Wetin Una Dey Chop For UK???? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Wetin Una Dey Chop For UK???? (2601 Views)
| Wetin Una Dey Chop For UK???? by RollinTNDA(op): 10:50pm On Mar 09 |
One ugly babe for my church enter UK last year October. I just calm down find her Facebook now Omo I just dey wonder how?? How?? How?? Babe wey worwor for Africa that year She never spent 1 yr for UK now her skin don glow up massively. Wetin una dey chop for that UK abeg Abi na Oyinbo cream or what?? |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by RollinTNDA(op): 10:56pm On Mar 09 |
Asin this got me really thinking if some Ugly Nigerian babes are really not ugly. Maybe they just need to travel abroad |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by Adexvivacity(m): 12:25am On Mar 10 |
When you see her one on one, you will understand the mighty work of Snapchat. |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by Maj196(m): 4:25am On Mar 10 |
It's mostly the weather sha |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by Ay04z(m): 5:07am On Mar 10 |
Na d cool weather |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by Jhagz(m): 5:19am On Mar 10 |
Omo no believe everything you Dey see online. Na weather and filter |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by MONEY247: 7:06am On Mar 10 |
It's the weather.. Majorly.. If I stay where the weather is cool you go think say I be black American.... But suffer too much for naija sha |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by adamkkk: 7:27am On Mar 10 |
Truth... My friend Klinton travelled after our Waec, klinton started looking like a rapper with his new Benz in less than a year... He was sending us pictures back then. My uncle turned USA to his second house, he still looked like "tinubu". Me av been there on few occasions, everything there makes u relax... Just peace Bt I still look like Naija man. |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by Baronthecelebri(m): 7:39am On Mar 10 |
Peaceful environment,no stress for anything |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by RollinTNDA(op): 11:08am On Mar 10 |
Na Facebook she dey bro She no be those type to use filter. Adexvivacity: |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by RollinTNDA(op): 11:10am On Mar 10 |
But there is no snow in her pictures Which other weather fit make her skin glow Maj196: |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by RollinTNDA(op): 11:12am On Mar 10 |
It can't be filter. Filter dey bleach your whole skin?? Babe is getting fairer in complexion Filter na only for face e dey affect I'm talking about her full body dey glow Jhagz: |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by Precious201010(m): 12:30pm On Mar 10 |
RollinTNDA:My brother wether Facebook or Instagram, all na still Snapchat na.... If e dey easy to change like that, Why Ngolo Kante never fine pass as him be before. |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by SisterAnn(f): 3:55pm On Mar 10 |
RollinTNDA:They are eating the pets. |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by 247man: 4:03pm On Mar 10 |
RollinTNDA:Dont be deceived. Its weather plus snapchat |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by ogaprime(m): 4:52pm On Mar 10 |
The joy soap she dey use for naija different from the joy soap she dey use for UK. Even coca cola, chicken and water sef dey different. Come to talk of body creams and lotions. So wetin you come dey expect? |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by kiddaz: 7:18pm On Mar 10 |
Adexvivacity:No mind the novice ![]() |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by BigYash: 9:18pm On Mar 10 |
Na Fliter and AI enhancement them dey chop to take deceive you |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by VaginaAcademic: 11:09pm On Mar 10 |
RollinTNDA:not chop but the weather na air conditioner for most time of the year ![]() |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by AllBlack: 2:57am On Mar 11 |
SisterAnn:somebody please shoot me 😂 |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by SisterAnn(f): 9:25am On Mar 11 |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by AllBlack: 1:06pm On Mar 11 |
SisterAnn:So who I wan leave Nancy and Cynthia and all my babes for? Leave my wife go where? Iran abi Iranu? |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by jmoore(m): 9:06pm On Mar 11 |
RollinTNDA:Saka never fair? |
| Re: Wetin Una Dey Chop For UK???? by BrickandLace(f): 9:13pm On Mar 11 |
Trifle and cider |
Where Una Dey See Money From?? • "No Be Una Dey Knack Us?" - Lady Berates Men Who Get Mad At "Body Counts" • Wetin una want to dey do now? (Pictures) • 2 • 3 • 4
Never Under-estimate The Power Of "i Love You" • Why Men Complain Endlessly About Women ? • Have You Got What It Takes To Date The Single Upwardly Mobile Young Woman?
