₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,946 members, 8,447,877 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 08:23 AM

Toggle theme

Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceMake Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg (1857 Views)

1 Reply (Go Down)

Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by Auxtan(op): 4:49pm On Jun 08, 2024
For the sake of your future daughters, if you're a man and you know you're not handsome and not at least average, if it means making all the money in this world in order to marry a beautiful girl, please do o.

Because the girl I saw today walking down with her parents, na the papa I blame sha. And the man come get money on top.

Marry a beautiful wife for the sake of your children if you're not handsome abeg.
Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by ATEAMS: 7:08pm On Jun 08, 2024
U go help them
Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by Auxtan(op): 8:13pm On Jun 08, 2024
ATEAMS:
U go help them
Na why dem gats hustle their ass out for money. Beautiful women follow money and not love.
Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by gift2xl: 8:14pm On Jun 08, 2024
The beautiful and ugly one's are the same price.
Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by ShayGirl(f): 2:26am On Jun 09, 2024
What of if the girl child still resemble the papa last last after marrying fine wife? grin grin

U not fit cheat nature… one pikin go surely resemble the man.
Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by helinues: 3:22am On Jun 09, 2024
And who should marry the Ugly girls?
Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by helinues: 3:23am On Jun 09, 2024
ShayGirl:
What of if the girl child still resemble the papa last last after marrying fine wife? grin grin

U not fit cheat nature… one pikin go surely resemble the man.
What if the girl child no even resemble papa at all, that one don dey get k-leg be that.

grin
Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by Lindlady(f): 3:24am On Jun 09, 2024
helinues:
And who should marry the Ugly girls?
Do you want to marry an ugly old hag? Hurry up ok.
Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by Lindlady(f): 3:27am On Jun 09, 2024
helinues:
What if the girl child no even resemble papa at all, that one don dey get k-leg be that.

grin
Do you want to have a k-leg? Hurry up ok.
Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by CJStarz: 9:10am On Jun 09, 2024
Grow up kiddo.
Beauty lies in the eye of the Beholder
Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by Auxtan(op): 10:29am On Jun 09, 2024
CJStarz:
Grow up kiddo.
Beauty lies in the eye of the Beholder
Story!
Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by ShayGirl(f): 7:21pm On Jun 11, 2024
helinues:
What if the girl child no even resemble papa at all, that one don dey get k-leg be that.

grin
Gbam! grin grin grin
1 Reply

Lady Gives Reasons Ugly Men Are The Best & Used Her Boyfriend As An ExampleDo Guys Still Marry Beautiful Illiterate GirlsWhy Do Delta State Girls Like Ugly Men234

My GF Posted On Whatsapp That Shes Startin Hookup On Monday,claimed To Be JokingWhy Do Some Women Leave Over Sex,then Go On To Have Even More Sex With Other MenHow Do You Get Your Bf To Spend More Time Wit You?