₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,303 members, 8,425,960 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 11:56 AM

Toggle theme

Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceTop Ten Reasons Why U Need A Boo.. (8075 Views)

1 2 3 4 5 Reply (Go Down)

Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 4:00pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
if u see the way army beat me blue black today,I swear na hospital I dey now,they peeled my skin
get well soon bro
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 4:02pm On Jan 16, 2015
kristina1:
Laff don throw me for ground grin

Dechandel and beenkumar,una fit act movie o,una wan kill pesin with laff grin
wow so they are comedians?
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 4:03pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
I dey high on fanta
eh? u no dey shame
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 4:04pm On Jan 16, 2015
kristina1:
Laff don throw me for ground grin

Baddestguyp,unibenstudent,una fit act movie o,una wan kill pesin with laff grin
kiss
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 4:07pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
wait let me smoke my weed I will reply after I smoke tthe last dop.e
ehya see weed addiction.
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 4:08pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
kiss
Whatsup dear?? kiss
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 4:09pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
I smoke weed for a living
wow, good to hear
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 4:13pm On Jan 16, 2015
kristina1:
Whatsup dear?? kiss
I'm good *na that goat dey disturb me*

how's ur day
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by dechandel(f): 4:22pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
wow so they are comedians?
huh
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 4:23pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
I'm good *na that goat dey disturb me*

how's ur day
My day is goin well..wbu??
Wetin bring you come romance section?? Cos u r alwayz glued to sports section lipsrsealed
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 4:36pm On Jan 16, 2015
kristina1:
My day is goin well..wbu??
Wetin bring you come romance section?? Cos u r alwayz glued to sports section lipsrsealed
so you noticed. but I frequent romance section tho I don't comment much

you're into sports a lot?
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 4:39pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
so you noticed. but I frequent romance section tho I don't comment much

you're into sports a lot?
Yea,i noticed

Not at all,am a chelsea fan (not a die hard o) ,u??
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 4:45pm On Jan 16, 2015
kristina1:
Yea,i noticed

Not at all,am a chelsea fan (not a die hard o) ,u??
I'm a die-hard barca fan, was formerly Chelsea
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 4:45pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
wen are u going to bring some nairalanders to visit me in my ward in yaba left..
uhmmm we are still thinking of the day.huh
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 4:49pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
I'm a die-hard barca fan, was formerly Chelsea
Hian!! Why did u leave chelsea?? angry
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 4:49pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
guy, I dey wànk to mami water for dream, any solution
no solution...na from ur village
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 4:51pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
as I dey now I dey try fix my landlord table weh break,I am a carpenter
na wa oh ,so carpenters still dey nairalandhuh
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 4:54pm On Jan 16, 2015
kristina1:
Hian!! Why did u leave chelsea?? angry
the club frustrated me, and then I got captivated by messi's football.

this NL thing is a stress, perhaps I could get ur pin or number through pm?
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 4:56pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
this my truck pushing business is a stress o
ehya, endure
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 4:58pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
I dey inside suck away ,I want to evacuate the sh.it from this suck away,wish me luck
ewwwww who does that job?
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 5:02pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
I clean toilet for a living and I love my job
come clean the one in my office
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 5:08pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
my keke napep just spoil for near sambisa ,help me call somebody for rescue
wetin carry u go borno,guy u get mindhuh
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 5:21pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
shekau don thief my bicycle, come help me fight am
go fight am, I go soon join you
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 5:28pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
let me go and chat with Kristina1 on bbm
okay safe journey.
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 5:33pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
my head is too big, how can I reduce it
go and visit the welder in ur area
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 5:42pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
my area they always smell shit,that's why I cover my nose in dp,am dying bro
brother when u work in suck away,what did u expect before that ur area will be scenting?
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 5:49pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
I love wànking to old women. immediately i
saw afroncandy bosom in my dp sperm
started dripping down my tight
uh oh!! u need deliverance
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 5:52pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
am having a crush on wierd MC,she is woman of my dreams,when I sleep I see her,before I sleep I play ijo ya,,am in love with wierd MC
my god,this is serious oh.
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 5:56pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
I love sucking my d**k
ur case is special
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Nobody: 6:00pm On Jan 16, 2015
Baddestguyp:
I am in my shrine,I want to consult the gods to gimme cash
Abeg consult for me too.
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by Baddestguyp(m): 6:04pm On Jan 16, 2015
Unibenstudent:
abeg, I never chop for 3 days now, borrow me 100 naira
I don't use change, my secretary will give u 10k
Re: Top Ten Reasons Why U Need A Boo.. by MissMich(f): 6:07pm On Jan 16, 2015
lolzzz... @OP,dis ur post no b hère oh na for jamaica. like play nw,dis post go make FP. ntn person no go c for NL sha wink
1 2 3 4 5 Reply

I Discovered My Boo Has Got A Boo She Wants To MarryUr Boo Get A Boo....Even Your Boo Get A Boo. How True?234

My Wife Sudden Change Of Attitude - Need Your Candid AdviceSee What Konji Did To This Guy (no S.ex Before Marriag? Bewarned B4 Its Too Lt )Meet Nigerian Lady That Deliberately Loves To Wet Her Pant All The Time (photos)