The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) (3388 Views)
| The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 7:34am On Apr 20, 2025 |
I have no problem if you want to do Hookup o. In fact do it with your full chest. But what I no fit do na those lie lie billings and still forming 'I am not a Hookup girl' How far my sister relax o Small packaging wey I wan do this girl just dey hustle ways to collect money from my hand. Like... Sha shingbain no go comot from my pocket o. Watch raw unedited leaked Sextapes
|
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by richmond500: 7:36am On Apr 20, 2025 |
Well, she didn't come to ur DM to bill u. U wan fvck and na only bike u fit pay. Most of u guys who can't control ur sexual preference are the reason why all these small small girls deh carry person play, u are a disappointment. |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 7:38am On Apr 20, 2025 |
richmond500:naso ur sisters dey beg pple online? ![]() |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by richmond500: 7:39am On Apr 20, 2025 |
Technig4:Na so ur father deh call small girls to come his house? ![]() |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by MORIERA: 7:39am On Apr 20, 2025 |
richmond500:And you believe he is chatting with a girl like a real girl,,, if I hear |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 7:43am On Apr 20, 2025 |
richmond500:yeah. He been run your mumsy yesterday ![]() |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 7:44am On Apr 20, 2025 |
MORIERA:na girl boss. |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by MORIERA: 7:45am On Apr 20, 2025 |
Technig4:Then she must be sick,,, she can't pay for her bike and she cant afford to get an earpiece make she go rest in peace |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 7:46am On Apr 20, 2025 |
MORIERA:the thing weak me o. So if I no talk with her she for no dey use her phone call other people? |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by richmond500: 7:47am On Apr 20, 2025 |
Technig4:that was why ur father has refused to take care of u? That u couldn't afford a 2k earpiece? Ur dad has been spending money for ur training on my mom? ![]() |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by MORIERA: 7:49am On Apr 20, 2025 |
Technig4:She dey mad,,, she no dey WhatsApp... Make una dey communicate for that ends pending when she come ,, na only say she fit come up with format of say she need data say na Facebook basic she dey use lol |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 7:49am On Apr 20, 2025 |
richmond500:he might be our dad sha ![]() But as usual you no know where you belong to ![]() |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by richmond500: 7:50am On Apr 20, 2025 |
Technig4:u and her knows what u want. She is even cheap to demand earpiece, and u are broke to ask from high class ladies cos u are poor rather u mingle with girls that can't repair their mouthpiece |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by richmond500: 7:51am On Apr 20, 2025 |
Technig4:Nah, sorry. A failure like that can't be my dad. ![]() Are u ashamed of him? Why do u want to share him? |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 7:51am On Apr 20, 2025 |
richmond500:which one be high class lady eh? Person wey dey hustle urgent 2kay? How far relax o. Me too na high class man ![]() |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Gaspardd(m): 7:52am On Apr 20, 2025 |
Leave all this rubbish.. Country hard |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 7:52am On Apr 20, 2025 |
richmond500:person wey dey pipe ur mumsy no fit be ur popsy? Try do DNA test first o ![]() |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 7:54am On Apr 20, 2025 |
Gaspardd:prick no sabi weda country hard o |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Stephen0mozzy: 7:54am On Apr 20, 2025 |
richmond500:Girls of his own class dey fear op 😂😂. You can tell the difference between them even from the wordings of their chat. Op just wan fornicate, and babe just wan buy earpiece and maybe Queen Primer. |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by richmond500: 7:54am On Apr 20, 2025 |
Technig4:Ok boss, I don hear. high class man should look for high class chicks, leave all these hungry girls. Roll with girls weh get doings, get jobs and can at least repair their phones. All these small girls can only offer u pussy, nothing else |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by richmond500: 7:56am On Apr 20, 2025 |
Stephen0mozzy:Queen premier lolz? ![]() |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by richmond500: 7:58am On Apr 20, 2025 |
Technig4:him level no reach. Person weh him pikin no fit buy earpiece no suppose talk where my momsy deh |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 8:00am On Apr 20, 2025 |
richmond500:lolz. E go shock u who Okada man dey pipe. ![]() |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 8:01am On Apr 20, 2025 |
richmond500:these girls no get level. All of them na beggy beggy at different levels of the food chain |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by richmond500: 8:16am On Apr 20, 2025 |
Technig4:Oga leave that talk, na ur level make u think say 2k for earpiece na beggy beggy. |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 8:24am On Apr 20, 2025 |
richmond500:so how much I suppose pay her? |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Ringstonermasks: 9:12am On Apr 20, 2025 |
children full dix forum aswear |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Ringstonermasks: 9:13am On Apr 20, 2025 |
MORIERA:u share dsame iq as d op |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by MORIERA: 9:16am On Apr 20, 2025 |
Ringstonermasks:How do you mean... I got no time for women now I don't have the means neither the energy... If you wan come see me you mah suppose don know say I am not buoyant meaning you won't have to start running me Billie jean Ringstonermasks:Mr mature man A lady I just met on SM telling me to pay her bike fee okay... Now asking for earpiece money? You reason am.. Ain't that madness? |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Allsmilez999: 9:57am On Apr 20, 2025 |
Some of the “things” you guys involve yourselves with will never cease to amaze me. Even inside pidgin chat, person dey type “we you” and you still dey follow am talk. Most of these screenshots come from gen z boys texting gen z girls. I mean, two little kids. “A stranger i just met” but the first meeting na inside house to knack of course. The e-d!0t girl accepted of course. Someone you've never seen ! |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Technig4(op): 10:50am On Apr 20, 2025 |
Allsmilez999:your point? |
| Re: The Way These Girls Dey Wan Bill Man Eh (Pics) by Celestialsword: 11:02am On Apr 20, 2025*. Modified: 11:37am On Apr 20, 2025 |
Ringstonermasks:They are in MAJORITY. That's why we are here to correct them on the right track to follow and to also curb their excesses |
See Wetin Naija Girls Dey Wear These Days (picture) • Sex With Dogs: “if You Have An Alternative Way These Girls Can Make Money, Say I • Dear Men, Be Careful Of Sleeping With These Girls - Deji Adeyanju • 2 • 3 • 4
We Met Once, And We've Been Together 3 Yrs After That, Am I Crazy? • Worst Date You've Ever Had? • Dating A Woman With Kids


