Black American Girls Are So Fine - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Black American Girls Are So Fine (3818 Views)
| Black American Girls Are So Fine by Ilamina(op): 5:30pm On Jan 13, 2025*. Modified: 7:40am On Jan 15, 2025 |
My favorite black American beauties at the moment Kenyan moore
|
| Re: Black American Girls Are So Fine by Ilamina(op): 5:30pm On Jan 13, 2025*. Modified: 7:38am On Jan 15, 2025 |
Jhonni blaze
|
| Re: Black American Girls Are So Fine by Ilamina(op): 5:31pm On Jan 13, 2025*. Modified: 7:38am On Jan 15, 2025 |
Sheneka adams
|
| Re: Black American Girls Are So Fine by Sirmwill: 5:54pm On Jan 13, 2025 |
Post their pictures |
| Re: Black American Girls Are So Fine by Baronthecelebri(m): 6:13pm On Jan 13, 2025 |
Post their pictures |
| Re: Black American Girls Are So Fine by Wearetheugliest: 6:17pm On Jan 13, 2025 |
Post their pictures |
| Re: Black American Girls Are So Fine by Omoawoke(m): 4:56am On Jan 14, 2025 |
Nothing dey there, I don chop enough akata.... They sabi nak sha but them dey get craze I will choose Naija girls over blackie Americana...... |
| Re: Black American Girls Are So Fine by LILTJAY: 5:04am On Jan 14, 2025 |
Omoawoke:them fit shoot you at anytime |
| Re: Black American Girls Are So Fine by compton11(m): 5:29am On Jan 14, 2025 |
LILTJAY:that's white girls |
| Re: Black American Girls Are So Fine by Greenback: 11:51am On Jan 14, 2025 |
Omoawoke:Oga they ain't talking about mullikat or bilikis or muibat on here,know ya level,thank you very much |
| Re: Black American Girls Are So Fine by LILTJAY: 1:20pm On Jan 14, 2025 |
Greenback:Edo monkey ![]() Untimely death will claim the life of oba if Benin. Iseeee ![]() |
| Re: Black American Girls Are So Fine by Greenback: 1:53pm On Jan 14, 2025 |
LILTJAY:Seun mynd44 fergie001 nifpmod |
| Re: Black American Girls Are So Fine by steeltrust: 4:07pm On Jan 14, 2025 |
With their smelly pussy 😂😅 |
| Re: Black American Girls Are So Fine by LILTJAY: 6:12pm On Jan 14, 2025 |
steeltrust:how you take know? |
| Re: Black American Girls Are So Fine by steeltrust: 6:37pm On Jan 14, 2025 |
LILTJAY:no be here i de 😂😅 The way ona de hype this people Na laugh I just de laugh ona |
| Re: Black American Girls Are So Fine by LILTJAY: 6:49pm On Jan 14, 2025 |
steeltrust:we nor dey hype them o. I hear say them Sabi do olosho well well ![]() |
| Re: Black American Girls Are So Fine by steeltrust: 7:21pm On Jan 14, 2025 |
LILTJAY:that na normal F**k na their second name Na so baby mamas and papas with child support them sabi But them too dirty with smelly pussy😂😅 |
| Re: Black American Girls Are So Fine by LILTJAY: 7:26pm On Jan 14, 2025 |
steeltrust:e be like say you dey talk from experience ![]() |
| Re: Black American Girls Are So Fine by steeltrust: 7:34pm On Jan 14, 2025 |
LILTJAY:I de tell you say I de here you still de argue 😂😅 Very easy to f**k mother f**kers My brother I prefer our Africans women oh If only you know |
| Re: Black American Girls Are So Fine by LILTJAY: 9:31pm On Jan 14, 2025 |
steeltrust:na why white men for there prefer to marry African women than akata |
| Re: Black American Girls Are So Fine by steeltrust: 9:36pm On Jan 14, 2025 |
LILTJAY:that not the main issue sef The main issue is they don’t have respect and them no get culture and tradition Them feel say everything na their right Your babe fit Bleep your friend and turn around to say na you cause with no remorse or regret When Nigerians de talk of preferring them to our sister back home na laugh I de laugh Who no go no know Na when them don be left over them de find we Africans and guess what we go fall cause some of us de find something 😂😅 Me I meet my wife fresh and I still de wonder if she an American cause she no de behave like them at all God bless her mama for me oh 😂😅 |
| Re: Black American Girls Are So Fine by LILTJAY: 9:38pm On Jan 14, 2025 |
steeltrust:your wife na akata? |
| Re: Black American Girls Are So Fine by steeltrust: 9:46pm On Jan 14, 2025 |
| Re: Black American Girls Are So Fine by Bendeco02: 9:55pm On Jan 14, 2025 |
Let's go tribal small Because they are mainly IPOB girls ![]() Check black brazilian girls to see yoruba You don't need any DNA to confirm that below brazilian woman is yoruba
|
| Re: Black American Girls Are So Fine by LILTJAY: 10:31pm On Jan 14, 2025 |
steeltrust:na the same thing na ![]() |
| Re: Black American Girls Are So Fine by steeltrust: 10:45pm On Jan 14, 2025 |
LILTJAY:no oh Na white be akata oh 😂😅 |
| Re: Black American Girls Are So Fine by LILTJAY: 12:00am On Jan 15, 2025 |
steeltrust:akata is a Yoruba word for black Americans meaning wild cat |
| Re: Black American Girls Are So Fine by steeltrust: 12:24am On Jan 15, 2025 |
LILTJAY:well what I understand in my years of traveling na oyinbo them de refer to so I don’t know of that one sha e fit mean same thing to you but to us wan de here na oyinbo e mean |
| Re: Black American Girls Are So Fine by RedpillAnalyst: 1:13am On Jan 15, 2025 |
CATS. Means cool and trendy black people. Blacks were affectionately called "cats" by revolutionaries and intellectuals around the 1960s and 1970s. When influential figures like Martin Luther King Jr. visited Africa, they would often use this term on the radio to address the black community. This is where the term "akata" originated, which is still used today, albeit sometimes interchangeably with derogatory terms like "dawgs" and niggaz. |
| Re: Black American Girls Are So Fine by verminnel(f): 5:12am On Jan 15, 2025*. Modified: 6:20am On Jan 15, 2025 |
Ilamina:haaaaa for you to know kenya Moore heaven is far from u o ![]() |
| Re: Black American Girls Are So Fine by RollinTNDA: 5:57am On Jan 15, 2025 |
verminnel:keyana moore the gospel singer? |
Babe SO Fine You could use her skin To Dip Bread • Dating Nigerian-American girls in the United States • Why Are Pretty Girls Attracted To (not So Fine) Ugly Boys • 2 • 3 • 4
Strictly For Da Guys: A Chic Ask You Out? • I Have A Crush On Mr Cork • When Bae Says You Can Go And Have Fun(picture)
