Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg (1859 Views)
| Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by Auxtan(op): 4:49pm On Jun 08, 2024 |
For the sake of your future daughters, if you're a man and you know you're not handsome and not at least average, if it means making all the money in this world in order to marry a beautiful girl, please do o. Because the girl I saw today walking down with her parents, na the papa I blame sha. And the man come get money on top. Marry a beautiful wife for the sake of your children if you're not handsome abeg. |
| Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by ATEAMS: 7:08pm On Jun 08, 2024 |
U go help them |
| Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by Auxtan(op): 8:13pm On Jun 08, 2024 |
ATEAMS:Na why dem gats hustle their ass out for money. Beautiful women follow money and not love. |
| Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by gift2xl: 8:14pm On Jun 08, 2024 |
The beautiful and ugly one's are the same price. |
| Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by ShayGirl(f): 2:26am On Jun 09, 2024 |
What of if the girl child still resemble the papa last last after marrying fine wife? ![]() U not fit cheat nature… one pikin go surely resemble the man. |
| Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by helinues: 3:22am On Jun 09, 2024 |
And who should marry the Ugly girls? |
| Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by helinues: 3:23am On Jun 09, 2024 |
ShayGirl:What if the girl child no even resemble papa at all, that one don dey get k-leg be that. ![]() |
| Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by Lindlady(f): 3:24am On Jun 09, 2024 |
helinues:Do you want to marry an ugly old hag? Hurry up ok. |
| Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by Lindlady(f): 3:27am On Jun 09, 2024 |
helinues:Do you want to have a k-leg? Hurry up ok. |
| Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by CJStarz: 9:10am On Jun 09, 2024 |
Grow up kiddo. Beauty lies in the eye of the Beholder |
| Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by Auxtan(op): 10:29am On Jun 09, 2024 |
CJStarz:Story! |
| Re: Make Ugly Men Dey Marry Beautiful Women Abeg by ShayGirl(f): 7:21pm On Jun 11, 2024 |
helinues:Gbam! ![]() |
Lady Gives Reasons Ugly Men Are The Best & Used Her Boyfriend As An Example • Do Guys Still Marry Beautiful Illiterate Girls • Why Do Delta State Girls Like Ugly Men • 2 • 3 • 4
Do You Like My Profile Photo? • Can A Sickler Marry His Choice Girl ? • 3 Yrs Too Long Out Of A Relationship