₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,248 members, 8,420,955 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 03:06 PM

Toggle theme

The Family Section Fun Room!! - Family (283) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralFamilyThe Family Section Fun Room!! (841112 Views)

1 2 3 ... 280 281 282 283 284 285 286 ... 504 Reply (Go Down)

Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 7:21pm On Dec 12, 2014
emeraldoe:
R231, u're one funny dude cheesy. I had to wait for almost 2months after delivery b4 any kpekus and twas almost turning into a quarrel. For my 2nd, we had a quickie b4 going to d hospital for delivery( hubby said he shud take small b4 I start giving excuses)
Ermmmmm.....2 months or 2 weeks undecided undecided undecided

forget about the almost so you saying nothing nothing for whole 8wks......sorry i go don bring santa little helper come house or my work schedule don change be dat.

if i used to work 9 - 5 e go change to 9 - midnite plus/minus traffic grin grin

you no do for 8wks pikin go come dey cry allnite and you no fit sleep at the same time....double wahala grin grin

make una kuku kill me grin
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 7:24pm On Dec 12, 2014
moca:
Nawa o cry
How I wish I had a diff body system.
Pregnancy equals sabbatical till delivery.
What kinda rubbish is that.

I don't like pregnancy but no choice lipsrsealed
just kill me....... grin grin grin

definitely santa's little helper on this occasion...no two ways about it grin grin

9months ni gba ti mi o kin se okobo undecided
Re: The Family Section Fun Room!! by emeraldoe(f): 7:57pm On Dec 12, 2014
r231:
Ermmmmm.....2 months or 2 weeks undecided undecided undecided

forget about the almost so you saying nothing nothing for whole 8wks......sorry i go don bring santa little helper come house or my work schedule don change be dat.

if i used to work 9 - 5 e go change to 9 - midnite plus/minus traffic grin grin

you no do for 8wks pikin go come dey cry allnite and you no fit sleep at the same time....double wahala grin grin

make una kuku kill me grin
ahn ahn, is it food. Anyway, na situation cause am
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 8:03pm On Dec 12, 2014
emeraldoe:
ahn ahn, is it food. Anyway, na situation cause am
its better dan food grin grin grin

dont give me food for a month i am fine with it

best thing in the whole world....where do you want me to start from grin
Re: The Family Section Fun Room!! by emeraldoe(f): 8:16pm On Dec 12, 2014
r231:
its better dan food grin grin grin

dont give me food for a month i am fine with it

best thing in the whole world....where do you want me to start from grin
u go like d thing wella oh. Ur woman will av to do press ups and take energy drinks like water grin
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 8:18pm On Dec 12, 2014
emeraldoe:
u go like d thing wella oh. Ur woman will av to do press ups and take energy drinks like water grin
who no like beta thing....... grin grin

dats why i need to marry the one wey dey drink alomo bitter daily grin cheesy
Re: The Family Section Fun Room!! by emeraldoe(f): 8:38pm On Dec 12, 2014
r231:
who no like beta thing....... grin grin

dats why i need to marry the one wey dey drink alomo bitter daily grin cheesy
haaaaaaaa
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 8:44pm On Dec 12, 2014
emeraldoe:
haaaaaaaa
na so oooooo
Re: The Family Section Fun Room!! by taryour(f):
r231:
who no like beta thing....... grin grin

dats why i need to marry the one wey dey drink alomo bitter daily grin cheesy
Laff wan tear my belle oo. That woman go try o. But being realistic, its not food but nothing can be compared to it oo. For me there is no sin after marriage oo. Take your time and choose your spouse and start your fun after marriage till the end. Na you get your thing.
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 9:56pm On Dec 12, 2014
taryour:
Laff wan tear my belle oo. That woman go try o. But being realistic, its not food but nothing can be compared to it oo. For me there is no sin after marriage oo. Take your time and choose your spouse and start your fun after marriage till the end. Na you get your thing.
After marriage nkwa undecided

Nooooooo.......I need to no what I am dealing with before marriage o......so make we no come marry now and she dey give calendar and diary grin cheesy

No ma we need to be on the same page......when I turn she should me ready and she beta be locking the door when she is bathing too cus I don't care if she late for work grin if I catch her she go double the bath
Re: The Family Section Fun Room!! by cdamsel(f): 10:20pm On Dec 12, 2014
r231:
After marriage nkwa undecided

Nooooooo.......I need to no what I am dealing with before marriage o......so make we no come marry now and she dey give calendar and diary grin cheesy

No ma we need to be on the same page......when I turn she should me ready and she beta be locking the door when she is bathing too cus I don't care if she late for work grin if I catch her she go double the bath
lipsrsealed
R-rated ,where my barbie doll before una burst my eyes tonight mehn
Re: The Family Section Fun Room!! by taryour(f): 10:38pm On Dec 12, 2014
r231:
After marriage nkwa undecided

Nooooooo.......I need to no what I am dealing with before marriage o......so make we no come marry now and she dey give calendar and diary grin cheesy

No ma we need to be on the same page......when I turn she should me ready and she beta be locking the door when she is bathing too cus I don't care if she late for work grin if I catch her she go double the bath
Haa my brother I dint mean no s3x before marriage oo. Even me sef do am well before marriage. What I meant is that you know before marriage is fornication and a sin and most people aint so free talking about it thereby claiming *holy holy* *spira gym gym*. But after marriage na enjoyment galore o, nobody fit question you.

You can decide to do it anyhow you want it,wherever and whenever you choose. So before venturing into marriage choose you partner wisely and be sure you on the same game side when it comes to s3x so there wunt be story for the gods later. You feel me?
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 10:43pm On Dec 12, 2014
taryour:
Haa my brother I dint mean no s3x before marriage oo. Even me sef do am well before marriage. What I meant is that you know before marriage is fornication and a sin and most people aint so free talking about it thereby claiming *holy holy* *spira gym gym*. But after marriage na enjoyment galore o, nobody fit question you.

You can decide to do it anyhow you want it,wherever and whenever you choose. So before venturing into marriage choose you partner wisely and be sure you on the same game side when it comes to s3x so there wunt be story for the gods later. You feel me?
Even God go get angry if you no test am b4 you buy am grin

Na Old Testament fornication dey and people no dey read am no more apart from psalm wen we wan shoot arrow to enemy grin
Re: The Family Section Fun Room!! by taryour(f): 10:52pm On Dec 12, 2014
r231:
Even God go get angry if you no test am b4 you buy am grin

Na Old Testament fornication dey and people no dey read am no more apart from psalm wen we wan shoot arrow to enemy grin
LWKMD. Lobatan. Wa gba iyi jare, you get mouth. Lol
Re: The Family Section Fun Room!! by taryour(f): 10:53pm On Dec 12, 2014
r231:
Even God go get angry if you no test am b4 you buy am grin

Na Old Testament fornication dey and people no dey read am no more apart from psalm wen we wan shoot arrow to enemy grin
LWKMD. Lobatan. Wa gba iyi jare, you get mouth. Lol. But sufry sufry dey shoot this ya arrow,make you no go shoot to the wrong enemy o
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 10:56pm On Dec 12, 2014
taryour:
LWKMD. Lobatan. Wa gba iyi jare, you get mouth. Lol. But sufry sufry dey shoot this ya arrow,make you no go shoot to the wrong enemy o
grin cheesy grin
Re: The Family Section Fun Room!! by taryour(f): 11:06pm On Dec 12, 2014
r231:
grin cheesy grin
Nothing does you.
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:08pm On Dec 12, 2014
taryour:
Nothing does you.
You know now"....

Make I hurry up go find her sef so you can supply the wedding cake 2 for the price of 1 grin
Re: The Family Section Fun Room!! by damiso(f): 11:18pm On Dec 12, 2014
r231:
You know now"....

Make I hurry up go find her sef so you can supply the wedding cake 2 for the price of 1 grin
Ijebu grin Taryour don't mind him o He is a London big boy tongue so charge him premium rates esp as the aunty will be be putting in serious overtime so he has to pay double wedding costs
Re: The Family Section Fun Room!! by taryour(f): 11:18pm On Dec 12, 2014
r231:
You know now"....

Make I hurry up go find her sef so you can supply the wedding cake 2 for the price of 1 grin
Oosheeeyyy. Correct,but no to hurry hurry o. Take your time *winks* cool
r231:
You know now"....

Make I hurry up go find her sef so you can supply the wedding cake 2 for the price of 1 grin
Oosheeeyyy. Correct,but no to hurry hurry o. Take your time *winks*
Re: The Family Section Fun Room!! by taryour(f): 11:20pm On Dec 12, 2014
damiso:
Ijebu grin Tayour don't mind him o He is a London big boy tongue so charge him premium rates
Abi o,omo iya mi na true you talk o dis one wey dollar dey para seriously for market.

Oga r231 you hear that?
Re: The Family Section Fun Room!! by damiso(f): 11:23pm On Dec 12, 2014
r231:
you too see

2 weeks final offer grin
See wetin? who was supporting you grin I was shaking my head that you think 4-6 weeks is too long to wait ..Like naijababe said na monicka fish ni cheesy
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:34pm On Dec 12, 2014
damiso:
Ijebu grin Taryour don't mind him o He is a London big boy tongue so charge him premium rates esp as the aunty will be be putting in serious overtime so he has to pay double wedding costs
Me ke......

I go still negotiate bride price sef if it's too high grin
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:37pm On Dec 12, 2014
damiso:
See wetin? who was supporting you grin I was shaking my head that you think 4-6 weeks is too long to wait ..Like naijababe said na monicka fish ni cheesy
So you don't think its too long......

Thank God I am a prince.....na just to dey collect wives like trophy be dat so one can take as many weeks as they want grin
Re: The Family Section Fun Room!! by damiso(f): 11:38pm On Dec 12, 2014
r231:
Me ke......

I go still negotiate bride price sef if it's too high grin
On top the overtime she will be doing grin grin grin

You harsh o
Re: The Family Section Fun Room!! by taryour(f): 11:38pm On Dec 12, 2014
r231:
Me ke......

I go still negotiate bride price sef if it's too high grin
I don die oo,na broom dem go use chase you comot for dia domot. Even the babe go fear to marry you again,make you no begin to check her shopping bag when she returns home and counting piece of meat left in the pot after every meal you are served. Lol
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:39pm On Dec 12, 2014
taryour:
Abi o,omo iya mi na true you talk o dis one wey dollar dey para seriously for market.

Oga r231 you hear that?
No mind Dami o........na macdonalds I dey flip burger grin working on minimum wage
Re: The Family Section Fun Room!! by damiso(f): 11:39pm On Dec 12, 2014
r231:
So you don't think its too long......

Thank God I am a prince.....na just to dey collect wives like trophy be dat so one can take as many weeks as they want grin
One wife one trouble ..so more trophies more trouble niyen
Re: The Family Section Fun Room!! by damiso(f): 11:41pm On Dec 12, 2014
r231:
No mind Dami o........na macdonalds I dey flip burger grin working on minimum wage
Yeah right. ..Awon baba alaye macdonalds ko Burger King ni

R231 spend this money joor
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:42pm On Dec 12, 2014
damiso:
On top the overtime she will be doing grin grin grin

You harsh o
Which kain overtime

Na for beta for worse

E dey inside bible sef and they no call am overtime........
Re: The Family Section Fun Room!! by taryour(f): 11:43pm On Dec 12, 2014
r231:
So you don't think its too long......

Thank God I am a prince.....na just to dey collect wives like trophy be dat so one can take as many weeks as they want grin
Lol. No wahala na. You fit gather wife for house like trophy na. E go shock you say na all of dem go gather to do meeting untop your matter. You go just see say dem set you up use that thing wey you like most *s3x* injure.

Infact,by the time they are done with you ehen,your joints no go gree join again, na then you go know say kaki no be leather.
Re: The Family Section Fun Room!! by r231(m): 11:44pm On Dec 12, 2014
taryour:
I don die oo,na broom dem go use chase you comot for dia domot. Even the babe go fear to marry you again,make you no begin to check her shopping bag when she returns home and counting piece of meat left in the pot after every meal you are served. Lol
grin cheesy grin

If they charge me too high, I go make sure na yearly pikin they daughter dey come born simple
1 2 3 ... 280 281 282 283 284 285 286 ... 504 Reply

Fraudulent Threads In The Family Section Of NL!!! We Don Casssssh Dem!!!!!Are You A Happily Married Man? Family Section Needs YouHappy Birthday To Family Section's World Famous Leapling (CHAIRCOVER)234

Viewing this topic: 1 guest(s)