I Won Bet Today O! - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Won Bet Today O! (1250 Views)
| I Won Bet Today O! by Jerkbaba(op): 7:00pm On Nov 12, 2025 |
With my last 100 naira. . I happy die!
|
| Re: I Won Bet Today O! by bluepreek(m): 7:03pm On Nov 12, 2025 |
Congratulations bro . Make I post aza make you shake my leg small ![]() |
| Re: I Won Bet Today O! by erad(m): 10:48pm On Nov 12, 2025 |
bluepreek:Una don carry this Twitter nonsense reach here. |
| Re: I Won Bet Today O! by Jerkbaba(op): 12:21am On Nov 13, 2025 |
| Re: I Won Bet Today O! by Starboytwo(m): 8:16am On Nov 13, 2025 |
Jerkbaba:my advice , bro be stingy as f.uck. And most importantly withdraw the money for POS as hard cash… Don’t let them collect any part of the money back, I mean the bookies. Highest play #500 and lock up. |
| Re: I Won Bet Today O! by Jerkbaba(op): 8:49am On Nov 13, 2025 |
Starboytwo:lolz. 27k wey dey like 5k now sef. Just buy this and that the money don finish. |
| Re: I Won Bet Today O! by Starboytwo(m): 9:31am On Nov 13, 2025 |
Jerkbaba:better pass make dem collect am back. |
| Re: I Won Bet Today O! by Aliyu55: 12:24pm On Nov 13, 2025 |
THEY WILL COLLECT IT BACK X5 BEFORE NOVEMBER ENDING |
| Re: I Won Bet Today O! by dapada91: 6:19pm On Nov 15, 2025 |
Congratulations oo.na the 33k I chop from betgja I use 25k learn how to take online survey from p***eo******, *ey*cash and ****buck.the remaining 7k I find 8k join making it 15k I use learn virtual assistance from my online academy(I saw the ad on Facebook).yes betting no too good,but to be sincere,it has helped me. |
| Re: I Won Bet Today O! by eepeepook: 1:26am On Nov 28, 2025 |
See them wishing OP bad luck in advance. Enemies of progress. |
No Customer Today O • Make Una Tell Us Wetin Mommy G.O Talk Today O • See money I won in bet9ja full sack bag PHOTOS • 2 • 3 • 4
My Friend And A Married Man! • How To Turn A Stranger Into A Friend • How To Breakup With Your Boyfriend
. I happy die!