Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day - Romance - Nairaland
Nairaland Forum βΊ Nairaland General βΊ Romance βΊ Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day (4016 Views)
| Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Menemonic(op): 4:38pm On Jul 15, 2024 |
Abeg Wetin person fit chop once in a day wey you no go hungry again until the next day.. πππ |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by FaceTanke(m): 4:42pm On Jul 15, 2024 |
Beating... |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by WhiteIverson: 4:44pm On Jul 15, 2024 |
Garri and okpa |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Snowx: 4:47pm On Jul 15, 2024 |
Lol...read a book titled Unago C. Shege |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Weezyclan(m): 4:47pm On Jul 15, 2024 |
Three leaf yam |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Iamanearthling: 4:49pm On Jul 15, 2024 |
Cocoa yam and sweet potatoes. Drink plenty water. |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by NiRfreak(m): 4:49pm On Jul 15, 2024 |
Two cups of garri....leave am for water make e swell for 15 mins, then pam am with 200 naira ground nut .. . Ur belle go rest for the next 24hrs..tank me later |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by RealityKings: 4:49pm On Jul 15, 2024 |
Koboko or Bulala |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by EmekaBlue(m): 4:50pm On Jul 15, 2024 |
Na to dey drink enough cheap ogogoro ...e dey block belle! then substitute eating food like 3times a week |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Tokskob2008: 4:50pm On Jul 15, 2024 |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by RealityKings: 4:50pm On Jul 15, 2024 |
EmekaBlue:You are playing with your kidney and liver |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by EmekaBlue(m): 4:53pm On Jul 15, 2024 |
RealityKings:with enough sweating exercise... The toxins normally sweat out! Thank God I have stopped such life though |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by brain54(m): 4:56pm On Jul 15, 2024 |
NiRfreak:This one na suicide mission o... |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by drmikeadams(m): 5:11pm On Jul 15, 2024 |
Menemonic:Go restaurant buy garri and soup.make them put am for nylon..the nylon measurements dey pass wen them put an for plate.. if u reach house make another eba or buy fufu..divide the soup into 2.. chop noon and night.smoke cigar sleep |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by DevilsEqual(m): 5:13pm On Jul 15, 2024 |
WhiteIverson:Bread and Okpa actually U no go drink water till u chop am finish Make sure say u mold am sotey, na force u dey use swallow am but stiil no drink water, add another one join am till u finish am. Con drink like 2 sachets of water |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Menemonic(op): 5:15pm On Jul 15, 2024 |
drmikeadams:idea.. But the bolded, NO.. Not smoking |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by OfficialP: 5:21pm On Jul 15, 2024 |
it's well dear. Drinking top tea reduces appetite for food, try it. |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Normally3D(m): 5:29pm On Jul 15, 2024 |
Menemonic:Try this and thank me Later
|
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Dshocker(m): 5:30pm On Jul 15, 2024 |
Buy 1 cup of garri, then soak it overnight with 1ltr of water, by tomorrow morning, the garri would have multiplied by 5Γ. If you no belleful, make i know wetin cause am π€£ |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Menemonic(op): 5:31pm On Jul 15, 2024 |
Normally3D:if I can afford this then why all the thread for.. This is luxurious.. |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Nemesis0147(m): 5:48pm On Jul 15, 2024 |
Beans and roasted yam. |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Anguldi(m): 5:54pm On Jul 15, 2024 |
Agbado, EWA ati cassava |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Elliotwaveforec: 6:04pm On Jul 15, 2024 |
Chai! Nlanders no go wound person with laugh. Country hard gan. |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Elliotwaveforec: 6:06pm On Jul 15, 2024 |
Nemesis0147:Beans na no go area! Even more expensive than rice. 1500 per derica - Beans 1200 per derica -. rice. Who dey chop beans before? Na big man food now. |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Vergovert: 6:09pm On Jul 15, 2024 |
Apple will give you all the nutrients you need for a day, according to science. |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by okoroemeka(m): 6:13pm On Jul 15, 2024 |
Menemonic:if you target at 1-2pm and consume garri and okpa, believe me you will not remember to eat that day again |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by drmikeadams(m): 6:15pm On Jul 15, 2024 |
Menemonic:Lucky you |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by drmikeadams(m): 6:16pm On Jul 15, 2024 |
Vergovert:According to human wants..hunger go still dey wire belle |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Klinxmanz(m): 7:02pm On Jul 15, 2024 |
Very easy, chop rat poison and take cheap chemical injection for unconciousness, if u hungry forever make i no wetin cause am! Guys prepare ur burial condolencial polo, wtf! |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Yugoslavia247(m): 7:07pm On Jul 15, 2024 |
Menemonic:Potatoe and beans. |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by BigYash: 7:07pm On Jul 15, 2024*. Modified: 5:18am On Jul 16, 2024 |
Just find wetin go dey give u money feed daily outside your salary .. Cux there is no way you can stop hunger if you no eat o.. |
| Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Vergovert: 7:08pm On Jul 15, 2024 |
drmikeadams:You won't feel hungry once you master the act. |
With The Current Situation In Nigeria Now Person Fit Marry With 100k? Asking β’ Sexdoll Sexdoll ..NL Male Abeg Wetin Come Happen β’ Samyj247: Abeg, Wetin Imo State Ladies Do You? β’ 2 β’ 3 β’ 4
What Does This Message From My Boyfriend Mean? β’ Can You Imagine This Guy!me!sleep With Me?you Must Be Crazy! β’ My Ex-girlfriend Doesn't Want To Let Go