Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? (1778 Views)
| Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by SultanOfPuna(op): 8:14pm On Nov 04, 2025*. Modified: 6:10am On Nov 05, 2025 |
I dey one fancy restaurant for vi I no wan spoil their name but how you go charge me 15k for normal white rice and special sauce. . Wetin come muzz me be say the chicken no done well Na take away I buy kaiii wahlai na the rubbish una dey hype for Lagos be this. . A whole vi restaurant dey serve chicken wey nver cook well. Na pepper dem just use disguise the half boiled thing |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by muyico(m): 8:39pm On Nov 04, 2025 |
Who carry you go there?? No be by force to stay in lag! |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by Mattswaggz: 8:39pm On Nov 04, 2025 |
Lagos na overrated slum na....abi you don see am for top 10 ranking among great cities globally when using good indices and not bad indices?. |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by Nobody: 9:16pm On Nov 04, 2025 |
Price cat fish for there first. Make we check something 🤔 |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by pansophist(m): 9:23pm On Nov 04, 2025 |
![]() Nigerian business are obsessed with this idea of luxury, class, and big spending. Infact they expect you to be happy that you spent such amount, at least you can feel better than the bus driver who can’t afford it. Next time, ignore packaging and go for the real deal. Lots of street side restaurants without the unnecessary glamour will full your stomach for way less. Just say, fan fit no Dey the restaurant, so you need comot shirt |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by peanutbutterr: 9:31pm On Nov 04, 2025 |
anytime you eat at a fancy overpriced restaurant, just know you’re not only paying for the food alone but indirectly paying for the ambiance . know this and know peace. |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by Adexvivacity(m): 9:45pm On Nov 04, 2025 |
Cook at home Mr man and stop complaining. |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by SamuraiXXX: 9:56pm On Nov 04, 2025 |
SultanOfPuna:Next time go to Iya Basirat by the road side, all those people working in VI as gatemen, cleaners or office assistants go there to eat and they have not died ![]() |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by AfeezShomorin(m): 10:00pm On Nov 04, 2025 |
Envy of Lagos will kee some people, yet they will not remain in their villages |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by Hypnotise: 10:14pm On Nov 04, 2025 |
The rice taste suppose get level, but the sad truth is that so many businesses do sell sub-standard products and services. |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by SultanOfPuna(op): 6:12am On Nov 05, 2025 |
Mattswaggz:not to mention the amount of street beggars wey dey roam around |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by SultanOfPuna(op): 6:17am On Nov 05, 2025 |
peanutbutterr:I no fit try am again. Untop chicken wey no done. Just waste 15k like that |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by Typing: 6:28am On Nov 05, 2025 |
muyico:Lagos is no mans land |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by muyico(m): 6:58am On Nov 05, 2025 |
Typing:yeah is one nigeria, nigerians is free to stay wherever that please him or her! but not by force to stay dere |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by Kingluqman(m): 8:13am On Nov 05, 2025 |
You see Okokomaiko, you no go there go buy rice oo. Na VI you go and you dey complain about the price ![]() |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by 77star: 10:04am On Nov 05, 2025 |
SultanOfPuna:I'll create a thread on that soon |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by Truvelisback(m): 10:56am On Nov 05, 2025 |
Even though I am not from the Southwest. Lagos is the most developed State in Nigeria. |
| Re: Na The Lagos Una Dey Hype Be This?? by Kayberg: 11:08am On Nov 05, 2025 |
SultanOfPuna:The cook in VI, whose food you had is not the only cook in the whole of Lagos, and does not represent the whole cooks in the state. |
I Don't Know Why Girls Dey Fear This Guy?? Na The Upcoming Vdm • Ashawo Na The Best! • "No Be Una Dey Knack Us?" - Lady Berates Men Who Get Mad At "Body Counts" • 2 • 3 • 4
Is She Asking For Too Much Or I Am The Bad Guy Here? • Is This Love Or Bondage? • Language Barrier In Relationships