Guys I Go Kill Person Oh!!!! - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Guys I Go Kill Person Oh!!!! (3750 Views)
| Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 9:42pm On Nov 16, 2024 |
Twice now I don see am for dream say my fiance choir master dey chop her for dream!!!! Hmmm!!! Let it not be real Sha!!! My dreams dey be come to pass oh!!!! Na the guy I go first finish before I end that gal!!!! After date don set and money don enter Wella!!!!! Guys wetin dey sup bayi? Egbami ke? |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by EzehFx: 10:16pm On Nov 16, 2024 |
udofia234:You are a potential murderer. So because of a mere relationship you want to take a life?. I wish it was possible to give online slap to some people on social media sef ![]() |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by helinues: 12:30am On Nov 17, 2024 |
Be preparing to spend the rest of your time behind the bar |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 2:55am On Nov 17, 2024 |
EzehFx:Do u know how much I've invested in this girl? |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 2:56am On Nov 17, 2024 |
helinues:So I should just fold my arms and do nothing? |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by koladata(m): 3:33am On Nov 17, 2024 |
Swear say you never chop another girl since that time |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by mosicola(m): 3:40am On Nov 17, 2024 |
This colos you are talking is really affecting you |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by Bebold: 4:07am On Nov 17, 2024 |
There are three things involved, but I don't know which you'd choose. And sincerely I wish you'll choose none, so that you become a case study to other people who may find themselves in your current situation. 1. You need salvation. 2. You need to think beyond your anger. 3. You need to pray for wisdom. If you choose none, better. Perhaps you'll wish you did, when it's too late. |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by helinues: 5:06am On Nov 17, 2024 |
udofia234:Is she the only girl on this earth? Is she even your wife? |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by EzehFx: 6:54am On Nov 17, 2024 |
udofia234:You are not the only one investing in her of you want to know. If you don't trust her just break up and save your sanity |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by Baronthecelebri(m): 7:42am On Nov 17, 2024 |
Forget your fiance,chop her and move on |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by NobleStag007: 8:19am On Nov 17, 2024 |
udofia234:Seems you are a kid. Investing in a girl.. wonders shall never end |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by Nobody: 11:22am On Nov 17, 2024 |
udofia234:Ya dreams can land you in jail if it becomes real. Never marry a hoe. Do ya research on ya fiance and bolt if what you saw in dream has been happening or will happen. You sef, which kain man you be? Broke, ugly, small prîck, ill-mannered or what? |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by Baronthecelebri(m): 12:58pm On Nov 17, 2024 |
My advice is. Jesus Christ said watch and pray,so watch your wife any thing you suspect divorce her straight way. |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by imagrg(m): 3:05pm On Nov 17, 2024 |
Sunday smoke ehn...dey scatter brain sha. |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by Starboytwo(m): 3:44pm On Nov 17, 2024 |
Bros go sleep back and observe from the dream. No gree for anybody especially inside that dream. Eh Bawon faa wahrah. But for real life, just dey observe.. You know say jail for dream, at all at all you fit wake. But real life na confirm watery beans ooo.. |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by pointblank247(m): 4:24pm On Nov 17, 2024 |
Op I want to tell you in clear terms that you are very mad. |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by ItisWell22(f): 4:31pm On Nov 17, 2024 |
If your dreams actually do come true, think about it; you’ve dreamt about this TWICE. Also think twice about what a prison looks and feels like. Think about those whose destinies depend on yours. Think about your family, and how heartbroken they would be. You go dey alright. |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:45pm On Nov 17, 2024 |
koladata:I'm a loyal guy abeg! I'm a one partner man |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:46pm On Nov 17, 2024 |
mosicola:Na u give me na!!! |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:47pm On Nov 17, 2024 |
Bebold:I choose no 2 |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:47pm On Nov 17, 2024 |
helinues:See this guy oh! Then let her refund all my money now? |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:48pm On Nov 17, 2024 |
EzehFx:Good idea! But she'll refund all my money I spent on her |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:49pm On Nov 17, 2024 |
Baronthecelebri:Hmmm! |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:50pm On Nov 17, 2024 |
NobleStag007:Helped her start up a business as a girl I wanna marry in other to stabilize the family when we start up! I'm no fool guy! I'll get all the money I spent oga! |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:51pm On Nov 17, 2024 |
Padipadi:You fo talk better finish come end am with insult! Na wao |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:52pm On Nov 17, 2024 |
Baronthecelebri:Thanks bro! |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:52pm On Nov 17, 2024 |
imagrg:Na u give me na |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:53pm On Nov 17, 2024 |
Starboytwo:I hear u |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:54pm On Nov 17, 2024 |
pointblank247:How? Pls be more explicit |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by udofia234(op): 6:55pm On Nov 17, 2024 |
ItisWell22:Okay! I go dey alright when I get all my moni wey I spend on her back walai!!!! |
| Re: Guys I Go Kill Person Oh!!!! by helinues: 7:11pm On Nov 17, 2024 |
udofia234:Did she put gun on your head while paying? You better move on |
Sapa Go Kill Me Soon! See What Happened. • Yansh No Go Kill Me, See What Happened This Morning (pics) • Nollywood No Go Kill Which Kind Nyash Be This (porn Inside Film)... • 2 • 3 • 4
