Why??? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Why??? (1071 Views)
| Why??? by Nobody: 2:19pm On Jun 26, 2013 |
1:why e be say na wowor babes dey form pass? 2:why e be say na babes for naija wey get k-leg na dem prefer to wear tight jeans trousers? 3:why e be say babes love blackberry so much? 4:why e be say for naija na sugar daddies and boyfriends dey subscribe blackberry for babes? why babes no fit use their own money subscribe their BB? eh why? 5:why e be say na babes wey their legs be like mosquito own dey always wan wear bum shorts dey exhibit their broom stick legs for public? 6:why e be say most sugar daddies for naija get big belle? na wetin dey inside the belle sef? 7:why is it naija babes love money pass naija police eh why? 8:why e be say when i dey stroll for street na so babes go jus dey faint when dem see me? abi na because i too handsome? ![]() 9:why e be say these days na for inside toilet naija babes dey snap their pictures and why dem always dey fond of uploading such pics for facebook? 10:why e be say na those naija babes wey their yansh flat pass slippers na dem dey always wear jeans wey tight for yansh? 11:why e be say naija babes always dey wan play naija guys mugu? eh why? 12:why e be say anytime u carry a Warri babe out she must always demand for small stout with shawama? 13:why e be say my next door neighbour wey dey jobless is deeply in love with Tonto Dike? 14:why e be say na only yellow pawpaw babes be mammy water? 15:why e be say my best friend im girlfriend wey he love so much she store im number for her phone as mugu 1000? 16:why e be say when a babe with big yansh waka pass a bobo wey dey inside im car the bobo go take style dey assess the babe rear attack for im car"s side mirror? eh why? |
| Re: Why??? by Nobody: 2:21pm On Jun 26, 2013 |
![]() |
| Re: Why??? by carzola(m): 2:43pm On Jun 26, 2013 |
Why are u putin ur family name to shame? Was it a crime for your mother to give birth to u and u grow up to be usless to society why? You deserve capital punishment. |
| Re: Why??? by Nobody: 2:44pm On Jun 26, 2013 |
my broda.. na d predicament wey most naija guyz find demselve in O ![]() |
| Re: Why??? by Popowaa: 2:58pm On Jun 26, 2013 |
Why do u like creating threads just after u get high? |
| Re: Why??? by Nobody: 3:00pm On Jun 26, 2013 |
Popowaa: Why do u like creating threads just after u get high?menn ur name sound like person wey give very smelly fart from im yansh |
| Re: Why??? by Enegod(m): 3:55pm On Jun 26, 2013 |
lefulefu: menn ur name sound like person wey give very smelly fart from im yanshhttps://yoursmiles.org/ksmile/green/laughtingoutloud.png |
| Re: Why??? by ahmmyreal(m): 6:12pm On Jun 26, 2013 |
lefulefu: menn ur name sound like person wey give very smelly fart from im yansh Enegod: https://yoursmiles.org/ksmile/green/laughtingoutloud.pngrotf.. i af die |
| Re: Why??? by Serendipity: 8:12pm On Jun 26, 2013 |
Dimwit |
| Re: Why??? by ikekings(m): 12:16am On Jun 27, 2013 |
lefulefu: menn ur name sound like person wey give very smelly fart from im yanshLmao!!! **falls from bed**.. ![]() |
| Re: Why??? by Godson201333(m): 1:24pm On Jun 27, 2013 |
why your name be lefulefu abi ,why ur mama born you? |
| Re: Why??? by jakeng(m): 1:29pm On Jun 27, 2013 |
Lol |
| Re: Why??? by Nobody: 6:45pm On Jul 02, 2013 |
Godson201333: why your name be lefulefu abi ,why ur mama born you?abegi stop hatin on my name menn .na the name wey my papa give me and i go always dey very proud of my name.make i let u know say my name na the original authentic african name ![]() |
| Re: Why??? by Nobody: 6:49pm On Jul 02, 2013 |
Serendipity: Dimwitu wey ur neck be like giraffe own dey curse me abi? ![]() |
| Re: Why??? by Nobody: 10:49am On Mar 15, 2021 |
lefulefu:lol bro I was laughing at your response and love your post. |
Handling Shame Like A Man • Smh • Nice Gifts For A Femalefriend's Birthday


.na the name wey my papa give me and i go always dey very proud of my name.make i let u know say my name na the original authentic african name