₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,392 members, 8,445,266 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 05:46 PM

Toggle theme

God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceGod Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution (602 Views)

1 Reply (Go Down)

God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 4:46pm On Jan 01
For my face. God punish anybody that types that rubbish in my face. Una dey mad. Don't you guys get tired of saying "new year, new me" this year, anything that will make me unhappy I'm cutting off" God punish all of Una wey dey make new year resolutions. I bet say by February Una papa go don backslide. Foolish people. New year new me. Yaanyanayan😡🤢🫤🤮 Rubbish.
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Arkmanbuddy(m): 6:37pm On Jan 01
🤣🤣🤣🤣

Wetin happen? Why you dey para?
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 7:06pm On Jan 01
Arkmanbuddy:
🤣🤣🤣🤣

Wetin happen? Why you dey para?
the thing dey vex me die. Idjiits go dey form better person just because of new year. Stupid folks.
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by meobizy(m): 12:24am On Jan 02
New year, new me. This year, anything that will make me unhappy, I'm cutting off. No bad vibes in my life.

Amen.

Tenrack:
For my face. God punish anybody that types that rubbish in my face. Una dey mad. Don't you guys get tired of saying "new year, new me" this year, anything that will make me unhappy I'm cutting off" God punish all of Una wey dey make new year resolutions. I bet say by February Una papa go don backslide. Foolish people. New year new me. Yaanyanayan😡🤢🫤🤮 Rubbish.
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Double0h7(f): 12:34am On Jan 02
Zero tolerance for negativity, stress, or anger: New Year, New Me ❣️💅
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 3:44am On Jan 02
meobizy:
New year, new me. This year, anything that will make me unhappy, I'm cutting off. No bad vibes in my life.

Amen.
but you talk the same thing last year 😡hand wey you use dey cut off no dey pain you!
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 3:45am On Jan 02
Double0h7:
Zero tolerance for negativity, stress, or anger: New Year, New Me ❣️💅
arrrggghh! Your relationship will fail 😡
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by meobizy(m): 4:44am On Jan 02
Like rats; the more you chase, the more others sneak into your home. I will continue even if it takes me all my years on earth. Hand no fit pain me. Na my own benefit concern me.

Tenrack:
but you talk the same thing last year 😡hand wey you use dey cut off no dey pain you!
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Kobojunkie: 6:02am On Jan 02
Tenrack:
For my face. God punish anybody that types that rubbish in my face. Una dey mad. Don't you guys get tired of saying "new year, new me" this year, anything that will make me unhappy I'm cutting off" God punish all of Una wey dey make new year resolutions. I bet say by February Una papa go don backslide. Foolish people. New year new me. Yaanyanayan😡🤢🫤🤮 Rubbish.
Why do you assume that everyone is as indisciplined as you and all those around you? 🥱🥱🥱
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 8:24am On Jan 02
meobizy:
Like rats; the more you chase, the more others sneak into your home. I will continue even if it takes me all my years on earth. Hand no fit pain me. Na my own benefit concern me.
tongue undecided
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 8:24am On Jan 02
Kobojunkie:
Why do you assume that everyone is as indisciplined as you and all those around you? 🥱🥱🥱
huh?
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Double0h7(f): 9:34am On Jan 02
Tenrack:
arrrggghh! Your relationship will fail 😡
You will marry a single mother 🤬
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 10:09am On Jan 02
Double0h7:
You will marry a single mother 🤬
😡 dey play. Even if they use black magic, it won't work. I'm not the one looking for love. You are. grin cheesy
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by KobolanderSegun: 2:47pm On May 01
Tenrack:
For my face. God punish anybody that types that rubbish in my face. Una dey mad. Don't you guys get tired of saying "new year, new me" this year, anything that will make me unhappy I'm cutting off" God punish all of Una wey dey make new year resolutions. I bet say by February Una papa go don backslide. Foolish people. New year new me. Yaanyanayan😡🤢🫤🤮 Rubbish.
This guy anger dey your body too much. Go generate ai babe take am cool down.
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 4:16pm On May 01
KobolanderSegun:
This guy anger dey your body too much. Go generate ai babe take am cool down.
grin
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Double0h7(f): 11:58pm On May 03
Tenrack:
grin
How fah with your new year resolution? 😏
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by Tenrack(op): 7:40am On May 04
Double0h7:
How fah with your new year resolution? 😏
embarassed undecided I tell you say I dey do new year resolution
Re: God Punish Anybody Wey Go Type New Year Resolution by DMCA: 3:31pm On May 06
Double0h7:
How fah with your new year resolution? 😏
My baby.
U now speak like us.
when will u let me make u Nigerian proper? kiss
1 Reply

What's Your New Year Resolution With Respect To Love Relationship?This Is The Best Way To Punish Any Woman!! [photo]E No Go Better For Anybody Wey Go Vote For Buhari Tomorrow234

Who Would You Be Hired As Secretary And Who Fit In To Other Job? Pic?Today Is My BirthdayI Dont Love You But I Will Marry You...