God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution (603 Views)
| God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 4:46pm On Jan 01 |
For my face. God punish anybody that types that rubbish in my face. Una dey mad. Don't you guys get tired of saying "new year, new me" this year, anything that will make me unhappy I'm cutting off" God punish all of Una wey dey make new year resolutions. I bet say by February Una papa go don backslide. Foolish people. New year new me. Yaanyanayan😡🤢🫤🤮 Rubbish. |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Arkmanbuddy(m): 6:37pm On Jan 01 |
🤣🤣🤣🤣 Wetin happen? Why you dey para? |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 7:06pm On Jan 01 |
Arkmanbuddy:the thing dey vex me die. Idjiits go dey form better person just because of new year. Stupid folks. |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by meobizy(m): 12:24am On Jan 02 |
New year, new me. This year, anything that will make me unhappy, I'm cutting off. No bad vibes in my life. Amen. Tenrack: |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Double0h7(f): 12:34am On Jan 02 |
Zero tolerance for negativity, stress, or anger: New Year, New Me ❣️💅 |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 3:44am On Jan 02 |
meobizy:but you talk the same thing last year 😡hand wey you use dey cut off no dey pain you! |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 3:45am On Jan 02 |
Double0h7:arrrggghh! Your relationship will fail 😡 |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by meobizy(m): 4:44am On Jan 02 |
Like rats; the more you chase, the more others sneak into your home. I will continue even if it takes me all my years on earth. Hand no fit pain me. Na my own benefit concern me. Tenrack: |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Kobojunkie: 6:02am On Jan 02 |
Tenrack:Why do you assume that everyone is as indisciplined as you and all those around you? 🥱🥱🥱 |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 8:24am On Jan 02 |
meobizy: ![]() |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 8:24am On Jan 02 |
Kobojunkie: ? |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Double0h7(f): 9:34am On Jan 02 |
Tenrack:You will marry a single mother 🤬 |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 10:09am On Jan 02 |
Double0h7:😡 dey play. Even if they use black magic, it won't work. I'm not the one looking for love. You are. ![]() |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by KobolanderSegun: 2:47pm On May 01 |
Tenrack:This guy anger dey your body too much. Go generate ai babe take am cool down. |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 4:16pm On May 01 |
KobolanderSegun: ![]() |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Double0h7(f): 11:58pm On May 03 |
Tenrack:How fah with your new year resolution? 😏 |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 7:40am On May 04 |
| Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by DMCA: 3:31pm On May 06 |
Double0h7:My baby. U now speak like us. when will u let me make u Nigerian proper? |
What's Your New Year Resolution With Respect To Love Relationship? • This Is The Best Way To Punish Any Woman!! [photo] • E No Go Better For Anybody Wey Go Vote For Buhari Tomorrow • 2 • 3 • 4
Romeo Looking For Matured Juliet • Will You Invite Your EX To Your Wedding Ceremony? • Romance Section Has Been Rubbish Since Killz Became The Mod

?
