₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,077 members, 8,443,728 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 11:32 AM

Toggle theme

Why Do Women Think Like Fish - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWhy Do Women Think Like Fish (2658 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Why Do Women Think Like Fish by KnowledgePower7(op):
Sometimes, I get so amazed at how stupid girls can be. As in e dey shock me shocked..

My bro organize Olosho for me in his house
I come his house, we chill, she chop food, everywhere dey okay.

My bro come comot the house
Leaving me and the girl for parlour
I follow the girl reason, she be runs girl.

I tell her make we knack.
She come dey act uninterested, she no even want make I touch her.

I ask am again for knack
She say wetin she go gain from the knack.

I tell her say I don spend for car repair 41k
That I have small money left
I told her I will give her 4k for quickie sex

Then on saturday tomorrow I dey expect money. I go come flex her proper and take her out.

Do you know this girl refused
Saying 4k is too small

I reminded her that tomorrow big cash is coming and na 2 of us go flex. I mean am 100%. I even show her the WhatsApp chat of the vendor that will pay me tomorrow.

I tell am make she just hold the 4k for now
Make we run quickie at least 5 mins sex
4k for just quick something
Tomorrow when money show na me and her go flex..

She say No sex
That she can't have sex for 4k

Naso I leave the babe for my guy house
My guy come dey tell me say make I find am 2k.

I carry that 4k and gave it to him
And told him what happened.
He said the girl still dey his house and she thinks he has money to give her.

She done miss the 4k
Still come miss the 30k I wanted to give her
Just because of stupidity and greed

Now the big money has arrived
She get mind to tell me if we can hangout on Sunday?

Some girls are incredibly stupid
They are the weapons fashioned against themselves.
Re: Why Do Women Think Like Fish by illicit(m): 9:13pm On Nov 08, 2024
If she call u, knack u

U fit spend pass 50k

Two of u wise
Re: Why Do Women Think Like Fish by Aleem26(m): 9:33pm On Nov 08, 2024
Women or your wife❓
Re: Why Do Women Think Like Fish by KnowledgePower7(op): 9:35pm On Nov 08, 2024
illicit:
If she call u, knack u

U fit spend pass 50k

Two of u wise
I don block her number, delete am join.

I dey very ruthless with girls
If a girl do anyhow for me, I will leave her

When there a 6 billion girls out there
Make I come dey suffer because of 1 girl.

Babe wey I offer 4k to knack
Based on say tomorrow better cash go enter
She no gree.

Now she still dey my guy house.
Him say him no go give her shishi..

And the money wey I dey expect enter this night. Na she I for don carry go flex

But see how greediness and stupidity don spoil things for her.
Some girls are truly very very stupid
Re: Why Do Women Think Like Fish by KnowledgePower7(op): 9:40pm On Nov 08, 2024
Aleem26:
Women or your wife❓
Na mumu dey marry for this period
Re: Why Do Women Think Like Fish by TheFreshVanilla: 10:00pm On Nov 08, 2024
As you no too get, leave her for guys wey get.
Re: Why Do Women Think Like Fish by KnowledgePower7(op): 10:15pm On Nov 08, 2024
TheFreshVanilla:
As you no too get, leave her for guys wey get.
I swear God just saved me
Imagine giving a girl 4k she reject am

Still come show her the chat of the vendor that will send me 440k tomorrow
Now the money don enter account.

Who lose?? grin grin grin grin
Person wey I suppose caryy flex still give her 50k.
But because of 4k she don spoil everything Make she get out grin grin
Re: Why Do Women Think Like Fish by KAM3KAZI: 10:20pm On Nov 08, 2024
But chairman make we talk true.
You sef you dey think like fish because why you go promise girl 30k just make she knack you, for this T-pain era?
Re: Why Do Women Think Like Fish by ATEAMS: 10:22pm On Nov 08, 2024
No be your house

+ No b you carry her come...
Re: Why Do Women Think Like Fish by TheFreshVanilla: 10:32pm On Nov 08, 2024
Money wey no reach anything, na inside you wan carry olossho flex and still do giveaway? You're dumb.
KnowledgePower7:
I swear God just saved me
Imagine giving a girl 4k she reject am

Still come show her the chat of the vendor that will send me 440k tomorrow
Now the money don enter account.

Who lose?? grin grin grin grin
Person wey I suppose caryy flex still give her 50k.
But because of 4k she don spoil everything Make she get out grin grin
Re: Why Do Women Think Like Fish by wiseone28: 10:34pm On Nov 08, 2024
Pray make Elon musk finish him robot that one no go give you wahala and you won't give it a dime
Re: Why Do Women Think Like Fish by KnowledgePower7(op): 11:18pm On Nov 08, 2024
KAM3KAZI:
But chairman make we talk true.
You sef you dey think like fish because why you go promise girl 30k just make she knack you, for this T-pain era?
No be everybody poor like you bros
Just because you no fit afford 30k no me say I wretched like you.

30k minus 440k is nothing. And another business deal on December go reach 1 million.

Say T pain dey Bleep you for ass
No mean say na everybody dey suffer like you
Re: Why Do Women Think Like Fish by KnowledgePower7(op): 11:27pm On Nov 08, 2024
TheFreshVanilla:
Money wey no reach anything, na inside you wan carry olossho flex and still do giveaway? You're dumb.
Ur mama wey dey open nyash for 2k
Humble yourself
Re: Why Do Women Think Like Fish by Cantonese: 11:29pm On Nov 08, 2024
KnowledgePower7:
Sometimes, I get so amazed at how stupid girls can be. As in e dey shock me shocked..

My bro organize Olosho for me in his house
I come his house, we chill, she chop food, everywhere dey okay.

My bro come comot the house
Leaving me and the girl for parlour
I follow the girl reason, she be runs girl.

I tell her make we knack.
She come dey act uninterested, she no even want make I touch her.

I ask am again for knack
She say wetin she go gain from the knack.

I tell her say I don spend for car repair 41k
That I have small money left
I told her I will give her 4k for quickie sex

Then on saturday tomorrow I dey expect money. I go come flex her proper and take her out.

Do you know this girl refused
Saying 4k is too small

I reminded her that tomorrow big cash is coming and na 2 of us go flex. I mean am 100%. I even show her the WhatsApp chat of the vendor that will pay me tomorrow.

I tell am make she just hold the 4k for now
Make we run quickie at least 5 mins sex
4k for just quick something
Tomorrow when money show na me and her go flex..

She say No sex
That she can't have sex for 4k

Naso I leave the babe for my guy house
My guy come dey tell me say make I find am 2k.

I carry that 4k and gave it to him
And told him what happened.
He said the girl still dey his house and she thinks he has money to give her.

She done miss the 4k
Still come miss the 30k I wanted to give her
Just because of stupidity and greed

Now the big money has arrived
She get mind to tell me if we can hangout on Sunday?

Some girls are incredibly stupid
They are the weapons fashioned against themselves.
After reading this, the best name to call you na complete muntula.
Re: Why Do Women Think Like Fish by KnowledgePower7(op): 11:41pm On Nov 08, 2024
ATEAMS:
No be your house

+ No b you carry her come...
The girl is a runs girl.
She come my guy house to beg money
My guy codedly tell me to come his place so I go knack the babe.

I dey expect money, so I tell the babe to first collect 4k say tomorrow I go carry better money come spend on her...

She say no, me I carry 4k give my friend
This night the big money come enter

My guy tell me say the girl still dey him house dey beg him to find her small money.

To think that I was planning to spend 40k on her but she dey form over wise.

4k she no see
40k she still no see.
She still dey beg my guy money.

Person wey for collect the 4k
And still enjoy another 40k next day
She say No
What a dumb bitch grin grin

Infact I'm glad I have to keep the money.
Na konji make me wan spend on her
Na she come use her hand spoil everything
1 kobo that bitch no go see
Re: Why Do Women Think Like Fish by TheFreshVanilla: 12:50am On Nov 09, 2024
E pain am...small change drop, mumu dey feel like golden boy. A low-budget "Alfa male" that was ready to give his last kobo to olossho.

KnowledgePower7:
My mama wey dey open nyash for 2k
Humble yourself
Re: Why Do Women Think Like Fish by efficiencie(m): 1:02am On Nov 09, 2024
KnowledgePower7:
Sometimes, I get so amazed at how stupid girls can be. As in e dey shock me shocked..

My bro organize Olosho for me in his house
I come his house, we chill, she chop food, everywhere dey okay.

My bro come comot the house
Leaving me and the girl for parlour
I follow the girl reason, she be runs girl.

I tell her make we knack.
She come dey act uninterested, she no even want make I touch her.

I ask am again for knack
She say wetin she go gain from the knack.

I tell her say I don spend for car repair 41k
That I have small money left
I told her I will give her 4k for quickie sex

Then on saturday tomorrow I dey expect money. I go come flex her proper and take her out.

Do you know this girl refused
Saying 4k is too small

I reminded her that tomorrow big cash is coming and na 2 of us go flex. I mean am 100%. I even show her the WhatsApp chat of the vendor that will pay me tomorrow.

I tell am make she just hold the 4k for now
Make we run quickie at least 5 mins sex
4k for just quick something
Tomorrow when money show na me and her go flex..

She say No sex
That she can't have sex for 4k

Naso I leave the babe for my guy house
My guy come dey tell me say make I find am 2k.

I carry that 4k and gave it to him
And told him what happened.
He said the girl still dey his house and she thinks he has money to give her.

She done miss the 4k
Still come miss the 30k I wanted to give her
Just because of stupidity and greed

Now the big money has arrived
She get mind to tell me if we can hangout on Sunday?

Some girls are incredibly stupid
They are the weapons fashioned against themselves.
This is a clear case of cunning man die cunning man bury am...una dey negotiate, you con dey vex grin
Re: Why Do Women Think Like Fish by anyitokunbo(m): 2:08am On Nov 09, 2024
Bro this your script no sell atall but nevertheless u and the girl no get sense atall..
Better send your family money for Christmas.
Re: Why Do Women Think Like Fish by blackgold2018(m): 5:35am On Nov 09, 2024
You re actually the stupid and childish idiot.

Why will you Bleep a girl for 4k. Even if she's Olosho.
Re: Why Do Women Think Like Fish by KnowledgePower7(op): 5:41am On Nov 09, 2024
blackgold2018:
You re actually the stupid and childish idiot.

Why will you Bleep a girl for 4k. Even if she's Olosho.
idiot make I give her 2 million abi?? Mumu
Re: Why Do Women Think Like Fish by blackgold2018(m): 6:02am On Nov 09, 2024
KnowledgePower7:
idiot make I give her 2 million abi?? Mumu
pls change that your name knowledge to something else.

Is it that its poverty dey worry you.. or you re plainly stupid.

Probably you re in a village location. This people re humans too regardless of your foolish alpha Male çlaim. 4k ni for quickie?

And moreover people dash their follow guys money. 10k, even 100k. You come dey talk like say the 2k that you dashed your guy is something.

Even promising a girl with expectation shows how low and foolish you re.

No be your fault sha. Its just the mental class you dey.
Re: Why Do Women Think Like Fish by Tallesty1(m): 6:57am On Nov 09, 2024
Funny how someone who has no sense says that women think like fish.

So, let’s break it down. If she had agreed, you’d actually be dropping 34k to get it on in a country where the minimum wage is 70k. That means you’re planning to spend half a month’s salary on two, or maybe three rounds of sex.

You talked about not having 5k on hand, so yeah, you’re broke. This probably means you don’t have the energy for multiple rounds in a row because, honestly, you’d be starving if you made it that far. Plus, if you’re low on cash, your diet’s probably not doing you any favors, which might mean you’re topping out at three minutes max. But hey, three minutes is fine, most people can't hold their breath that long.

So, let’s say you go two rounds at three minutes each. That’s 6 minutes, meaning you’d be blowing 4k today for 6 minutes and then another 30k tomorrow for maybe another 6 minutes. You’re about to toss two weeks’ wages on just 12 minutes of action? Where’s the logic in that?

The girl’s sharp one. Once you’re done, you’ll probably realize how wild and unreasonable this spending was and may not want to keep it going or pay up.
Or the vendor may disappoint you.
So then what? What's she supposed to do? come and unfvck you?
Re: Why Do Women Think Like Fish by Masanto: 7:00am On Nov 09, 2024
From you wanted to spend 30k on her to 50k and back to 40k, which one is it? You that you are waiting for vendor to pay you first before you can flex a girl, you sure say you no need d 4k pass the girl? She rejecting the 4k from a stranger shows she has more class than you.
Re: Why Do Women Think Like Fish by SenecaTheYonger: 7:22am On Nov 09, 2024
You’re begging for sex and using money to get knack but you’re calling her a fish brain grin grin

You are even worse than a fish
Re: Why Do Women Think Like Fish by Nobody: 7:24am On Nov 09, 2024
U say U wise U wan knack olosho for credit.. is she Ur girlfriend? U say U sabi and U hold 4k still dey reason to knack runs girl? She did the right thing and she's smart. If U no pay her 100 other guys go pay. Why play with her business. If na Ur business person U never transact biz with before tell U to deliver wtv to without payment will U deliver? Abeg close this fvcking thread as I don't see the point of U opening it in the first place. Or na the 30/50k U wan give olosho U wan tell people? Money when no even reach for 12 years glen with fresh lemon juice and loud to sit down hahaha dey play for Naija 😂
Re: Why Do Women Think Like Fish by GOFRONT(m): 7:48am On Nov 09, 2024
shocked

There is the possiblity that after she do you Quickie and you Ejaculate with the 4k, you might lose interest in flexin her on the 30k as promised. After ejaculation, as a man, our eyes normally clear up. Our brains normally function wella after release. You might even start to complain about how Stinky and Fish smell her pvssy Is............And babe no wan take chances.

Babe sef has Low sex drive as an olosho......

Now, Op you are here announcing how 440k has entered for you last night........Continue announcing until that Nairaland Beggi beggi guy (Cant remember his Moniker for now) would locate this thread and bug your life with his generational problemz.
Re: Why Do Women Think Like Fish by folake4u: 8:39am On Nov 09, 2024
You're actually the one with fish brain here.

Business is business. How can you underpay someone when you don't have the cash ready at hand?

You're the one begging for sex and still have the audacity to offer 4k? Is it for beans or eba or what? If you don't pay, there are other customers that will pay her wages correctly.

She's smarter than you and obviously, you're small minded.
Re: Why Do Women Think Like Fish by Nobody: 9:28am On Nov 09, 2024
You offered her the last 4k in your pocket and still planned to give her an oncoming 30k for just 5 minutes quicky. Again I ask, who raised these kids?

Re: Why Do Women Think Like Fish by ukaface(f): 9:47am On Nov 09, 2024
KnowledgePower7:
Sometimes, I get so amazed at how stupid girls can be. As in e dey shock me shocked..

My bro organize Olosho for me in his house
I come his house, we chill, she chop food, everywhere dey okay.

My bro come comot the house
Leaving me and the girl for parlour
I follow the girl reason, she be runs girl.

I tell her make we knack.
She come dey act uninterested, she no even want make I touch her.

I ask am again for knack
She say wetin she go gain from the knack.

I tell her say I don spend for car repair 41k
That I have small money left
I told her I will give her 4k for quickie sex

Then on saturday tomorrow I dey expect money. I go come flex her proper and take her out.

Do you know this girl refused
Saying 4k is too small

I reminded her that tomorrow big cash is coming and na 2 of us go flex. I mean am 100%. I even show her the WhatsApp chat of the vendor that will pay me tomorrow.

I tell am make she just hold the 4k for now
Make we run quickie at least 5 mins sex
4k for just quick something
Tomorrow when money show na me and her go flex..

She say No sex
That she can't have sex for 4k

Naso I leave the babe for my guy house
My guy come dey tell me say make I find am 2k.

I carry that 4k and gave it to him
And told him what happened.
He said the girl still dey his house and she thinks he has money to give her.

She done miss the 4k
Still come miss the 30k I wanted to give her
Just because of stupidity and greed

Now the big money has arrived
She get mind to tell me if we can hangout on Sunday?

Some girls are incredibly stupid
They are the weapons fashioned against themselves.
Don’t you think you are more stupid??
Don’t you think you are senseless? Begging for pu.say with your last cash even planning to spend a yet to receive money for same pus.sy? Don’t you think your financial mindset is in jeopardy??

You think you get sense pass am??
Common gerrout
Re: Why Do Women Think Like Fish by Johnson225(m): 9:54am On Nov 09, 2024
this Op self na clown
You showed her your Chat with the vendor huh
its the desperation for me angry Like, Wtf was that?? Who born youhuh
Re: Why Do Women Think Like Fish by Natbrowny: 10:12am On Nov 09, 2024
This is an insult to a FISH. Whats wrong with you??
Re: Why Do Women Think Like Fish by KAM3KAZI: 10:24am On Nov 09, 2024
KnowledgePower7:
No be everybody poor like you bros
Just because you no fit afford 30k no me say I wretched like you.

30k minus 440k is nothing. And another business deal on December go reach 1 million.

Say T pain dey Bleep you for ass
No mean say na everybody dey suffer like you
1m sef nah small money, why the business no yield 100m?
Small joke you wan broke shame me, me wey no broke either.
I've literally earned a little over 300k each month since last year as a single guy, how am I broke??
I dey joke say you dey think like fish because wanting to spend 30k on an olosho is not a wise thing.

sha na why you only hold 4k, because you dey bloody wasteful
1 2 Reply

Drop A Female Lie That Women Think We Don't Know“Not All American Women Think Nigerian Men Are Scammers" White Lady Says (video)What Do Women Think When They Do This234

“i’ve Slept With Over 500 Women And Once Had 7 At The Same Time” — U.S. Adult StI Pity Good But Not-Rich GuysLadies...do You Like/want A Dominant Man?