****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** - Food (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Food › ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** (25765 Views)
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by soleexx(m): 6:55am On Feb 12, 2015 |
I riili proud of ya Oyinbo Princess...u rill did great!..I belive it will taste delicious just like my mama's |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by EMEKA1MILLION(m): 7:12am On Feb 12, 2015 |
Lol.... This Babe funny |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Olaone1: 7:14am On Feb 12, 2015 |
There are many like her in London. Some even speak Yoruba. |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nickymezor(f): 7:23am On Feb 12, 2015 |
Mehn, her pidgin dey tight.8..whr she take learn am sef ![]() |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 7:26am On Feb 12, 2015 |
Oyinboprincess where you dey stay for lagos? I wan come chop that egusi ![]() |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Moana(f): 7:35am On Feb 12, 2015 |
loomer:runz boy tingz |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Olaone1: 7:36am On Feb 12, 2015 |
tellwisdom:Trust Mr Wisdom. U no dey ever disappoint ![]() |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Olaone1: 7:37am On Feb 12, 2015*. Modified: 8:48am On Feb 12, 2015 |
Something dey tell me say dis one don live for Naija before |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by kliq(m): 7:45am On Feb 12, 2015 |
Impressive ![]() |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Moana(f): 7:46am On Feb 12, 2015 |
crownprince102:*Modifies song and starts singing* Small girl you don't know the ting I am teaching you the ting You must give me that sweet ting ![]() |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 7:51am On Feb 12, 2015 |
Emyben:Haha melon (pumpkin) seeds dey for sure, but for my city here you nor fit see garri and some other 9ja stuffs - na Toronto dem full |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 8:01am On Feb 12, 2015 |
tellwisdom:na your mama's egusi go fit land person for ICU sef |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Exjoker(m): 8:07am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess:Lol. Okay where did you learn to cook that? And you're good at speaking Nigeria pidgin English, have you ever stayed in Nigeria? |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 8:09am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess:If pesin chop that your eba na choke pesin go choke. You try small sha but na until I see you pound yam before I cut cap for you |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 8:28am On Feb 12, 2015 |
Though she didn't add all the condiments,like dried fish,stock fish,pomo etc,but she try abeg. |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 8:33am On Feb 12, 2015 |
Thanks ma london sister for making me feel great. Its a great feeling to love and be loved back. Today I know I'm not the only one doing the loving the people I love love me too. ONE LOVE! |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Mayor21(m): 8:49am On Feb 12, 2015 |
I no gree, this babe pidgin too good, no b sa she even grow up 4 naija sef. Na naija person b diz gan! |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by ifoundmyperfect: 8:53am On Feb 12, 2015 |
your egusi don dey make my mouth water.... ![]() |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by kaylobs(m): 9:09am On Feb 12, 2015 |
This @OyinboPrincess Na for real o. Me don download all her YouTube video to confirm whether she dey lie. Also you can read her interview @ Net.ng to confirm. Also follow am for Twitter @OyinboPrincess and Facebook at Oyinbo Princess. She is for real We just need to support her and the sky is just her starting point. You can never know it may be her destiny to make it thru Naija way.. Also I can testify that she is very friendly.. |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by mabeni(m): 9:36am On Feb 12, 2015 |
FriedPlantain:may be na one 9ja igbo Guy wey dey bleep her teach her. |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by esosuo: 9:38am On Feb 12, 2015 |
dis babe try wella , looks like dem don get study pigin for dos foreign schools now oh because the way she dey finish the tin no be learner matas oh |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by tellwisdom: 9:46am On Feb 12, 2015 |
Viogu:Who be this omo ale?? ![]() |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by loomer: 9:55am On Feb 12, 2015 |
Moana:Me no get time for runz o, |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by crownprince102: 10:08am On Feb 12, 2015 |
quickly:looolz...... Do you mean the igbo boys? ![]() |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by EgusiSoup: 10:09am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess:How does this affect the price if Egusi in the market? EgusiSoup |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Bants(m): 11:14am On Feb 12, 2015 |
OyinboPrincess:If you british you go dey peckham, woolwich, plumstead side or even moston for manchester |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 11:41am On Feb 12, 2015 |
Moana:Haha How come I don't know this song? Will you sing it for me please? ![]() Moana:Haha How come I don't know this song? Will you sing it for me please? |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by vicchi12(f): 12:13pm On Feb 12, 2015 |
Lilboots:Yours will be eaten by a dog. Excuse me, move along, now! |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Expsbterror(m): 12:31pm On Feb 12, 2015 |
Viogu:Hmmmm... This is gonna b cool ![]() |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by babsjnr(m): 12:42pm On Feb 12, 2015 |
Oyinboprincess u fit come cook dis kind egusi for me for Birmingham |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Lilboots(m): 12:51pm On Feb 12, 2015 |
vicchi12:Excuse you for what? Do you own this thread? . See me see this early morning wahala. Waka!! Anumanu!!! ![]() |
| Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by ThoniaSlim(f): 12:52pm On Feb 12, 2015 |
If you like call me a HATER but I could care less! You came to a Nigerian forum to show us how to cook egusi soup? Seriously rolling my eyes! |
Oyinbo Woman Pictured Praying Before Eating Eba & Egusi With A Bottle Of Stout • Egusi With Okporoko (stock Fish) Soup • How To Prepare Egusi Soup - - The Ultimate Guide • 2 • 3 • 4
The Best Diet For Breastfeeding Mothers • 1 Cup Of Garri Is N300 In My Area, What About U? • Lagos and Ogun State..Lovely Yummy Cakes




