₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,106 members, 8,443,874 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 04:52 PM

Toggle theme

Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceAbeg Wetin Person Fit Chop Once A Day (4059 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by RealityKings: 7:10pm On Jul 15, 2024
Una go Cee Shege
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by ItisWell22(f): 7:15pm On Jul 15, 2024
As much as this sounds funny, it’s a very important topic.

Things are too expensive.

As we dey complain, the prices just keep soaring by the day.

It is well… 🙏😢😥


NiRfreak:
Two cups of garri....leave am for water make e swell for 15 mins, then pam am with 200 naira ground nut ..
.
Ur belle go rest for the next 24hrs..tank me later
#200 groundnut for garri wey swell?
You go dey find the groundnuts be that.

drmikeadams:
Go restaurant buy garri and soup.make them put am for nylon..the nylon measurements dey pass wen them put an for plate.. grin if u reach house make another eba or buy fufu..divide the soup into 2.. chop noon and night.smoke cigar sleep
👏 👏👏
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by FirstCounsel(m): 7:44pm On Jul 15, 2024
cheesy grin
Menemonic:
Abeg Wetin person fit chop once in a day wey you no go hungry again until the next day..


🙏🙏🙏
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by MaziX(m): 7:48pm On Jul 15, 2024
With better shoprite bread

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by NiRfreak(m): 7:51pm On Jul 15, 2024
ItisWell22:
As much as this sounds funny, it’s a very important topic.

Things are too expensive.

As we dey complain, the prices just keep soaring by the day.

It is well… 🙏😢😥




#200 groundnut for garri wey swell?
You go dey find the groundnuts be that.



👏 👏👏
Don't scatter the groundnut inside the garri....throw am for mouth small small, load garri inside spoon to go push am enter belle grin grin
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Knightred(m): 7:53pm On Jul 15, 2024
Menemonic:
idea..

But the bolded, NO.. Not smoking
so u have not stop your stupid begging attitudeundecided

CAN U PLEASE ANSWER THIS 2 QUESTION cause it is very importand

Am sorry to say but why do u have a rat brainundecided
And
Why is everything in your brain about beggingundecided
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Kaczynski: 7:55pm On Jul 15, 2024
Go find work for restaurant or hotel then use style chop their leftovers from their kitchen
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by ekojames02: 7:56pm On Jul 15, 2024
Madiga
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Reelz: 8:14pm On Jul 15, 2024
Take agbado naa
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by iykomo0(m): 8:23pm On Jul 15, 2024
Beans & Tombrown mix. U're welcom.
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Babaibeji2020(m): 8:24pm On Jul 15, 2024
Snowx:
Lol...read a book titled Unago C. Shege
Wrong.....u say skool na scam....
It's actually......'This Tinubulusious Nigeria ".....authored by Una'go C. Shege
by Premium Tears publications 2024
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Verbtips(m): 8:34pm On Jul 15, 2024
[quote author=Menemonic post=130973185]Abeg Wetin person fit chop once in a day wey you no go hungry again until the next day..
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Verbtips(m): 8:35pm On Jul 15, 2024
RealityKings:
Una go Cee Shege

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Kevineleven(m): 8:49pm On Jul 15, 2024
MaziX:
With better shoprite bread
OP I RECOMMEND THIS
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Tallesty1(m): 9:05pm On Jul 15, 2024
Menemonic:
Abeg Wetin person fit chop once in a day wey you no go hungry again until the next day..


🙏🙏🙏
Buy porridge beans around 11:AM.

Pour a cup of garri on it and mix.


Eat it like that.
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by IbrahimSkiba(f): 9:25pm On Jul 15, 2024
Dried Garri with palm oil washed down with well water
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by 3kay945(m): 9:29pm On Jul 15, 2024
Even small small biscuits too don cost. Na die some people dey o.
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Lemino(m): 9:57pm On Jul 15, 2024
Omo c idea ooooh. Shege strong grin grin grin grin grin God help us
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by ITbomb(m): 11:26pm On Jul 15, 2024
drmikeadams:
Go restaurant buy garri and soup.make them put am for nylon..the nylon measurements dey pass wen them put an for plate.. grin if u reach house make another eba or buy fufu..divide the soup into 2.. chop noon and night.smoke cigar sleep
Senior man, I hail
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Normally3D(m): 11:28pm On Jul 15, 2024
IbrahimSkiba:
Dried Garri with palm oil washed down with well water
Don't mix water with oil bro🤦
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Tohsynetita1(m): 11:38pm On Jul 15, 2024
Try Eba with soup, make sure the Eba hard like donkulu,
Or try beans cooked with yam, then pour Garri to it to solidify, then drink it again with another Garri, just make sure that it’s solid and have necessary balance diet there. You don’t need too much beans. A tin or 2 tin is okay.

Number 3: beans with potatoes with Garri
Number 4 : beans with coco yam with Garri

Am putting beans always because of protein.
This kind of combo is the type that if you cook once, you might not finish it till night, you can just be eating it every 4 hours to refill,
Another you can try is beans and corn cooked together then pour Garri to it. In everything you eat, let Garri be there, and make sure you have balance diet, it’s not necessary you eat fish or egg, soya cheese is very rich in protein and can be found cheaply.
Some food like nut, ground nut, tiger nut, nut generally, also have protein
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by VinnyBaba: 12:11am On Jul 16, 2024
If you are around Delta State, Madiga and Groundnuts. sad

Tinibu and APC have finished Nigerians. embarassed undecided
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Obierika(m): 1:08am On Jul 16, 2024
WhiteIverson:
Garri and okpa
What sort of combination is this? shocked
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by ObalendeCMS: 1:24am On Jul 16, 2024
It's a mind thing.

I remember going 2-3 days without food. Just water.
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by 99thEnemy(m): 1:27am On Jul 16, 2024
ObalendeCMS:
It's a mind thing.

I remember going 2-3 days without food. Just water.
Water is Nutritious cool
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by IbrahimSkiba(f): 3:42am On Jul 16, 2024
Normally3D:
Don't mix water with oil bro🤦
I'm not your bro undecided
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by MONEY247: 5:20am On Jul 16, 2024
OfficialP:
it's well dear. Drinking top tea reduces appetite for food, try it.
Where can I get it...
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Brandiebird: 5:42am On Jul 16, 2024
High carbohydrate intake will keep you full for 24hrs. Rice is the best source and if you can afford meat then you’re set for nutrition for the day.
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by VinnyBaba: 6:09am On Jul 16, 2024
ObalendeCMS:
It's a mind thing.

I remember going 2-3 days without food. Just water.
You are just killing urself, u don't know. undecided

1. This makes ur Immune system weak and you get Sick very easily. embarassed

2. Your Body cells also get Weaker. sad
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Alaefulu(m): 6:13am On Jul 16, 2024
Thing's are costly this days,no value to most of the things naira can purchase in Nigeria...
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Thazard(m): 7:11am On Jul 16, 2024
FaceTanke:
Beating...
grin grin cheesy
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by WhiteIverson: 7:17am On Jul 16, 2024
Obierika:
What sort of combination is this? shocked
Anything to hold belle senior man
1 2 3 Reply

With The Current Situation In Nigeria Now Person Fit Marry With 100k? AskingSexdoll Sexdoll ..NL Male Abeg Wetin Come HappenSamyj247: Abeg, Wetin Imo State Ladies Do You?234

Every Lady Has A Corresponding Maga.. Do you Believe?What Do You Do When Your Crush Stares At You?Man Destroys His Penis After Injecting It With Vaseline To Look Bigger (photo)