One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland - Dating And Meet-up Zone (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dating And Meet-up Zone › One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland (31480 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 14 Reply (Go Down)
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by Lindajohn(op): 8:46am On Oct 07, 2014 |
datguyojay:u go finish who? Go meet ur lawyer, tell am who u go give ur dirty boxers wen u die, becos u go die for my hand today, oye gba osoo, mma ya |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by pimpchi(m): 8:46am On Oct 07, 2014 |
Boiz bashing OP since 120AD.... OP is just a regular fine chick, nothing outstanding at all. Rating on scale of 10: 2/10. |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by iceberylin(m): 8:47am On Oct 07, 2014 |
MŐŚŤ ßĔÁÚŤĨŦÚĹ ![]() ÁßĔĞ ŃŐ ßĔĔŦ ŶÁŚĔĹŦ ![]() |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by Nobody: 8:47am On Oct 07, 2014 |
Lindajohn:y u dey bring oda tins into d matter na. First u bring ram, na my moda. U no sey dese tins fine pass u. Dis tin is a simple matter! your ugly face! Ah beg mek we stick to dat. . Wetin my moda do na? She no be d one wey curse u wid ur deformities. If my gf use hypo, omo, kerosine sef....she still fine pass u. Dumb chick |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by Asiwaju9ja(m): 8:48am On Oct 07, 2014 |
Lindajohn:See how many likes on ur insults, and see how many likes on my advice. This pikin, the route u are towing only leads to Ashewo. Ask ur predecessors. |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by tosyne2much(m): 8:48am On Oct 07, 2014 |
fairygeh:may God bless you my sister.. This gat me wondering too and I jst can't imagine a 17yr old girl professing the quality of such words.. *end time girl* |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by LogoDWhiz(m): 8:49am On Oct 07, 2014 |
naijaboiy:lol. If e be say some guys wey wan knack her kpekus don dey hype her say she fine, most beautiful and so on. |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by naijaboiy: 8:49am On Oct 07, 2014 |
tosyne2much:Naso Baba ![]() Your dp make sense... #NoHomo ![]() |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by Nobody: 8:50am On Oct 07, 2014 |
Lindajohn:ah beg u r too dry. Now u dey bring lawyer on top dis matter again. When r u going to mention jesus. Na him b d solution to ur problem na |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by Adedayo516(m): 8:51am On Oct 07, 2014 |
I dey here dey watch UNA.. **sips coke and whistles in** |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by chibwike(m): 8:51am On Oct 07, 2014 |
datguyojay: |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by naijaboiy: 8:51am On Oct 07, 2014 |
destante:I wonder how your voice will sound when you pronounce that word ![]() |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by Lindajohn(op): 8:51am On Oct 07, 2014 |
Asiwaju9ja:eayaa, i pity u, wetin concern me with likes, u mumu oh, as in... U foolish... Go advice ur mumu self... And go get urself a job, and stop being useless to ur family |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by naijaboiy: 8:52am On Oct 07, 2014 |
datguyojay:Baba free the babe abeg... She no sabi sef ![]() |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by chibwike(m): 8:52am On Oct 07, 2014 |
Lindajohn:was that the reason, why you opened this thread |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by Nobody: 8:52am On Oct 07, 2014 |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by LogoDWhiz(m): 8:53am On Oct 07, 2014 |
Lindajohn:guess u are having fun with all d 'yabbings' |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by chibwike(m): 8:54am On Oct 07, 2014 |
naijaboiy:why u carry me come here... |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by LogoDWhiz(m): 8:55am On Oct 07, 2014 |
naijaboiy:Lol. I can't laugh o. Make i give her hope na. Lemme go and bath. Work calleth me. |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by Asiwaju9ja(m): 8:55am On Oct 07, 2014 |
tosyne2much:I don try advise her as a 17yr old. Na her parents she just dey embarrasse like say 2morow no dey. I bet the parents tried na she no gree learn. Half of the words she is using here I no fit use am. Classic example of omo-ita. |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by chibwike(m): 8:56am On Oct 07, 2014 |
naijaboiy:Lol..so u dey talk like this |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by naijaboiy: 8:56am On Oct 07, 2014 |
LogoDWhiz:Hehehehe.... I sure say sharp guys go don send the Pm since ![]() Cos na wetin the babe dey find... |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by Nobody: 8:57am On Oct 07, 2014 |
chibwike:help me ask am oh..cos I no fi understand am |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by naijaboiy: 8:57am On Oct 07, 2014 |
chibwike:Hehehehe,,make you put mouth for the matter too na ![]() |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by naijaboiy: 8:58am On Oct 07, 2014 |
chibwike:Baba na the Babe first attack me o ![]() So I just dey give her small 'Schooling' ![]() According to KelvinGraphics ![]() |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by naijaboiy: 8:59am On Oct 07, 2014 |
LogoDWhiz:Ok bro,,buy bread come back o ![]() |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by chibwike(m): 9:00am On Oct 07, 2014 |
naijaboiy:I no fit talk anything na, afta i don come across beautiful, intelligents and reserved ladies here, talking to this kind of person go dent my personality na...the girl no even worth my insults. |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by Nobody: 9:02am On Oct 07, 2014 |
#sighs. My dear you're beautiful jawe. I'm jealous . precaution Don't snatch my boyfriend . He likes girls like you . Snatching attracts banning you from not only nairaland, but from the internet Beware kinda . Daalu ![]() |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by naijaboiy: 9:03am On Oct 07, 2014 |
chibwike:LoL...true talk bro... I come dey regret why I open the thread sef ![]() |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by Nobody: 9:07am On Oct 07, 2014 |
missberrypop5:y r u lying doe? |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by chibwike(m): 9:07am On Oct 07, 2014 |
missberrypop5:u jealous of that thing? |
| Re: One Of The Most Beautiful Teen On Nairaland by chibwike(m): 9:08am On Oct 07, 2014 |
naijaboiy:u don open am na...just treat her fuckkup if possible |
Missnora The Most Beautiful Girl On Nl • Are These Two Ladies The Most Beautiful Ladies On Nairaland? • Tracyorez Is The Most Beautiful & Sexiest Girl On Nairaland • 2 • 3 • 4
Evina n Friends. • Hottest Chick On Nairaland • Join A Whatsapp Group For Singles







.
