Mbaise Don Kill Me Oo - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Mbaise Don Kill Me Oo (7308 Views)
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 12:56am On Dec 08, 2014 |
And dey wonder why dey have a lot of unmarried ladies in their 40s & above. And all dx talk of she's worth it blah blah blah! If u'r going for d best, u have to spend big.... All dx is rubbish. I'm nt stereotyping o but in terms of fidelity, Igbo girls r nt just it. Check d records. |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 4:08am On Dec 08, 2014 |
Alenkakent: ![]() |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by clemz85(m): 4:18am On Dec 08, 2014 |
grimandevil:I just wonder |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Trut(m): 5:00am On Dec 08, 2014 |
chimerase2:My gf (my wife to be) is from Ikeduru, the amount (1.5 milla) you wrote above come dey make me think twice ooo. |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 7:04am On Dec 08, 2014 |
bablononi:I bet you convinently skipped the last part of my post where I said the amount is too much. |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Michelle55: 7:14am On Dec 08, 2014 |
hmmmmm... just lafn in swahili.. na wetin igbo ladies do una oh? shey na our fault say d marriage list b like dat? una dey complain?una neva sée anytin.. but cum to tink of it.. d money is too much. i am just prayn dat ma parents wnt met out dis kinda punishment to ma future husband wen hé cums oh cos me go deliberately get belle for dem to reduce d price. No time!! coupled with d fact dat i am d only child...dey wudnt want me to go far but d list is too much jawe..haba. |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by stinggy(m): 7:23am On Dec 08, 2014 |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by harrysterol(m): 7:35am On Dec 08, 2014 |
stinggy: abeg hold ur own oo unless u go travel cme france ![]() |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by dechandel(f): 7:51am On Dec 08, 2014 |
Deshannel:Yes o .Akwuoyibos ![]() |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by ijechikky(f): 7:53am On Dec 08, 2014 |
AgapeCharis: ![]() So u've been hypin me all along shey?? Tnx 4lettin me knw... |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by ifex370(m): 7:59am On Dec 08, 2014 |
dechandel: ![]() |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 8:15am On Dec 08, 2014 |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 8:18am On Dec 08, 2014 |
Trut:minus other wedding expenses o Nnaa een ![]() |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by stinggy(m): 8:56am On Dec 08, 2014 |
harrysterol:Whr u tink say I dey b4? Till nxt yr b4 I finish for here |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Alenkakent(m): 9:25am On Dec 08, 2014 |
Jennimma:See this chikii... Mis Nairaland, biko answer me o |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by bablononi(m): 12:06pm On Dec 08, 2014 |
MzPreshie:lol.nah u sabi |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 3:45pm On Dec 08, 2014*. Modified: 6:53pm On Dec 08, 2014 |
[quote author=zleemshaddy post=28683283] I just dnt get it , wahtz theish with mbaise pple u guys just kip saying bad stuffs abt them, tho am 4rm imo n particularly mbaise, i hear pple say they ALL hve d same attitude, THIS IS WRONG, IT PAINS ME EACHTIME I HEAR SUCH... Plzz change ur mentality ,u jxt dnt knw d future of wu u can meet ... #proudlymbaise #igboboy [/quote]#ProudlyHalfMbaise |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 3:47pm On Dec 08, 2014 |
Chiamaka01:so u're even 4rm mbaise sef nyc |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by SortCode(m): 4:28pm On Dec 08, 2014 |
Thank God i saw this thread............just when i'm about proposing to my new igbo girlfriend. God punish devil |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by anthoniaz(f): 5:14pm On Dec 08, 2014 |
1one:Hahahahaha ![]() |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by anthoniaz(f): 5:14pm On Dec 08, 2014 |
That's too much. |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 5:15pm On Dec 08, 2014 |
It's like dey are selling her Na ur cross carry am urself,na u see fine girl wey u wan marry...all those glittering face u think say na beans ![]() |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by 1one: 5:25pm On Dec 08, 2014 |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 6:52pm On Dec 08, 2014 |
zleemshaddy:Partlially, my mum's from there. |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 7:35pm On Dec 08, 2014 |
Chiamaka01:lyk whatz d name of d exact area ![]() |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 8:07pm On Dec 08, 2014 |
zleemshaddy:Ezinihitte. What about you? |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by grimandevil(op): 10:13pm On Dec 08, 2014 |
guy i don lose intrest on d bae join. she calls me like no tommorow and i asked her where she wan mak i get d cash? she wan mak i rob bank? |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by Nobody: 10:15pm On Dec 08, 2014 |
Chiamaka01:aboh-mbaise, òbama |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by 100Cents: 9:14am On Dec 09, 2014 |
grimandevil:IMPREGNATE HER. Naija tough these days.. I no send any family wey go begin give me useless lists. Traditional rites and ceremony N300k. White wedding N400k. I go tell the girl from the start.. |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by 100Cents: 9:20am On Dec 09, 2014 |
1one:Is OBOWO part of MBAISE ? |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by 100Cents: 9:24am On Dec 09, 2014*. Modified: 1:03pm On Dec 09, 2014 |
stinggy:I agree with you. If the lady were to be earning N250k per month and this guy is earning same, this thread may not come up here. Moreover, the guy will just tell them he can do 50% of their list and no one gets hurt. Inlaws will jump at it.. |
| Re: Mbaise Don Kill Me Oo by 100Cents: 9:28am On Dec 09, 2014*. Modified: 1:03pm On Dec 09, 2014 |
IdiAmin1:E be like say I go use leg go see my Inlaws on the first visit. Even babe no go know my worth. Let love work here.. |
How many Pvssy You Don Kill This Year Now? • Please Help!! My House Girl Is Tempting Me Oo • She Wants To Kill Me With Her Love!!! • 2 • 3 • 4
Ewooo!! What Is This Youth Corper Trying To Do (photos) • Photos Of A Young Mother "Tongue-kissing" Her 3yr Old Son Goes Viral(pics) • Lady Cries Out After Been Dumped By a Man She Just Had Sex With




, wahtz the
[/quote]#ProudlyHalfMbaise