♥ Love Letter To someone.♥ - Romance (13) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › ♥ Love Letter To someone.♥ (26461 Views)
1 2 3 ... 10 11 12 13 14 15 Reply (Go Down)
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 8:58am On Dec 27, 2014 |
chibwike: ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 8:58am On Dec 27, 2014 |
Samzzy94:the b*itch is thirsty.let her be |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Lilamartedi(f): 9:00am On Dec 27, 2014 |
Truckpusher:I need a new strategy ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by imsuboi(m): 9:02am On Dec 27, 2014 |
TruckPusher and Lilamaterdi ![]() You both should get a room abeg ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Samzzy94(m): 9:02am On Dec 27, 2014 |
So last last the babe no gree......unibenstudent accept my condolence |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 9:06am On Dec 27, 2014 |
Samzzy94:screen grab ur evidence? |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 9:19am On Dec 27, 2014 |
imsuboi:who be ur crush sef? |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 9:21am On Dec 27, 2014 |
Prexxy1:Babe, u dey vex o.... Abeg take it easy on d poor boy na ![]() love is blind u knw ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 9:23am On Dec 27, 2014 |
Segirl18:na wa oh I don turn poor boy for nairaland. Issorait..all because I am expressing myself in a harmless way*cries* |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 9:23am On Dec 27, 2014 |
MzzTega:where are you based? |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by ronald4lif(m): 9:25am On Dec 27, 2014 |
MzzTega:Maidu what? You no fear boko |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Samzzy94(m): 9:28am On Dec 27, 2014 |
Unibenstudent:I dey come ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 9:28am On Dec 27, 2014 |
Samzzy94:I dey wait u. |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 9:33am On Dec 27, 2014 |
Unibenstudent:No worry Unibbenstudent, d Lord is ur strength on dis journey of urs...... Kristina, biko....help dis ma friend nw who's seriously in love na. ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 9:36am On Dec 27, 2014 |
Segirl18:put am in prayers oh.and helep me beg her ohh. |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Truckpusher(m): 9:46am On Dec 27, 2014 |
Lilamartedi:You better plan well. ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Truckpusher(m): 9:46am On Dec 27, 2014 |
imsuboi:I can't afford a room,we are already using my Truck. ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Truckpusher(m): 9:47am On Dec 27, 2014 |
Unibenstudent:I don't crush on peeps ,I simply go for what I want. ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 9:57am On Dec 27, 2014 |
Truckpusher:so what do u want now or who do u want? |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by MzzTega(f): 10:29am On Dec 27, 2014 |
ronald4lif:lol....lips sealed ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by MzzTega(f): 10:37am On Dec 27, 2014 |
ShahzadNonso:Maiduguri |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by pheforusty(m): 10:49am On Dec 27, 2014 |
Prexxy1:...bad belle.: |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 11:37am On Dec 27, 2014 |
MzzTega:4 real or you are jst fvcking wit my head? |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by tosyne2much(m): 2:07pm On Dec 27, 2014 |
benromeo39:ehn ehn !!! Make I drop am ? Top 10 Woman Wrappers ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 2:11pm On Dec 27, 2014 |
tosyne2much:benromeo39 suppose top am o |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by tosyne2much(m): 2:12pm On Dec 27, 2014 |
AgapeCharis:I will create it 2moro evening Gimme time to think and do the compilation [/i] |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 2:26pm On Dec 27, 2014 |
tosyne2much:bro make I bribe u. |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 2:28pm On Dec 27, 2014 |
Aww! You're so sweet @unibenstudent. I wish you the best in all your endeavors. Good luck |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 2:31pm On Dec 27, 2014 |
Tommywa2:when Dem don bash my eye finish na him u wan drop ur best in all endeavours ,abegu yimu. |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 2:32pm On Dec 27, 2014 |
tosyne2much:yes o, drop am, e go dey funny and interesting. AgapeCharis, bad belle, I'm a pastor and I need my complete choir members, how that one take be woman wrappering? ![]() |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by tosyne2much(m): 2:37pm On Dec 27, 2014 |
Unibenstudent:wetin u wan bribe me 4 |
| Re: ♥ Love Letter To someone.♥ by Nobody: 2:38pm On Dec 27, 2014 |
Unibenstudent:Ah! Sorry....... I guess I shld have sent my condolences instead |
The "Love Letter" I Found Inside My Student's Note • I Need Help Composing A Love Letter (urgently) • Best Love Letter I Have Ever Read • 2 • 3 • 4
I Used Witchcraft To Make My Husband’s Dick Useless – Lady Confesses • HIV Positive Man Saved From Homosexuality And Sugar Daddies • My Girlfriend Is So Boring




