₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,481 members, 8,431,227 topics. Date: Monday, 22 June 2026 at 12:37 AM

Toggle theme

****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** - Food (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralFood****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** (25769 Views)

1 2 3 4 5 6 7 Reply (Go Down)

Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by ajetunde: 10:57pm On Feb 11, 2015
choi
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by folabayo1(f): 10:58pm On Feb 11, 2015
Am sure my egusi wud taste better and sweeter than this grin
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by kowema(f): 10:58pm On Feb 11, 2015
Nawa o....All this Ceremony for only Egusi soup?.Nazo!!

You try sha but the process too get drama so tey the outcome Sef no compliment the drama
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by fapcrook(m): 10:59pm On Feb 11, 2015
This Oyinbo don marry naija guy and na Peckham, Brixton or Camberwell she dey live for London, kpele oo, enjoy your egusi wella and next time add ewuro leaves to it
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by ProfessorPP(m): 10:59pm On Feb 11, 2015
The arangmen just dey make me swallow saliva like say the food dey my front. Straight 2 d kitchen 1st tin 2mrow morning!
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by yahx(m): 11:01pm On Feb 11, 2015
OyinboPrincess:
As I don dey try this Egusi - ehhh - e don sweet me well well ooo... I don kolo to taste am again, so na to learn the formula b the next thing ooo!!

I nor fit relax, I wan chop am, the feelin too much self... so, I don carry my Oyinbo self go one local Afro-Caribbean shop, full my basket with all ingredients wey I wan use cook am.

YouTube don help me sabi am na, so to cook am mysef b the next mata...

If u go follow this Oyinbo wey to cook am eh, e go sweet u wella grin

- Boil meat for one pot, add maggie cubes, thyme, paprika, small mixed seasoning, one chopped small onion for taste (you for use any meat wey u like sha, but me I dey use lamb & beef or chicken)

- As u don dey boil meat, use the time to take one tin plumb tomatoes, one chopped onion & pepper (na the small red pepper oo - two I dey use, u fit put any amount wey sweet u - if na hot u like am add three/four) put all inside ur food processor - blend am well

- The blended mixture u go now put for one small pot, no oil oo! Put am for high heat, make e cook well well... u go leave am for fire till the time e don reduce, don thick

- As the mixture don dey boil, take ur melon seeds wey u wan use (1 cup) and blend am for food processor. U for use small water to blend ooo, so e go make a smooth paste, put am for one bowl, so u go add am to ur soup later

- Check ur meat na, if e don soft (to the way u like am) take am off fire, leave am for the side, with the water... u go use small stock from this water to add to ur soup later. If e neva cook finish, reduce the heat small, keep checking until e don cook finish

- Collect another pot, add small palm oil, make sure e don cover the bottom of the pan, roughly 1cm high. Put am for fire

- The blended mixture wey dey another pot (tomatos, onion, pepper), check am - if e don reduce finish, turn off the heat/burner

- Check ur palm oil na, if e don hot well well, start to dey smoke - ehen, e don ready b that. Add the blended mixture of tomatoes, onion & pepper - careful ooo - e go spit die

- By this time I know say ur meat don cook, if u neva remove am from fire already, do so now

- Take this time as u don fry ur mixture to wash the pots wey u don use finish ooo - u not wan finish cook with plenty washing to do na

- Stir this ur frying mixture small ooo, make sure e nor go burn

- As u don leave am to fry, cut Spinach into strips (the fresh one na the best one ooo) u for use scissors - e easy sha

- Check ur mixture again ooo - if e don begin to dry small, add tiny stock from ur meat water, na dash u go dash am

- Use ur nose to smell the frying mixture na.... if e don smell like e pepper don cook small, e don ready for the melon seeds b that.... Use one small spoon drop the grounded melon seeds into the pot, ontop the tomatoes, onion and pepper... keep dropping spoonfuls around ontop, spread am well covering everywhere

- Let am fry small ontop the mixture for a few mins on high heat... after a few mins don pass, turn am well. These melon seeds dey stick, burn, well well, so now u wan turn am from the bottom regularly

- As ur soup don thick small, add more stock water from ur meat - people like their Egusi with different thickness's, so find the one wey u like

- Add two maggie cubes again to this ur soup

- After roughly ten mins, e don cook b that smiley add the meat to the Egusi and keep turning for another ten mins, this one go allow the flavours to enter ur meat small

- Wen the ten mins don go, add the cut Spinach leaves and stir... after five more mins e don finish finally grin

To serve, u for use Gari or Pounded Yam to eat am, some people even take Semo chop - na ur choice b that

OMO THE THING SWEET DIE OOO - NOR B SAY ANYTHING... any help required, hunt me down smiley

https://www.youtube.com/watch?v=Pd7BpYpz7t4

You fit contact me here:

Facebook - Oyinbo Princess
Twitter - @OyinboPrincess
com were u sef# na u dey writ pidgin abi person dey hlp shoe #lol nice one intercontinental #but e no go swt reach mama put fr surulere
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Beennkumar(m): 11:01pm On Feb 11, 2015
shocked shocked shocked shocked shocked

I feel ashamed of myself. embarassed
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Ucheosefoh(m): 11:02pm On Feb 11, 2015
This oyibo wey de speak pigin pass some naija people I de salute
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Karleb(m): 11:10pm On Feb 11, 2015
See as Oyinbo dey blow pidgin? cry grin
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by OyinboPrincess(op): 11:16pm On Feb 11, 2015
Omo - I think say I go thank individually for comments ooo, but na too many jare!! grin

I salute u for these ur comments and time visiting my post... for those non-believers, na OYINBO I b ooo, u for go check my videos ontop YouTube, just search Oyinbo Princess.... for those wey wan follow me small, u know say my twitter and facebook page dey for my original post - oya na, make una follow sharp!!

London 2 Lagos, ONELOVE - ose ose ose

PS - nor b only Egusi I fit cook na.... anyone wey u like I go do am wink if I nor sabi already, I go learn quick sha - uploaded: fried rice cool

Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Freelancer007(m): 11:17pm On Feb 11, 2015
Great post, OyinboPricess. I too gbadun your recipe. Check out my post... 5 Amazing Things about Linda Ikeji's Blog
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Chukky86: 11:21pm On Feb 11, 2015
Your egusi soup dey red... Abi Na only me dey see am. Abi na egusi stew you cook..lol make u learn more.
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by dokunbam(m): 11:24pm On Feb 11, 2015
cheesy are you sure she is the one saying it

cant believe any eyes shocked
cant believe my ears undecided

Abi dey think say she don marry one naija guy for there.
she try, she even try pass some of our babes here. she dey for this forum make i congratulate her?

let me show her some love by following her on twitter
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by mizkeleke(f): 11:25pm On Feb 11, 2015
Ahhhhh......salivating. Ah must enter kitchen tomorrow
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by OyinboPrincess(op): 11:29pm On Feb 11, 2015
@dokunbam - omo na me b this oooo - OSE I don receive ur congratulations baba - wasere grin

@Chukky86 - sebi u nor dey use Palm Oil ontop ur own Egusi?? shocked

@mizkeleke - my sista - na so ooo - chop knuckles cheesy osseeeeee
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by tzoracle: 11:31pm On Feb 11, 2015
Hit like for okro soup,chai

Akpu and okro
Oh boy!
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Dragonking: 11:33pm On Feb 11, 2015
kowema:
Nawa o....All this Ceremony for only Egusi soup?.Nazo!!

You try sha but the process too get drama so tey the outcome Sef no compliment the drama
Bad belle...grin
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by duni04(m): 11:34pm On Feb 11, 2015
Lol I dunno which is funnier, the food or the pidgin grin
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 11:34pm On Feb 11, 2015
OyinboPrincess:
Omo - I think say I go thank individually for comments ooo, but na too many jare!! grin

I salute u for these ur comments and time visiting my post... for those non-believers, na OYINBO I b ooo, u for go check my videos ontop YouTube, just search Oyinbo Princess.... for those wey wan follow me small, u know say my twitter and facebook page dey for my original post - oya na, make una follow sharp!!

London 2 Lagos, ONELOVE - ose ose ose

PS - nor b only Egusi I fit cook na.... anyone wey u like I go do am wink if I nor sabi already, I go learn quick sha - uploaded: fried rice cool
I never believe my eyes....CHHHHIIIIISSSSSSSSSOOOOOOOOOSSSSSSSS!!!!!
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 11:35pm On Feb 11, 2015
Wait o! OyinboPrincess where you for learn pidgin sotey you kon sabi am like this?
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by dokunbam(m): 11:38pm On Feb 11, 2015
OyinboPrincess:
Omo - I think say I go thank individually for comments ooo, but na too many jare!! grin

I salute u for these ur comments and time visiting my post... for those non-believers, na OYINBO I b ooo, u for go check my videos ontop YouTube, just search Oyinbo Princess.... for those wey wan follow me small, u know say my twitter and facebook page dey for my original post - oya na, make una follow sharp!!

London 2 Lagos, ONELOVE - ose ose ose

PS - nor b only Egusi I fit cook na.... anyone wey u like I go do am wink if I nor sabi already, I go learn quick sha - uploaded: fried rice cool

www.nairaland.com/attachments/2116813_win20150107134547_jpeged62411bfba6135689c2e0fdff221ba3
Omo yi o fe gba rara o
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Dragonking: 11:40pm On Feb 11, 2015
OyinboPrincess:
As I don dey try this Egusi - ehhh - e don sweet me well well ooo... I don kolo to taste am again, so na to learn the formula b the next thing ooo!!

I nor fit relax, I wan chop am, the feelin too much self... so, I don carry my Oyinbo self go one local Afro-Caribbean shop, full my basket with all ingredients wey I wan use cook am.

YouTube don help me sabi am na, so to cook am mysef b the next mata...

If u go follow this Oyinbo wey to cook am eh, e go sweet u wella grin

- Boil meat for one pot, add maggie cubes, thyme, paprika, small mixed seasoning, one chopped small onion for taste (you for use any meat wey u like sha, but me I dey use lamb & beef or chicken)

- As u don dey boil meat, use the time to take one tin plumb tomatoes, one chopped onion & pepper (na the small red pepper oo - two I dey use, u fit put any amount wey sweet u - if na hot u like am add three/four) put all inside ur food processor - blend am well

- The blended mixture u go now put for one small pot, no oil oo! Put am for high heat, make e cook well well... u go leave am for fire till the time e don reduce, don thick

- As the mixture don dey boil, take ur melon seeds wey u wan use (1 cup) and blend am for food processor. U for use small water to blend ooo, so e go make a smooth paste, put am for one bowl, so u go add am to ur soup later

- Check ur meat na, if e don soft (to the way u like am) take am off fire, leave am for the side, with the water... u go use small stock from this water to add to ur soup later. If e neva cook finish, reduce the heat small, keep checking until e don cook finish

- Collect another pot, add small palm oil, make sure e don cover the bottom of the pan, roughly 1cm high. Put am for fire

- The blended mixture wey dey another pot (tomatos, onion, pepper), check am - if e don reduce finish, turn off the heat/burner

- Check ur palm oil na, if e don hot well well, start to dey smoke - ehen, e don ready b that. Add the blended mixture of tomatoes, onion & pepper - careful ooo - e go spit die

- By this time I know say ur meat don cook, if u neva remove am from fire already, do so now

- Take this time as u don fry ur mixture to wash the pots wey u don use finish ooo - u not wan finish cook with plenty washing to do na

- Stir this ur frying mixture small ooo, make sure e nor go burn

- As u don leave am to fry, cut Spinach into strips (the fresh one na the best one ooo) u for use scissors - e easy sha

- Check ur mixture again ooo - if e don begin to dry small, add tiny stock from ur meat water, na dash u go dash am

- Use ur nose to smell the frying mixture na.... if e don smell like e pepper don cook small, e don ready for the melon seeds b that.... Use one small spoon drop the grounded melon seeds into the pot, ontop the tomatoes, onion and pepper... keep dropping spoonfuls around ontop, spread am well covering everywhere

- Let am fry small ontop the mixture for a few mins on high heat... after a few mins don pass, turn am well. These melon seeds dey stick, burn, well well, so now u wan turn am from the bottom regularly

- As ur soup don thick small, add more stock water from ur meat - people like their Egusi with different thickness's, so find the one wey u like

- Add two maggie cubes again to this ur soup

- After roughly ten mins, e don cook b that smiley add the meat to the Egusi and keep turning for another ten mins, this one go allow the flavours to enter ur meat small

- Wen the ten mins don go, add the cut Spinach leaves and stir... after five more mins e don finish finally grin

To serve, u for use Gari or Pounded Yam to eat am, some people even take Semo chop - na ur choice b that

OMO THE THING SWEET DIE OOO - NOR B SAY ANYTHING... any help required, hunt me down smiley

https://www.youtube.com/watch?v=Pd7BpYpz7t4

You fit contact me here:

Facebook - Oyinbo Princess
Twitter - @OyinboPrincess
Omo, I just watch the video now..this lady dey blow pidgin as if na naija dem born am...@oyinboprincess, be ready for enough pm and disturbances from Nairaland guys..cheesy

Some na scammers oooh so shine your eyes wella.
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 11:40pm On Feb 11, 2015
meshacha1:
African delicacies is the best in the whole world.
We do cooking here in Nigeria
A average Nigerian cannot do without eba. ..take it or leave it.

Please if you are proud of African delicacies HIT like. Thanks
Here in US i nor dey eat out o, na correct eba or ola ola i dey nack with different type of soup on top. My wife na good cook, trust owerri women they can cook. But, nothing i miss than real pounded yam and akpu from naija . The way i go rush pandy and fufu with egusi soup when i land Naija this year hmmmm...
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by duni04(m): 11:42pm On Feb 11, 2015
M sure OPs inbox is already full of mails from our yahoo brothers wanting to try their luck and professing love and marriage, of course in pidgin grin
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by chaberry(m): 11:43pm On Feb 11, 2015
UrennaNkoli:
Oyinboprincess you sure sey you be oyinbo so ? This one wey you sabi speak pidgin like this....
Wetin concern you? tongue Sorry oo, it's my own way of sayin "Hi"
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by flowers4me(f):
hmmm...nice
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by marieclare(f): 11:45pm On Feb 11, 2015
Looks good. Good job. smiley
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by buskie13(m): 11:46pm On Feb 11, 2015
this girl pidgin flows won make me cum...like seriously.. oyinboprincess....ur head dey there...u oga wen dey house really teach u well...n u sabi learn...nairalanders... we can now boast of a white Nigerian... this na correct warri pako babe
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by chaberry(m): 11:47pm On Feb 11, 2015
OyinboPrincess:
Omo - I think say I go thank individually for comments ooo, but na too many jare!! grin

I salute u for these ur comments and time visiting my post... for those non-believers, na OYINBO I b ooo, u for go check my videos ontop YouTube, just search Oyinbo Princess.... for those wey wan follow me small, u know say my twitter and facebook page dey for my original post - oya na, make una follow sharp!!

London 2 Lagos, ONELOVE - ose ose ose

PS - nor b only Egusi I fit cook na.... anyone wey u like I go do am wink if I nor sabi already, I go learn quick sha - uploaded: fried rice cool
I see say you dey support Chelsea, nah dia u fall my hand, why not Arsenal(king of london)?
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by adamskutty(m): 11:53pm On Feb 11, 2015
OyinboPrincess:
As I don dey try this Egusi - ehhh - e don sweet me well well ooo... I don kolo to taste am again, so na to learn the formula b the next thing ooo!!

I nor fit relax, I wan chop am, the feelin too much self... so, I don carry my Oyinbo self go one local Afro-Caribbean shop, full my basket with all ingredients wey I wan use cook am.

YouTube don help me sabi am na, so to cook am mysef b the next mata...

If u go follow this Oyinbo wey to cook am eh, e go sweet u wella grin

- Boil meat for one pot, add maggie cubes, thyme, paprika, small mixed seasoning, one chopped small onion for taste (you for use any meat wey u like sha, but me I dey use lamb & beef or chicken)

- As u don dey boil meat, use the time to take one tin plumb tomatoes, one chopped onion & pepper (na the small red pepper oo - two I dey use, u fit put any amount wey sweet u - if na hot u like am add three/four) put all inside ur food processor - blend am well

- The blended mixture u go now put for one small pot, no oil oo! Put am for high heat, make e cook well well... u go leave am for fire till the time e don reduce, don thick

- As the mixture don dey boil, take ur melon seeds wey u wan use (1 cup) and blend am for food processor. U for use small water to blend ooo, so e go make a smooth paste, put am for one bowl, so u go add am to ur soup later

- Check ur meat na, if e don soft (to the way u like am) take am off fire, leave am for the side, with the water... u go use small stock from this water to add to ur soup later. If e neva cook finish, reduce the heat small, keep checking until e don cook finish

- Collect another pot, add small palm oil, make sure e don cover the bottom of the pan, roughly 1cm high. Put am for fire

- The blended mixture wey dey another pot (tomatos, onion, pepper), check am - if e don reduce finish, turn off the heat/burner

- Check ur palm oil na, if e don hot well well, start to dey smoke - ehen, e don ready b that. Add the blended mixture of tomatoes, onion & pepper - careful ooo - e go spit die

- By this time I know say ur meat don cook, if u neva remove am from fire already, do so now

- Take this time as u don fry ur mixture to wash the pots wey u don use finish ooo - u not wan finish cook with plenty washing to do na

- Stir this ur frying mixture small ooo, make sure e nor go burn

- As u don leave am to fry, cut Spinach into strips (the fresh one na the best one ooo) u for use scissors - e easy sha

- Check ur mixture again ooo - if e don begin to dry small, add tiny stock from ur meat water, na dash u go dash am

- Use ur nose to smell the frying mixture na.... if e don smell like e pepper don cook small, e don ready for the melon seeds b that.... Use one small spoon drop the grounded melon seeds into the pot, ontop the tomatoes, onion and pepper... keep dropping spoonfuls around ontop, spread am well covering everywhere

- Let am fry small ontop the mixture for a few mins on high heat... after a few mins don pass, turn am well. These melon seeds dey stick, burn, well well, so now u wan turn am from the bottom regularly

- As ur soup don thick small, add more stock water from ur meat - people like their Egusi with different thickness's, so find the one wey u like

- Add two maggie cubes again to this ur soup

- After roughly ten mins, e don cook b that smiley add the meat to the Egusi and keep turning for another ten mins, this one go allow the flavours to enter ur meat small

- Wen the ten mins don go, add the cut Spinach leaves and stir... after five more mins e don finish finally grin

To serve, u for use Gari or Pounded Yam to eat am, some people even take Semo chop - na ur choice b that

OMO THE THING SWEET DIE OOO - NOR B SAY ANYTHING... any help required, hunt me down smiley

https://www.youtube.com/watch?v=Pd7BpYpz7t4

You fit contact me here:

Facebook - Oyinbo Princess
Twitter -v @OyinboPrincess
chai!grin grin

Where this girl learn this pidgin from? grin

I never even sabi speak reach ur level, I am still a novice Compared to u. grin

This ur pidgin is very deadly... grin grin grin
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Dragonking: 11:55pm On Feb 11, 2015
chaberry:
I see say you dey support Chelsea, nah dia u fall my hand, why not Arsenal(king of london)?
Because Chelsea is the king of London...you have mukina while we have oyinboprincess...lol

Up Chelsea!!!!!!
1 2 3 4 5 6 7 Reply

Oyinbo Woman Pictured Praying Before Eating Eba & Egusi With A Bottle Of StoutEgusi With Okporoko (stock Fish) SoupHow To Prepare Egusi Soup - - The Ultimate Guide234

The Best Diet For Breastfeeding MothersLagos and Ogun State..Lovely Yummy Cakes1 Cup Of Garri Is N300 In My Area, What About U?