Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,137 members, 7,814,980 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 03:35 AM

Wetin una want to dey do now? (Pictures) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wetin una want to dey do now? (Pictures) (8969 Views)

If You Have Watched This Movie Then You Should Be Married By Now(pictures) / My Babe Just Broke Up With Me And Am Releasing Her Sextape Now (pictures) / MUST SEE : Stop MouthAction Now (pictures) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Xenry: 9:29pm On Nov 01, 2021
Wetin una wan to dey do now?

1 Like

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Xenry: 9:30pm On Nov 01, 2021
grin

1 Share

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Omicron007: 9:33pm On Nov 01, 2021
grin
Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Xenry: 9:33pm On Nov 01, 2021
Drop yours joor

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Nobody: 9:33pm On Nov 01, 2021
This thread go funny o. *keke, i wish to alight*

4 Likes

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Xenry: 9:42pm On Nov 01, 2021
grin

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Nobody: 9:53pm On Nov 01, 2021
Na coat wey no be my size i wan dey cut now

6 Likes

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by RisenJoe(m): 10:08pm On Nov 01, 2021
Hmmm

1 Share

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by betcliq: 10:19pm On Nov 01, 2021
Na phone wey no get battery , I wan dey use now

3 Likes

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Vinnie2000(m): 10:25pm On Nov 01, 2021
Remembering dat Phyno ft Olamide song in 2013..

Ndiala, Ndiala, Ndiala, Lele.. undecided

3 Likes

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by merieam16(f): 10:50pm On Nov 01, 2021
Na to thief Christmas fowl, I wan dey do now Lolzz
Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by josh123(m): 10:53pm On Nov 01, 2021
Na people wife I wan dey Fucck now

Na joke I dey oo grin

9 Likes

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by sunnx(f): 11:13pm On Nov 01, 2021
Na to dey carry church offering and thithe every Sunday I wan dey do now

3 Likes

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by kollinz1234(m): 11:40pm On Nov 01, 2021
Na to begin collect money from girls I want de do now cry

4 Likes

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by amzee(m): 11:55pm On Nov 01, 2021
To pursue Buhari comot for aso rock make i be una president na im dey hungry me

1 Like

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Exkandayee(m): 12:32am On Nov 02, 2021
Na marine spirit I wan dey date now

1 Like 1 Share

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by muheeb01(m): 1:56am On Nov 02, 2021
Naija and trends sha
Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by UndauntedYOCA(f): 3:37am On Nov 02, 2021
Na people wey big pass me I wan dey roll with now.
Na money wey big pass me I wan dey make.
I have some funny videos I wish I could upload oooooo, chai.

3 Likes

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Deathisfree: 4:05am On Nov 02, 2021
Na people mama I want dey f**k now

1 Like 1 Share

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Duchessree(f): 4:10am On Nov 02, 2021
Na where i go see food chop i wan dey go now
cheesy

Na where i go see money i wan dey go now

Na wetin i no see and hear i wan dey tell people now cheesy

Na wetin no dey course outline i wan dey read now

Na wetin go make my course mates say "babe na so you be, i call you make you tell me answer you no reply me" after exam, i wan dey do now. cheesy

Na wetin go make my lecturers fear me i wan dey do now cheesy

Na wetin go draw me closer to God i wan dey do now

Na wetin go make me write my exams very well i wan dey do now cheesy

4 Likes

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by illicit(m): 4:39am On Nov 02, 2021
tongue
Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Jesse6(m): 7:00am On Nov 02, 2021
All we know how to do is to follow trends after trends

1 Like

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by ogbenimax007: 7:39am On Nov 02, 2021
josh123:
Na people wife I wan dey Fucck now

Na joke I dey oo grin
cheesy na ur mind u talk
Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Prayfortheworld: 7:47am On Nov 02, 2021
Na wetin go make people dey swear for me i wan dy do now
Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by KingMack(m): 8:10am On Nov 02, 2021
Na party wey Dem no invite me I wan dey go now
Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Degrezhaa: 8:15am On Nov 02, 2021
Na wetin go make dollar rise i wan dey do now.
Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Divoc19(f): 8:29am On Nov 02, 2021
Na wetin go reduce all food price I wan dey do now
Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Transporter20: 8:39am On Nov 02, 2021
Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Gadafii: 8:54am On Nov 02, 2021
1 Nan girl wey like dj cuppy and temi wey go sell her papa assets give me i dey find now.

2 Na girls wey dem don engage i wan dey toast now, or the one wey her mama get big shop for island come still be iyaloja

3 Na people when dey lie i wan dey believe now

4 Na money wey i no get i go dey promise people now

5 Na wetin no concern i wan dey put mouth inside now

6 Na secrets wey dem kep with me i wan dey leak now, call me pandora cool

7 Na wetin go make people avoid me i wan do now

8 Na wetin belong to ceaser i wan dey carry now


this country na fuckinnng cruise grin cheesy
Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Gadafii: 9:03am On Nov 02, 2021
Jesse6:
All we know how to do is to follow trends after trends
all these na comic relief chief

nigerians are honestly the most happy people in the world, all these we are faced with daily, is enough to set the country on fire, but every day we wake up, with the believe that things will be fine, some day

we catch cruise to escape the terrible reality we live in nigeria embarassed

8 Likes 1 Share

Re: Wetin una want to dey do now? (Pictures) by Frankvin: 10:44am On Nov 02, 2021
Na where road no they i wan dey follow
Na watin my hand no reach i wan dey drag now

(1) (2) (Reply)

Can Someone Be In Love With Two People At The Same Time? / Guys What's The Highest Amount You've Ever Paid For Sex? / Rare! This Picture Of Snail Got People Talking. PHOTOS

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.