₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,948 members, 8,428,765 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 11:00 PM

Toggle theme

My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceMy Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja (3614 Views)

1 Reply (Go Down)

My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Gmone(op): 4:48pm On Oct 12, 2025
Ladies and gentlemen, let me gist you about the day I went to evangelize inside one motel at Kubwa, Abuja Nigeria.

This particular motel na real ashawo headquarters. Anytime I pass that place on my way home, some of them go dey wink at me, dey smile like say dem know my village people. One day, I just vex: “No, I must go and preach to these people!”

So, I called one of my fearful friends to follow me. My guy refused at first: “Me? Evangelism for ashawo motel? Abeg o!” But later, he gree.

We entered the motel… boom! Before we even balance, some girls don rush us, thinking we be customers. My friend, sharp guy, carried one. Me too, I follow one enter room—but the window wide open o!

Note: We no carry Bible o, because if we show Bible, na scatter dem go scatter. We just go with mouth.

As I begin preach to this girl, na there wahala start. She dey open leg, dey wink, dey give me signal like say: “Oga, abeg do fast.” Even her colleagues dey peep through window, dey check whether I don start knack. But na lie! Na preaching I come do.

I tell am: “Jesus loves you. This your lifestyle fit bring harvest of calamity. Change before it’s too late. There is life after death, and all this your waka waka with different men get consequences, in fact the lifestyle fit lead her to death.

Meanwhile the girl still dey pose, dey manifest small small. My guy for the other side don dey sweat, but me I hold my ground. Na God save me o, because e no be by power, e no be by might!

So, after everything… can somebody please shout “WELL DONE!
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Pathokpo: 4:59pm On Oct 12, 2025
Gmone:

My guy you never still finish the story ooo.
You only talk about where your guy own end , na where where your own end?
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Holyfic: 5:19pm On Oct 12, 2025
Fiction and if na real life , those ashawo bend your prick that day
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Ganicus676: 9:19am On Oct 13, 2025
Your guy dey sweat from second round, you dey dey sweat dey swallow saliva....

Just dey play homie, just dey play....
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Baronthecelebri(m): 10:08am On Oct 13, 2025
You need deliverance
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Gmone(op): 4:29am On Oct 14, 2025
Pathokpo:
My guy you never still finish the story ooo.
You only talk about where your guy own end , na where where your own end?
Neither my guy or myself fell to the spell of sleeping with harlot. The lady in question haver her life to Christ the same day.. As she tried, I no move, she quickly adjusted her self in shame.
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Gmone(op): 4:29am On Oct 14, 2025
Baronthecelebri:
You need deliverance
Deliverance from what exactly?
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Gmone(op): 4:31am On Oct 14, 2025
Ganicus676:
Your guy dey sweat from second round, you dey dey sweat dey swallow saliva....

Just dey play homie, just dey play....
My guys sweat was out of fearfulness not out of Knackana. We left the place as heros.. I am happy it was a mission accomplished.
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Gmone(op): 4:32am On Oct 14, 2025
Holyfic:
Fiction and if na real life , those ashawo bend your prick that day
No way... Bro the lady adjusted her self na when she saw I was focus. She later gave her life to JESUS CHRIST.
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by AllBlack: 9:56am On Oct 14, 2025
Gmone:
As I begin preach to this girl, na there wahala start. She dey open leg, dey wink, dey give me signal like say: “Oga, abeg do fast.” Even!
you pay abi you no pay?
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Pathokpo: 10:00am On Oct 14, 2025
Gmone:
No way... Bro the lady adjusted her self na when she saw I was focus. She later gave her life to JESUS CHRIST.
cheesy cheesy cheesy. My guy you funny die. No be only give her life to Christ. Person wey go still enter road that very night dey shout customer i go do you well.
Dey play
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Gmone(op): 11:13am On Oct 14, 2025
AllBlack:
you pay abi you no pay?
God forbid bad thing. She gave her life to Jesus Christ na
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Ganicus676: 5:33pm On Oct 14, 2025
Gmone:
My guys sweat was out of fearfulness not out of Knackana. We left the place as heros.. I am happy it was a mission accomplished.
Thank you Jesus... 😏😏😏
Re: My Funny Experience At Ashawo Motel In Abuja by Holyfic: 9:29am On Oct 22, 2025
I hear after you dor shift her womb
Gmone:
No way... Bro the lady adjusted her self na when she saw I was focus. She later gave her life to JESUS CHRIST.
1 Reply

My Classmate Caught Me at Ashawo Quarter TodayMy Experience At(ashawo House)flour Mill.calabar.My Experience At (ashawo Joint)igbague, Benin City234

He Knows I Like Him, But He Asked My Friend OutI Luv Her Bt I Cant Date Her because I Saw A Tattoo On Her Laps Unknowingly 2 Her..Should I Continue With My Marriage Or Not?